Malaquias 1

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs BKJ

Sair da comparação
1 Dis na di message wey God give Malakai about Israel pipol.
1 O peso da palavra do SENHOR para Israel, por Malaquias.
2 God sey, “I don show how I love una.” But una dey ask, “How Yu take show us love?”
2 Eu vos tenho amado, diz o SENHOR. Mas vós dizeis: Em que tens nos amado? Não era Esaú irmão de Jacó? Diz o SENHOR; todavia eu amei Jacó,
3 kon rijet Esau, en broda. I distroy Esau hill kountry kon turn dia land to where dem dey trowey dirty put and naw, na wild animals dey stay der.”
3 e eu odiei Esaú; e fiz dos seus montes e de sua herança dejetos para os dragões do deserto.
4 Esau shidren-shidren wey bi Edom fit sey, “Even doh awa towns don skata finish, wi go build dem again.” But God wey dey lead heaven sojas ansa, “Make una go ribuild dem, but I go still skata dem and pipol go koll una kountry, ‘Di Land wey Wikedness Full’ and dem go koll una pipol, ‘Di pipol wey Oga God go always dey vex with.’ ”
4 Enquanto Edom diz: Estamos empobrecidos, mas retornaremos e edificaremos os lugares desolados; assim diz o SENHOR dos Exércitos: Eles edificarão, mas eu derrubarei; e eles os chamarão: A fronteira da maldade, e, o povo contra quem o SENHOR tem indignação para sempre.
5 Wen una si all dis tins dey happen, una go sey, “God pawa big well-well both for Israel land and for evriwhere for di world!”
5 E os vossos olhos verão, e vós direis: O SENHOR será magnificado desde a fronteira de Israel.
6 Oga God ask di priests, “Pikin dey honor en papa and savant dey respet en masta, but wetin make una nor dey honor mi wey bi una papa? If I bi una masta, why una nor dey respet mi? Una nor dey respet mi, yet una dey ask, ‘How wi nor take dey respet Yu?’
6 O filho honra seu pai, e o servo o seu mestre; se então eu sou um pai, onde está a minha honra? E, se eu sou o mestre, onde está o meu temor? Diz o SENHOR dos Exércitos a vós, ó sacerdotes, que desprezais o meu nome. E vós dizeis: Em que temos desprezado o teu nome?
7 Dis na how una nor take dey respet mi: una dey offa yuzles food for my altar, yet una still dey ask, ‘How wi nor take dey honor yor name?’ I go tell una. Una sakrifice show sey una nor dey respet my altar at-all.
7 Ofereceis pão profano sobre o meu altar, e dizeis: Em que te havemos profanado? Nisto dizeis: A mesa do SENHOR é desprezível.
8 Una tink sey e nor dey bad to offa animal wey blind and dey sick as sakrifice to mi? Make una try give dat kind animal to una govnor, weda e go happy or give una anytin wey una ask from am.
8 E se ofereceis o cego para o sacrifício, isso não é mal? E se ofereceis o coxo ou enfermo, isso não é mal? Agora, ofereça-o ao teu governador; ele se agradará contigo, ou aceitará ele a tua pessoa? Diz o SENHOR dos Exércitos.
9 So, make una beg God, so dat E go favor una. But with dis kind sakrifice wey una dey bring, how E won take ansa una prayers?”
9 E agora, eu suplico, pedi a Deus que ele seja gracioso conosco; isto tem sido por vosso meio; considerará ele a vossa pessoa? Diz o SENHOR dos Exércitos.
10 God sey, “I wish sey one of una go klose di temple door, so dat una nor go dey burn yuzles fire for my altar. I nor dey happy with una and I nor go asept di sakrifice wey una dey bring kom give mi.”
10 Quem há também entre vós que feche as portas por nada, e nem faz acender o fogo do meu altar por nada? Eu não tenho prazer em vós, diz o SENHOR dos Exércitos, nem aceitarei oferta da vossa mão.
11 God sey, “From east go rish west, pipol go honor my name for evriwhere. Dem go burn betta incense and offa betta sakrifice give mi, bikos my name go dey great among all di nashons.
11 Mas desde o nascente do sol até onde se põe, meu nome será grande entre os gentios; e em todo lugar incenso será oferecido ao meu nome, e uma oferta pura; porque o meu nome será grande entre os pagãos, diz o SENHOR dos Exércitos.
12 But una nor dey respet mi, bikos una sey e dey okay to spoil God altar, so una dey give mi sakrifice wey unasef nor go asept.
12 Mas vós o profanais quando dizeis: A mesa do SENHOR está profanada, e o seu fruto, até mesmo seu alimento, é desprezível.
13 Una sey, ‘Si! E too hard to serve God!’ So una nor gri obey my kommand again. Naw, make una tink am sef, e good as una dey bring animal wey una tif; di ones wey dia leg break or wey dey sick, kom give mi as sakrifice? Una tink sey I go asept am from una?
13 E dizeis também: Eis que canseira é isto! E o depreciastes, diz o SENHOR dos Exércitos; vós trazeis o que foi rasgado, e o coxo, e o enfermo; assim trouxestes uma oferta. Devo eu aceitar isso de vossa mão? Diz o SENHOR.
14 Curse dey di pesin head wey dey play wayo and offa yuzles animal, wen e bi sey e get many betta animals wey e promise sey e go give mi! I bi strong king and all di nashon dey fear mi.”
14 Mas, maldito seja o enganador que, tendo macho no seu rebanho, promete e sacrifica ao Senhor uma coisa corrupta; pois eu sou um grande Rei, diz o SENHOR dos Exércitos, e o meu nome é temível entre os pagãos.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Malaquias 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.