Marcos 11
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA
1 As Jesus and en disciples won enter Jerusalem, dem kon rish Betpage and Betany wey near Mount Olives, so Jesus send en two disciples go for dia front
1 Quando se aproximavam de Jerusalém, de Betfagé e Betânia, junto ao monte das Oliveiras, Jesus enviou dois dos seus discípulos
2 kon tell dem, “Make una go di village wey dey for front. As una enter, una go si one small donkey wey dem tie for der, wey anybody neva ride before. Make una luz am kom.
2 e disse-lhes:
3 If anybody ask una, ‘Why una dey luz am?’ Make una sey, ‘Di oga nid am naw. Wi go bring am back leta.’ ”
3 Se alguém perguntar: “Por que estão fazendo isso?”, respondam: “O Senhor precisa dele e logo o mandará de volta para cá.”
4 So dem go kon si small donkey wey dem tie near one door for road and dem kon luz am.
4 Então foram e acharam o jumentinho preso, junto ao portão, do lado de fora, na rua, e o desprenderam.
5 Some pipol wey stand for der kon ask dem, “Why una dey luz dat small donkey?”
5 Alguns dos que ali estavam reclamaram: — O que estão fazendo, soltando o jumentinho?
6 Dem kon tok as Jesus sey make dem tok, so di pipol kon let dem go.
6 Eles, porém, responderam conforme as instruções de Jesus. Então os deixaram ir.
7 Dem bring di small donkey kom meet Jesus kon spread dia klot on-top am, den Jesus kon sidan put.
7 Levaram o jumentinho a Jesus, puseram as suas capas sobre o animal, e Jesus montou nele.
8 Many pipol spread dia klot for road and some oda pipol spread palm leafs wey dem kut from bush.
8 Muitos estenderam as suas capas no caminho, e outros espalharam ramos que tinham cortado nos campos.
9 Di pipol wey dey front and di ones wey dey follow am for back kon dey shaut,
9 Tanto os que iam adiante dele como os que o seguiam clamavam: “Hosana! Bendito o que vem em nome do Senhor!
10 God don bless awa papa David kingdom wey dey kom.
10 Bendito o Reino que vem, o reino de Davi, nosso pai! Hosana nas maiores alturas!”
11 Jesus enter Jerusalem kon go inside di temple. Afta e don look evritin wey dey der, e kon go Betany with en twelf disciples, bikos day don dey dark.
11 E Jesus entrou em Jerusalém, no templo. E, tendo observado tudo, como já era tarde, saiu para Betânia com os doze.
12 Di next day, as dem dey komot for Betany, Jesus kon dey hongry.
12 No dia seguinte, quando saíram de Betânia, Jesus teve fome.
13 E si one fig tree from far wey get plenty leafs, so e kon waka go look weda fruit dey for di tree. Wen e rish der, e si sey nor-tin dey di tree, na only leafs e get, bikos fig sizin neva rish.
13 E, vendo de longe uma figueira com folhas, foi ver se nela acharia alguma coisa. Aproximando-se dela, nada achou, a não ser folhas; porque não era tempo de figos.
14 E kon tell di tree, “Pipol nor go ever chop yor fruit again.” And en disciples hear wetin e tok.
14 Então Jesus disse à figueira: E os discípulos de Jesus ouviram isto.
15 Wen dem rish Jerusalem, Jesus enter di temple kon drive all di pipol wey dey sell and buy for di temple varanda. E trowey di pipol wey dey shange money tabol and di pipol wey dey sell bird, e trowey dia chair too.
15 E foram para Jerusalém. Quando Jesus entrou no templo, começou a expulsar os que ali vendiam e compravam. Derrubou as mesas dos cambistas e as cadeiras dos que vendiam pombas,
16 Jesus nor let anybody take anytin wey dem dey sell pass di temple varanda.
16 e não permitia que alguém atravessasse o templo carregando algum objeto.
17 Den e tell dem, “Dem rite am sey,
17 Também os ensinava e dizia:
18 Wen di priest oga dem and di law tishas hear wetin e tok, dem kon dey plan how dem go take kill Jesus, but dem dey fear, bikos di pipol sopraiz for wetin e dey tish dem.
18 E os principais sacerdotes e escribas ouviram isso e procuravam uma maneira de matar Jesus, pois o temiam, porque toda a multidão se maravilhava de sua doutrina.
19 Wen evening rish, Jesus and en disciples kon komot for di town.
19 Em vindo a tarde, Jesus e os discípulos saíram da cidade.
20 For morning, wen Jesus and en disciples dey pass, dem kon si sey di fig tree don dey die from en rut.
20 E, passando eles pela manhã, viram que a figueira estava seca desde a raiz.
21 Pita remember kon tell Jesus, “Tisha, look! Di fig tree wey yu curse yestiday don die.”
21 Então Pedro, lembrando-se, falou: — Mestre, eis que a figueira que o senhor amaldiçoou ficou seca.
22 Jesus tell dem, “Make una get faith for God.
22 Ao que Jesus lhes disse:
23 I tell una true word, if anybody tell dis mountin, ‘Komot from here go enter di sea’ and di pesin nor get doubol mind, but bilive sey wetin e tok go happen, God go do am for am.
23 Porque em verdade lhes digo que, se alguém disser a este monte: “Levante-se e jogue-se no mar”, e não duvidar no seu coração, mas crer que se fará o que diz, assim será com ele.
24 Na dis make mi dey tell una sey, anytin wey una pray and ask God for, make una bilive sey una don get am and e go bi una own.
24 Por isso digo a vocês que tudo o que pedirem em oração, creiam que já o receberam, e assim será com vocês.
25 Anytime una dey pray, if una get anytin for mind against anybody, make una forgi-am, so dat una Papa wey dey heaven go forgive una too.
25 E, quando estiverem orando, se tiverem alguma coisa contra alguém, perdoem, para que o Pai de vocês, que está nos céus, perdoe as ofensas de vocês.
26 But if una nor gri forgive oda pipol, una Papa wey dey heaven nor go forgive una.”
26 [Mas, se vocês não perdoarem, também o Pai de vocês, que está nos céus, não perdoará as ofensas de vocês.]
27 Jesus and en disciples go Jerusalem again. Wen Jesus dey waka for di temple varanda, di priest oga dem, di law tishas and di eldas kom meet am sey,
27 Então regressaram para Jerusalém. E enquanto Jesus andava pelo templo, os principais sacerdotes, os escribas e os anciãos vieram ao seu encontro
28 “Na wish rite yu get to take dey do all dis tins? Who give yu di pawa?”
28 e lhe perguntaram: — Com que autoridade você faz estas coisas? Ou quem lhe deu esta autoridade para fazer isto?
29 Jesus ansa dem, “I go ask una one kweshon. If una ansa mi, den I go tell una wish rite I get to dey do dis tins.
29 Jesus respondeu:
30 John baptizim, na from God, abi na from pipol e from kom? Make una ansa mi.”
30 O batismo de João era do céu ou dos homens? Respondam!
31 Dem kon dey tok to each oda, “If wi sey, ‘Na from God,’ e go sey, ‘Den why una nor bilive am?’
31 E eles discutiam entre si: — Se dissermos: “Do céu”, ele dirá: “Então por que não acreditaram nele?”
32 But wi nor fit sey, ‘Na from pipol.’ ” bikos wi dey fear dis pipol, (since dem bilive sey John na profet).
32 Se, porém, dissermos: “Dos homens”, é de temer o povo. Porque todos pensavam que João era realmente um profeta.
33 So dem ansa Jesus, “Wi nor know.”
33 Então responderam a Jesus: — Não sabemos. E Jesus, por sua vez, lhes disse:
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Marcos 11, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.