Neemias 9

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 For di twenty fourt day, for dat same mont, Israel pipol gada to fast, bikos of sins wey dem kommit.
1 — ausente —
2 Dem don already separate demsef from all di strenjas. Dem wear sak klot kon pak dust for dia head as sign sey dem dey sorry. Den dem kon stand dey konfess dia sins wey dem and dia grand-grand papa don kommit.
2 — ausente —
3 Dem read di Oga dia God law for dem for like three hour, den dem konfess dia sins kon woship di Oga dia God for di next three hours.
3 Durante mais ou menos três horas, a Lei do Senhor , seu Deus, foi lida para eles. E nas três horas seguintes eles confessaram os seus pecados e adoraram o Senhor .
4 Den Levi pipol: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Shebanaya, Bunni, Sherebaya, Bani and Kenani stand kon shaut pray give di Oga God.
4 Jesua, Bani, Cadmiel, Sebanias, Buni, Serebias, Bani e Quenani ficaram de pé no estrado dos levitas e oraram em voz alta ao Senhor , seu Deus.
5 Levi pipol: Jeshua, Kadmiel, Bani, Hashabneaya, Sherebaya, Hodaya, Shebanaya and Petahaya kon tell di pipol sey, “Make una stand praiz di Oga una God bikos E dey forever and ever!” Den dem pray sey,
5 Os levitas Jesua, Cadmiel, Bani, Hasabneias, Serebias, Hodias, Sebanias e Petaías chamaram o povo para adorar a Deus. Eles disseram: “Levantem-se e louvem o Louvem a Deus sempre e sempre! Que todos louvem o seu embora nenhum louvor humano seja suficiente!”
6 Na only Yu bi God. Na Yu kreate di heaven and di stars for sky. Yu kreate land, sea and evritin wey dey inside, den kon give dem life. All di pawa for heaven, dey bow woship Yu.
6 Aí o povo de Israel fez esta oração: “Ó Deus, só tu és o Tu fizeste os céus e as estrelas. Tu fizeste a terra, o mar e tudo o que há neles; tu conservas a todos com vida. Os seres celestiais ajoelham-se e te adoram.
7 Na Yu, Oga God, choose Abram kon lead am komot from Ur for Kaldeans. Na Yu shange en name to Abraham.
7 “Tu, ó Senhor Deus, escolheste Abrão e o tiraste de Ur, na Babilônia; tu mudaste o seu nome para Abraão.
8 Na bikos Yu si as e dey faithful rish, naim make Yu make kovenant with am. Yu promise to gi-am Kanaan, Hit, Amor, Periz, Jebus and Girgash pipol land. Di land wey en shidren-shidren go stay and Yu keep yor promise, bikos Yu dey faithful.
8 Viste que ele era fiel a ti e fizeste uma Prometeste dar a Abraão a terra dos cananeus, a terra dos heteus e dos amorreus, a terra dos perizeus, dos jebuseus e dos girgaseus, para ser a terra onde os seus descendentes viveriam. Tu cumpriste a tua promessa porque és fiel.
9 Yu si as awa grand-grand papa dem sofa for Egypt; Yu hear dem wen dem kry for help for di Red Sea.
9 “Tu viste como os nossos antepassados sofreram no Egito; ouviste quando eles pediram socorro na beira do mar Vermelho.
10 Yu do wonderful mirakles against Egypt king, en ofisas and dia pipol, bikos Yu know as dem take opress yor pipol. Yu win and give yorsef name wey dem dey celebrate till today.
10 Tu fizeste milagres maravilhosos contra o rei do Egito, contra os seus oficiais e o povo da sua terra, pois sabias como eles fizeram o teu povo sofrer. Foi assim que ganhaste a fama que tens até hoje.
11 Yu divide di sea for yor pipol kon lead dem pass for dry groun. But Yu make di wota swallow di pipol wey dey porshu dem and dem kon sink like stone.
11 Tu dividiste o mar diante dos nossos antepassados, e assim eles atravessaram em terra seca. Fizeste com que aqueles que os perseguiam se afogassem em águas profundas, como uma pedra que afunda no mar violento.
12 Yu lead yor pipol with kloud for day time and fire wey go dey give dem lite for nite.
12 Tu os guiaste com uma nuvem durante o dia e de noite com uma coluna de fogo, para iluminar o caminho por onde deviam ir.
13 Yu kom down from heaven kon tok to dem for Mount Sinai; Yu give dem betta judgement, laws, korrect tishings and kommands.
13 Tu desceste do céu no monte Sinai, falaste com o teu povo e lhe deste boas
14 Yu tish dem sey make dem keep di Sabat Day holy kon give dem yor laws thru yor savant, Moses.
14 Tu lhes disseste que santificassem o sábado e lhes deste as tuas leis por meio do teu
15 Wen dem dey hongry, Yu give dem bread from heaven and wen dem won drink wota, Yu give dem wota from rock. Yu tell dem sey make dem kontrol di land wey Yu promise to give dem.
15 Tu lhes deste pão do céu quando estavam com fome e água da rocha quando estavam com sede. Tu mandaste que tomassem posse da terra que havias jurado dar a eles.
16 But bikos of pride and sturbones, awa grand-grand papa dem nor gri obey yor kommand.
16 “Mas os nossos antepassados se tornaram orgulhosos e teimosos e não quiseram obedecer aos teus mandamentos.
17 Dem nor gri obey; dem forget all wetin Yu don do; dem forget di mirakles wey Yu do and bikos of dia pride, dem choose leaders wey take dem go back to Egypt as slave. But Yu bi God wey dey forgive. Yu dey good and dey sorry for pesin. Yu nor dey kwik vex and yor royal love nor dey fail. Yu nor abandon dem at-all
17 Eles se recusaram a obedecer. Esqueceram tudo o que fizeste; esqueceram os milagres que havias feito. Em seu orgulho, eles escolheram um chefe que os levaria de volta ao Egito para serem escravos de novo. Mas tu és Deus que perdoa; tu és bondoso e amoroso e demoras a ficar A tua misericórdia é grande, e por isso não os abandonaste.
18 even wen dem make juju wey bi like melu kon sey na di god wey lead dem komot from Egypt! Si as dem curse Yu rish!
18 Eles fizeram um touro de metal fundido e disseram que ele era o deus que os havia tirado do Egito. Ó Deus, como eles te insultaram!
19 Yet Yu nor still leave dem for inside desert, bikos yor mesi, dey great. Yu nor remove di kloud and fire wey dey show dem lite, both for day and nite.
19 Mas tu não os abandonaste no deserto, pois a tua misericórdia é grande. Não retiraste nem a nuvem nem o fogo que de dia e de noite mostravam a eles o caminho.
20 Yu send yor good Spirit make e tell dem wetin dem go do and Yu nor stop to give dem manna chop and wota to drink.
20 Tu lhes deste o teu bom Espírito para lhes ensinar o que deviam fazer; tu os alimentaste com o e lhes deste água para matar a sede.
21 For forty years for desert, Yu give dem all wetin dem nid; dem nor wear tear-tear klot and dia leg nor swell-up bikos of pain.
21 Durante quarenta anos no deserto, tu os sustentaste, e nada lhes faltou. As suas roupas não se estragaram, e os seus pés não ficaram inchados.
22 Yu make dem win nashons, kingdoms and lands wey dey near dia own. Dem win Heshbon land, wey Sihon dey rule and Bashan land wey Og for bi king.
22 “Tu lhes deste nações e reinos e terras dos povos vizinhos. Os israelitas conquistaram a terra de Hesbom, que era governada por Seom, e a terra de Basã, onde Ogue era o rei.
23 Just as star many for sky, na so di shidren wey Yu give dem many and Yu let dem win and stay for di land wey Yu promise dia grand-grand papa sey Yu go give dem.
23 Tu lhes deste tantos descendentes como as estrelas do céu e os trouxeste para viver na terra que havias prometido aos seus antepassados.
24 Dem win Kanaan land; Yu ova-take di pipol wey dey stay der. Yu give yor pipol pawa to do anytin wey dem like with Kanaan pipol and kings.
24 Eles conquistaram a terra de Canaã; tu derrotaste o povo que morava ali. Deste ao teu povo o poder de fazer o que quisesse com os povos e os reis de Canaã.
25 Yor pipol seize strong-strong towns; betta-betta land; house wey propaty full; well wey dem don dig; olive trees; fruit trees and vineyards. Dem chop anytin wey dem wont kon fat and dem enjoy all di good tins wey Yu give dem.
25 O teu povo conquistou cidades cercadas de muralhas e tomou terras boas, casas cheias de riquezas, cisternas já escavadas, oliveiras, árvores frutíferas e plantações de uvas. Eles comeram tudo o que quiseram e engordaram; eles aproveitaram todas as boas coisas que lhes deste.
26 But with all dis tins, di pipol go against Yu. Dem nor gri obey Yu and dem turn from yor law. Dem kill di profets wey kom warn and tell dem to turn kom meet Yu. Dem curse Yu many-many times,
26 “Mas o teu povo se revoltou e te desobedeceu; eles viraram as costas para a tua Lei. Mataram os teus e lhes disseram que voltassem para ti. O teu povo te insultou muitas vezes.
27 so Yu kon allow dia enemies win and rule dem. But wen dem koll Yu for help wen dem dey trobol, Yu ansa dem from heaven. Bikos of yor great mesi, Yu send leaders wey kom save dem from dia enemies.
27 Então deixaste que os inimigos deles os conquistassem e os governassem. Mas no meio da sua aflição eles te pediram socorro, e tu respondeste lá dos céus. Na tua grande misericórdia, tu lhes enviaste líderes que os livraram dos seus inimigos.
28 Wen dem get peace, dem kon sin again and Yu allow dia enemies attack dem. But wen dem turn kom meet Yu for help, Yu hear dem from heaven and Yu save dem many-many times, bikos of yor mesi.
28 Quando voltou a paz, o teu povo pecou de novo, e outra vez deixaste que os inimigos deles os conquistassem. E de novo, quando eles se arrependeram e pediram que os salvasses, tu ouviste no céu e, vez após vez, tu os livraste por causa da tua grande misericórdia.
29 Yu warn dem sey make dem obey wetin Yu tish, but dem rijet yor law bikos of pride and even doh yor law dey give life, dem nor gri obey am, bikos of dia strong head and sturbones.
29 Tu os avisaste que deviam obedecer aos teus ensinos; mas no seu orgulho eles rejeitaram os teus mandamentos, pecaram contra a tua lei, embora cumprir a tua lei seja o caminho para a vida. Rebeldes e teimosos, eles se recusaram a obedecer.
30 Bikos of yor love, Yu dey patient with dem for many years. Yu send yor Spirit wey warn dem thru di profets. But yet, dem nor gri listin! So Yu allow oda nashons attack dem again.
30 Ano após ano tu os avisaste, com paciência. Pelo teu Espírito, por meio dos profetas, falaste contra eles, mas o teu povo ficou surdo. Por isso, deixaste que fossem dominados por outras nações.
31 But bikos of yor great mesi, Yu nor distroy dem finish or abandon dem forever. Si as Yu dey good and dey show mesi!
31 E, mais uma vez, porque a tua misericórdia é grande, tu não os abandonaste, nem os destruíste. Tu és Deus misericordioso e bondoso!
32 Naw, awa God, di One wey dey great, get pawa and dey mighty, di Pesin wey dey keep en kovenant of love wey nor dey fail, make Yu help us as wi dey sofa. Bikos from di time wey Assyria kings first win us kom rish naw, na sofa wi dey sofa: wi and awa kings, leaders, priests, profets, grand-grand papa dem and all awa pipol.
32 “Ó Deus, nosso Deus, como és grande! Como és terrível e poderoso! Tu guardas fielmente as promessas da aliança. Desde o tempo em que os assírios nos dominaram, como temos sofrido! Os nossos reis, as nossas autoridades, os nossos sacerdotes e profetas, os nossos antepassados e todo o nosso povo — todos nós temos sofrido! Lembra das nossas aflições!
33 Yu still dey rite even wen Yu ponish us. Wi really don sin well-well and Yu give us di ponishment wey fit us.
33 Tu foste justo em nos castigar; tu tens sido fiel, mesmo quando temos pecado.
34 Awa grand-grand papa dem, awa kings, leaders and priests nor keep yor law at-all. Dem nor listin to yor kommands and laws.
34 Os nossos antepassados, os nossos reis, as nossas autoridades e sacerdotes não têm cumprido a tua lei, não têm obedecido aos teus mandamentos e avisos.
35 Even wen dem get dia kingdom, dem nor gri serve Yu, doh Yu still show dem yor goodness. Yu give dem betta land to plant, yet dem nor gri turn from dia wikedness.
35 Com a tua bênção, reis governaram o teu povo, que estava vivendo na terra grande e boa que lhes deste; mas eles não te adoraram, nem se arrependeram das suas más ações.
36 So today, wi bi slave for di land wey Yu give us. Di betta land where Yu give awa papa dem to chop from and enjoy as e good rish.
36 E agora nós somos escravos na terra que nos deste, esta terra boa que nos alimenta.
37 Di king wey Yu put ova us, bikos wi sin, na-im get evritin wey di land dey produce. Na wetin dem like dem dey do with wi and awa animals and wi really dey sofa for dia hand.
37 Aquilo que a terra produz vai para os reis que puseste para nos fazer sofrer por causa dos nossos pecados. Eles fazem o que querem conosco e com o nosso gado, e nós estamos profundamente aflitos.”
38 “Bikos of all wetin don happen, wi promise and rite agriment kon allow awa leaders, Levi pipol and di priests stamp am.”
38 Por causa de tudo isso, nós, o povo de Israel, estamos fazendo por escrito um acordo solene. E as nossas autoridades, os nossos levitas e os nossos sacerdotes vão assiná-lo.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Neemias 9, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.