Neemias 1

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Dis na di tins wey Hakalaya pikin, Nehemaya do.
1 Estas são as memórias de Neemias, filho de Hacalias. No mês de quisleu, no vigésimo ano do reinado do rei Artaxerxes,
2 Dat time, one among my brodas wey en name na Hanani, kom from Judah with some oda men, so I ask dem about Jerusalem town and awa pipol wey go back to Jerusalem from Babilon.
2 Hanani, um de meus irmãos, veio me visitar com alguns homens que haviam chegado de Judá. Perguntei-lhes a respeito dos judeus que haviam regressado do cativeiro e da situação em Jerusalém.
3 Dem kon tell mi, “Tins hard for di pipol wey kom back. Dem dey for big trobol and disgrace. Dem neva fit ribuild Jerusalem wall and di gate wey awa enemies burn, still dey groun.”
3 Eles responderam: “As coisas não vão bem para os que regressaram à província de Judá. Eles estão passando por dificuldades e humilhações. O muro de Jerusalém foi derrubado, e suas portas foram destruídas pelo fogo”.
4 Wen I hear all dis tins, I sidan kry well-well and I nor chop for many days. Den I pray to God sey,
4 Quando ouvi isso, sentei-me e chorei. Durante alguns dias, lamentei, jejuei e orei ao Deus dos céus.
5 “Oga God for heaven! Yu big well-well and wi dey fear Yu. God wey keep en promise with doz wey love and dey do wetin E kommand.
5 Então disse: “Ó S
6 My Oga God, make Yu look mi kon hear my prayers for yor savants, Israel pipol, both for day and nite. I konfess sey wi, Israel pipol don sin. Wi and awa grand-grand papa dem don sin.
6 ouve minha oração! Olha do alto e vê que oro noite e dia por teu povo, Israel. Confesso que temos pecado contra ti. Sim, minha própria família e eu temos pecado!
7 Wi don do many wiked tins against Yu and wi nor do wetin Yu kommand sey make wi do. Wi nor keep di laws wey Yu give us thru yor savant Moses.
7 Temos pecado terrivelmente contra ti. Não temos obedecido a teus mandamentos, decretos e estatutos, que nos deste por meio de teu servo Moisés.
8 Make Yu remember wetin Yu tell Moses wen Yu sey, ‘If una nor dey faithful to mi, I go skata una go oda nashons.
8 “Por favor, lembra-te do que disseste a teu servo Moisés: ‘Se forem infiéis a mim, eu os dispersarei entre as nações,
9 But if una turn back from una sin kom meet mi and do wetin I kommand una, I go bring una kom di place wey I don choose sey una go for woship mi, even doh una skata for evriwhere for dis world.’
9 mas, se voltarem para mim e obedecerem a meus mandamentos e viverem de acordo com eles, então, mesmo que estejam exilados nos confins da terra, eu os reunirei e os trarei de volta ao lugar que escolhi para estabelecer meu nome’.
10 My God, dis pipol na yor savants and pipol. Na Yu save dem with yor great pawa.
10 “O povo que tu resgataste com teu grande poder e com tua forte mão é teu servo.
11 Make Yu listin to di prayers wey mi and yor savants wey dey honor Yu, dey pray. Make Yu help mi today, so dat di king go sorry for mi.”
11 Ó Senhor, por favor, ouve a oração deste teu servo! Ouve as orações de teus servos que se agradam em te honrar. Peço que me concedas êxito hoje e que o rei me seja favorável”. Nesse tempo, eu era copeiro do rei.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Neemias 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.