Neemias 3
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB
1 Eliashib wey bi di high priest and en oda priests build di Sheep Gate, dedikate kon put di doors as dem suppose dey. Dem build go rish di Hundred Towa and Hananel Towa kon dedikate dem too.
1 Então se levantou Eliasibe, o sumo sacerdote, juntamente com os seus irmãos, os sacerdotes, e edificaram a porta das ovelhas, a qual consagraram, e lhe assentaram os batentes. Consagraram-na até a torre dos cem, até a torre de Henanel.
2 Jeriko men build di next part. And Zakkur wey bi Imri pikin build di next one.
2 E junto a ele edificaram os homens de Jericó; também ao lado destes edificou Zacur, o filho de Inri.
3 Hassenaah sons build di Fish Gate, dem fix di doors, en bolts and bars.
3 Os filhos de Hassenaá edificaram a porta dos peixes, colocaram-lhe as vigas, e lhe assentaram os batentes, com seus ferrolhos e trancas.
4 Meremot wey Hakkoz pikin Uriaya born, ripair di next part. While Meshullam wey Meshezabel pikin Berekaya born, do di next part. Na Zadok, wey Baanah born, ripair di oda part.
4 Ao seu lado fez os reparos Meremote, filho de Urias, filho de Hacoz; ao seu lado Mesulão, filho de Berequias, filho de Mesezabel; ao seu lado Zadoque, filho de Baaná;
5 Tekoa men do di next part wey dem give dem, but some among di leaders for di town nor gri do di work wey dia oga give dem to do.
5 ao lado destes repararam os tecoítas; porém os seus nobres não meteram o pescoço os serviço do Senhor.
6 Joiada wey bi Paseah pikin with Meshullam wey Besodeaya born kon ripair Jeshanah Gate. Dem fix di doors, en bolts and bars.
6 Joiada, filho de Paséia, e Mesulão, filho de Besodéias, repararam a porta velha, colocaram-lhe as vigas, e lhe assentaram os batentes com seus ferrolhos e trancas.
7 Melataya wey kom from Gibeon, Jadon wey kom from Meronot, Gibeon men and Mizpa kon ripair di next part go rish West Eufrates govnor side.
7 Junto deles fizeram os reparos Melatias, o gibeonita, e Jadom, o meronotita, homens de Gibeão e de Mizpá, que pertenciam ao domínio do governador dalém do Rio;
8 Uzziel wey bi Harhaya pikin, wey dey melt gold kon ripair di next part. Hananaya wey dey make perfume, ripair di next side go rish di Broad Wall.
8 ao seu lado Uziel, filho de Haraías, um dos ourives; ao lado dele Hananias, um dos perfumistas; e fortificaram Jerusalém até o muro largo.
9 Refaaya wey Hur born, wey dey rule half of Jerusalem aria kon ripair di next part.
9 Ao seu lado fez os reparos Refaías, filho de Hur, governador da metade do distrito de Jerusalém;
10 Na Jedaya wey bi Harumaf pikin, ripair di side wey dey near en own house. Hattush wey Hashabneaya born, ripair di next side.
10 ao seu lado Jedaías, filho de Harumafe, defronte de sua casa; ao seu lado Hatus, filho de Hasabnéias.
11 Malkijah wey Harim bi en papa with Hasshub wey bi Pahat-Moab pikin kon ripair di next part and Ovens Towa.
11 Malquias, filho de Harim, e Hassube, filho de Paate-Moabe, repararam outra parte, como também a torre dos fornos;
12 Shallum wey Hallohesh born, wey bi ruler for di oda half of Jerusalem aria, ripair di next part and en dotas help am for di work.
12 e ao seu lado Salum, filho de Haloés, governador da outra metade do distrito de Jerusalém, ele e as suas filhas.
13 Hanun and di pipol wey dey stay Zanoah aria, ripair di Valley Gate. Dem ribuild am kon fix di doors, en bolts and bars. Dem still ripair di wall wey bi 1,500 fit wey lead to di Dirty Gate.
13 A porta do vale, repararam-na Hanum e os moradores de Zanoa; estes a edificaram, e lhe assentaram os batentes, com seus ferrolhos e trancas, como também mil côvados de muro até a porto do monturo.
14 Na Malkijah wey bi Rekab pikin, wey bi ruler for Bet-Hakkerem aria, ripair di Dirty Gate. E ribuild am kon fix di doors, en bolts and bars.
14 A porta do monturo, reparou-a Malquias, filho de Recabe, governador do distrito Bete-Haquerem; este a edificou, e lhe assentou os batentes com seus ferrolhos e trancas.
15 Shallum pikin, Kol-Hozeh, wey bi ruler for Mizpa aria, ripair di Well Gate. E ribuild and roof am, kon fix di doors, en bolts and bars. For Siloam Pool, near di royal gardin, e still ripair di wall go rish di road wey lead to David Town.
15 A porta da fonte, reparou-a Salum, filho de Col-Hoze, governador do distrito de Mizpá; edificou-a e a cobriu, e lhe assentou os batentes, com seus ferrolhos e trancas; edificou também o muro da piscina de Selá, do jardim do rei, até os degraus que descem da cidade de Davi.
16 Nehemaya wey bi Azbuk pikin, wey dey rule half of Bet-Zur aria, ripair di next side go rish David Grave, with di pool and di Sojas House.
16 Depois dele Neemias, filho de Azbuque, governador da metade do distrito de Bete-Zur, fez os reparos até defronte dos sepulcros de Davi, até a piscina artificial, e até a casa dos homens poderosos.
17 Levi pipol wey ripair di next parts na, Rehum wey bi Bani pikin, while Hashabaya wey dey rule half of Keilah aria, ripair di next part for en aria pipol.
17 Depois dele fizeram os reparos os levitas: Reum, filho de Bani, e ao seu lado, Hasabias, governador da metade do distrito de Queila, por seu distrito;
18 Na Binnui wey bi Henadad pikin, wey dey rule di oda half of Keilah aria, ripair di next part.
18 depois dele seus irmãos, Bavai, filho de Henadade, governador da outra metade do distrito de Queila.
19 Ezer wey bi Jeshua pikin, wey bi ruler for Mizpa, ripair di next part for armoury front, go rish di place where di wall for turn.
19 Ao seu lado Ézer, filho de Jesuá, governador de Mizpá, reparou outra parte, defronte da subida para a casa das armas, no ângulo.
20 Baruk wey Zabbai born, ripair di next part go rish where dem dey pass enter Eliashib di high priest house.
20 Depois dele reparou Baruque, filho de Zabai, outra parte, desde o ângulo até a porta da casa de Eliasibe, o sumo sacerdote.
21 Meremot wey Hakkoz pikin Uriaya born, ripair di next part go rish di end for Eliashib house.
21 Depois dele reparou Meremote, filho de Urias, filho de Hacoz, outra parte, deste a porta da casa de Eliasibe até a extremidade da mesma.
22 Na all di priests from di aria wey dey near der, ripair di rest part for di wall.
22 Depois dele fizeram os reparos os sacerdotes que habitavam na campina;
23 Benjamin and Hasshub, ripair di next part wey dey front of dia house. Zabud wey Ananaya pikin Maaseaya born, ripair di next part wey dey en house front.
23 depois Benjamim e Hassube, defronte da sua casa; depois deles Azarias, filho de Maaséias, filho de Ananias, junto à sua casa.
24 Na Binnui wey bi Henadad pikin ripair di next part, from Zabud house go rish di wall korna.
24 Depois dele reparou Binuí, filho de Henadade, outra porte, desde a casa de Azarias até o ângulo e até a esquina.
25 Na Palal wey bi Uzai pikin, ripair di next part from di wall korna and di towa for di king uppa house wey near di guards kourt. Afta am, na Pedaaya wey bi Parosh pikin
25 Palal, filho de Uzai, reparou defronte do ângulo, e a torre que se projeta da casa real superior, que está junto ao átrio da guarda; depois dele Pedaías, filho de Parós.
26 and di temple savants wey dey stay Ofel Hill ripair rish di aria wey dey opposite di Wota Gate for di east side and di towa wey dey guide di temple.
26 {Ora, os netinins habitavam em Ofel, até defronte da porta das águas, para o oriente, e até a torre que se projeta.}
27 Afta dem, Tekoa men ripair anoda part wey dey opposite di big towa, wey guide di temple go rish Ofel wall.
27 Depois repararam os tecoítas outra parte, defronte da grande torre que se projeta, e até o muro de Ofel.
28 Some priests ripair from top of di Horse Gate and each pesin ripair front of en own house.
28 Para cima da porta dos cavalos fizeram os reparos os sacerdotes, cada um defronte da sua casa;
29 Zadok wey bi Imma pikin, ripair di next part, wey dey front of en house. Shemaya wey Shekanaya born, wey dey guide di East Gate, ripair di next part.
29 depois dele Zadoque, filho de Imer, defronte de sua casa; e depois dele Semaías, filho de Secanias, guarda da porta oriental.
30 Hananaya wey bi Shelemaya pikin with Hanun wey bi Zalaf sixt pikin, ripair di oda part. Afta dem, Meshullam wey bi Berekaya pikin kon ripair di oda side for en house front.
30 Depois dele repararam outra parte Hananias, filho de Selemias, e Hanum, o sexto filho de Zalafe. Depois dele reparou Mesulão, filho de Berequias, uma parte defronte da sua câmara.
31 Malkijah wey dey melt gold, ripair di next side go rish di temple savants and di tradas house, wey dey near Inspeshon Gate go rish di uppa room for di korna side.
31 Depois dele reparou Malquias, um dos ourives, uma parte até a casa dos netinins e dos mercadores, defronte da porta da guarda, e até a câmara superior da esquina.
32 Odas wey dey melt gold and di tradas, ripair di last part from di uppa room wey dey korna, go rish di Sheep Gate.
32 E entre a câmara da esquina e a porta das ovelhas repararam os ourives e os mercadores.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Neemias 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.