Neemias 12

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 Di priests and Levi pipol wey kom back from Babilon with Shealtiel pikin Zerubabel and Jeshua wey bi di High Priest na: Seraya, Jeremaya, Ezra,
1 Estes são os sacerdotes e levitas que voltaram do cativeiro com Zorobabel, filho de Sealtiel, e com Jesua: Seraías, Jeremias, Esdras,
2 Amaraya, Malluk, Hattush,
2 Amarias, Maluque, Hatus,
3 Shekanaya, Rehum, Meremot,
3 Secanias, Reum, Meremote,
4 Iddo, Ginnetoi, Abijah,
4 Ido, Ginetoi, Abias,
5 Mijamin, Moadaya, Bilgah,
5 Miamim, Maadias, Bilga,
6 Shemaya, Joiarib, Jedaya,
6 Semaías, Joiaribe, Jedaías,
7 Sallu, Amok, Hilkaya and Jedaya. Dis na di leaders among di priest and doz wey dey work with dem wen Jeshua bi di High Priest.
7 Salu, Amoque, Hilquias e Jedaías. Estes foram os chefes dos sacerdotes e de seus irmãos, nos dias de Jesua.
8 Levi pipol wey kom back with dem na: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Sherebaya, Judah and Matanaya and na dem with dia pipol dey sing dey tank God.
8 Também os levitas Jesua, Binui, Cadmiel, Serebias, Judá e Matanias; este e os seus irmãos dirigiam os louvores.
9 Di pipol wey follow dem na Bakbukaya and Unni and dem dey stand opposite dem wen di service dey go on.
9 Baquebuquias e Uni, seus irmãos, estavam diante deles, cada qual no seu serviço.
10 Jeshua wey bi di High Priest na Joiakim papa. Joiakim na Eliashib papa and Eliashib na Joiada papa.
10 Jesua gerou Joiaquim, Joiaquim gerou Eliasibe, Eliasibe gerou Joiada,
11 Joiada na Jonatan papa and Jonatan na Jaddua papa.
11 Joiada gerou Jônatas, e Jônatas gerou Jadua.
12 So wen Joiakim na High Priest, doz wey dey lead for di priest family na: Meraaya wey dey lead Seraya family; Hananaya wey dey lead Jeremaya family;
12 Nos dias de Joiaquim, foram sacerdotes, chefes de famílias: de Seraías, Meraías; de Jeremias, Hananias;
13 Meshullam wey dey lead Ezra family; Jehohanan wey dey lead Amaraya family;
13 de Esdras, Mesulão; de Amarias, Joanã;
14 Jonatan wey dey lead Malluk family; Josef wey dey lead Shebanaya family;
14 de Maluqui, Jônatas; de Sebanias, José;
15 Adna wey dey lead Harim family; Helkai wey dey lead Meraiot family;
15 de Harim, Adna; de Meraiote, Helcai;
16 Zekaraya wey dey lead Iddo family; Meshullam wey dey lead Ginneton family and
16 de Ido, Zacarias; de Ginetom, Mesulão;
17 Zikri wey dey lead Abijah family. Dem still get one leader for Mijamin family. Piltai dey lead Moadaya family;
17 de Abias, Zicri; de Miniamim e de Moadias, Piltai;
18 Shammua dey lead Bilgah family; Jonatan dey lead Shemaya family;
18 de Bilga, Samua; de Semaías, Jônatas;
19 Mattenaya dey lead Joiarib family; Uzzi dey lead Jedaya family;
19 de Joiaribe, Matenai; de Jedaías, Uzi;
20 Kallai dey lead Sallu family; Eber dey lead Amok family;
20 de Salai, Calai; de Amoque, Héber;
21 Hashabaya dey lead Hilkaya family and Netanel wey dey lead Jedaya family.
21 de Hilquias, Hasabias; de Jedaías, Netanel.
22 Dem keep one book about Levi family for di time wen Eliashib, Joiada, Johanan and Jaddua dey serve as High Priest. Anoda rekord for di priest dey for di time wen Darius dey rule Persia.
22 Dos levitas, nos dias de Eliasibe, foram inscritos como chefes de famílias Joiada, Joanã e Jadua, bem como os sacerdotes, até o reinado de Dario, o persa.
23 Di head for Levi family rite dia names put for di history book until di time wey Eliashib grand-pikin, Johanan dey rule.
23 Os filhos de Levi foram inscritos como chefes de famílias no Livro das Crônicas, até os dias de Joanã, filho de Eliasibe.
24 Dis na di family leaders for Levi tribe: Hashabaya, Sherebaya, Jeshua, Binnui, Kadmiel and di oda men wey dey stand face dem wen dem dey do di praiz and tanksgivin service and just as David wey dey serve God kommand dem, one group dey praiz with di oda group.
24 Os chefes dos levitas foram Hasabias, Serebias e Jesua, filho de Cadmiel. Os irmãos deles ficavam diante deles para louvarem e darem graças, segundo o mandado de Davi, homem de Deus, coro contra coro.
25 Dem bi Matanaya, Bakbukaya and Obadaya. Na Meshullam, Talmon and Akkub dey guide di gate and di store room for di gates.
25 Matanias, Baquebuquias, Obadias, Mesulão, Talmom e Acube eram porteiros e guardavam os depósitos dos portões.
26 All dis men serve for di time wen King Joiakim wey Jehozadak pikin Jeshua born, dey rule and dat time Nehemaya na govnor, while Ezra na priest.
26 Estes viveram nos dias de Joiaquim, filho de Jesua, filho de Jozadaque, e nos dias de Neemias, o governador, e de Esdras, o sacerdote e escriba.
27 Wen dem won dedikate di new wall for Jerusalem, dem sey make Levi pipol from evriwhere for di land kom Jerusalem kon support dem for di party. Dem sey make dem join for dis serimony as dem dey sing and tank God with dia cymbals, harp and lyres.
27 Na dedicação das muralhas de Jerusalém, procuraram os levitas em todos os lugares onde estavam morando, para fazê-los vir a Jerusalém a fim de que fizessem a dedicação com alegria, louvores, canto, címbalos, liras e harpas.
28 Dem bring doz wey dey sing from evriwhere for Jerusalem and from di village dem wey dey Netofat.
28 Reuniram-se os cantores, tanto da campina dos arredores de Jerusalém como das aldeias dos netofatitas,
29 Dem still kom from Bet-Gilgal and di poor arias near Gibeah and Azmavet, bikos doz wey dey sing don build dia own house round Jerusalem.
29 bem como de Bete-Gilgal e dos campos de Geba e de Azmavete, porque os cantores tinham edificado para si aldeias nos arredores de Jerusalém.
30 Di priest and Levi pipol first santify demsef; den dem kon santify di pipol, di gates and di wall.
30 Os sacerdotes e os levitas purificaram a si mesmos, e depois purificaram o povo, os portões e a muralha.
31 I take di leaders for Judah go on-top di wall kon organize two big kwaya wey go give tanks. One among di kwaya face sout for di Dirty Gate.
31 Então ordenei que as autoridades de Judá subissem sobre a muralha e formei dois grandes coros em procissão. Um deles foi para a direita sobre a muralha, em direção ao Portão do Monturo.
32 Hoshaaya and half for di leaders for Judah follow dem,
32 Atrás deles ia Hosaías e a metade das autoridades de Judá,
33 with Zabud, Ezra, Meshullam,
33 e Azarias, Esdras, Mesulão,
34 Judah, Benjamin, Shemaya and Jeremaya.
34 Judá, Benjamim, Semaías e Jeremias;
35 Den some priest wey dey blow trumpet kon kom with Zekaraya wey Jonatan born, wey Shemaya born, wey Matanaya born, wey Mikaya born, wey Zakkur wey kom from Asaf shidren-shidren, born.
35 também alguns dos sacerdotes, com trombetas: Zacarias, filho de Jônatas, filho de Semaías, filho de Matanias, filho de Micaías, filho de Zacur, filho de Asafe,
36 Zekaraya friends na Shemaya, Azarel, Milalaya, Gilalai, Maai, Netanel, Judah and Hanani and dem dey use di music instrument wey God savant, David give dem. Na Ezra bi di kwayamasta.
36 e seus irmãos, Semaías, Azarel, Milalai, Gilalai, Maai, Netanel, Judá e Hanani, com os instrumentos musicais de Davi, homem de Deus. Esdras, o escriba, ia na frente deles.
37 For di Well Gate, dem klimb go di town wall wey face David Town. Dem pass David house kon dey waka go di Wota Gate for east.
37 À entrada do Portão da Fonte, subiram diretamente as escadas da Cidade de Davi, onde a muralha se eleva por sobre a casa de Davi, até o Portão das Águas, do lado leste.
38 Di sekond kwaya wey dey tank God kon go di nort side thru di oda side make dem for meet di oda pipol. I follow dem with di oda half of di leaders, on-top di wall until wi pass Ovens Towa go rish di Broad Wall,
38 O segundo coro foi na direção oposta, e eu o seguia com metade do povo, sobre a muralha, passando pela Torre dos Fornos até a Muralha Larga.
39 den wi pass Efraim Gate till wi rish di Hundred Towa. Wi waka go rish di Sheep Gate kon stop for di Guide Gate.
39 E desde o Portão de Efraim, passaram por cima do Portão Velho e do Portão dos Peixes, pela Torre de Hananel, pela Torre dos Cem, até o Portão do Gado; e pararam junto ao Portão da Guarda.
40 Di two kwaya wey dey give tanks kon go awa Oga God Temple, den dem take dia pozishon. So mi and all di group leaders kon sidan.
40 Então os dois coros pararam na Casa de Deus, e o mesmo fizemos eu e a metade dos magistrados que estavam comigo.
41 Wi follow di priests wey dey blow di trumpet and dem bi: Eliakim, Maaseaya, Mijamin, Mikaya, Elioenai, Zekaraya and Hananaya
41 Os sacerdotes Eliaquim, Maaseias, Miniamim, Micaías, Elioenai, Zacarias e Hananias iam com as suas trombetas,
42 and doz wey dey sing na: Maaseaya, Shemaya, Eleazar, Uzzi, Jehohanan, Malkijah, Elam and Ezer. Dem play kon dey sing well-well and na Jezrahaya bi di kwayamasta.
42 e também Maaseias, Semaías, Eleazar, Uzi, Joanã, Malquias, Elão e Ezer. E os cantores se faziam ouvir sob a direção de Jezraías.
43 For dat day wen pipol dey happy, dem offa many sakrifice, bikos God don give di pipol rizin to dey happy. Di wimen and shidren still join for di celebrashon and evribody from far know sey betta tin dey happen for Jerusalem.
43 No mesmo dia, ofereceram grandes sacrifícios e se alegraram, pois Deus os havia enchido de alegria. Também as mulheres e as crianças se alegraram, de modo que a alegria de Jerusalém podia ser ouvida de longe.
44 Dat day, dem kon pick men wey go dey guide di store room for di ofrins, di first part for di harvest and one out of evry ten tin wey dem give God. Na dem dey kollect money from di field outside di town and di part wey di law give di priest and Levi pipol. All di pipol for Judah dey happy, bikos of di work wey Levi pipol and di priests dey do.
44 Ainda no mesmo dia, foram nomeados homens para as câmaras dos tesouros, das ofertas, das primícias e dos dízimos, para recolherem nelas, dos campos ao redor das cidades, as porções designadas pela Lei para os sacerdotes e para os levitas. Porque o povo de Judá estava alegre por causa dos sacerdotes e dos levitas que ministravam ali
45 Dem dey do dia God work kon santify pipol, just as David and Solomon en pikin kommand and doz wey dey sing and guide di gate, dey do di same tin too.
45 e executavam o serviço do seu Deus e o serviço da purificação. Também os cantores e porteiros faziam o seu serviço, segundo o mandado de Davi e de seu filho Salomão.
46 Di tradishon to get kwayamasta wey go lead di pipol for praiz, hymns and tanksgivin don start since David and Asaf time.
46 Pois já no passado, nos dias de Davi e de Asafe, havia chefes dos cantores, cânticos de louvor e ações de graças a Deus.
47 So naw, for Zerubabel and Nehemaya days, evribody for Israel dey bring food evriday for doz wey dey sing, guide di gate and for Levi pipol. Levi pipol dey still give part of wetin dem kollect to di priests wey bi Aaron shidren-shidren.
47 Todo o Israel, nos dias de Zorobabel e nos dias de Neemias, dava aos cantores e aos porteiros as porções para cada dia. Também consagrava as coisas destinadas aos levitas, e os levitas consagravam as porções destinadas aos filhos de Arão.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Neemias 12, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.