Levítico 9

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARC

Sair da comparação
ARC Almeida Revista e Corrigida 2009
1 For di eight day, Moses koll Aaron and en sons and di leaders for Israel kon
1 E aconteceu, ao dia oitavo, que Moisés chamou a Arão, e a seus filhos, e aos anciãos de Israel
2 tell Aaron, “Make yu take one yong melu and one ram wey dey okay kon give dem to God. Di melu go bi for sin ofrin, while di ram na for burnt ofrin.
2 e disse a Arão: Toma um bezerro, para expiação do pecado, e um carneiro, para holocausto, sem mancha, e traze- os perante o Senhor .
3 Den yu go tell Israel pipol sey, ‘Make dem take one goat for sin ofrin, one melu and one lamb wey bi one year wey dey okay kon use dem as burnt ofrin,
3 Depois, falarás aos filhos de Israel, dizendo: Tomai um bode, para expiação do pecado, e um bezerro e um cordeiro de um ano, sem mancha, para holocausto;
4 den dem go take one melu and ram for peace ofrin. Dem go sakrifice dem give God with di korn ofrin wey dem mix with olive oil. Dem must do am, bikos God go appear to dem today.’ ”
4 também um boi e um carneiro, por sacrifício pacífico, para sacrificar perante o Senhor , e oferta de manjares, amassada com azeite; porquanto hoje o Senhor vos aparecerá.
5 So dem take evritin wey Moses kommand go di tent front and di whole kommunity gada for der kon woship God.
5 Então, trouxeram o que ordenara Moisés, diante da tenda da congregação, e chegou-se toda a congregação e se pôs perante o Senhor .
6 Den Moses tell dem, “Dis na wetin God kommand una to do, so dat di lite wey dey shine for en present, go appear to una.”
6 E disse Moisés: Esta coisa que o Senhor ordenou fareis; e a glória do Senhor vos aparecerá.
7 Den Moses tell Aaron, “Make yu go di altar go offa di sin ofrin and di burnt ofrin, so dat God go forgive una and di pipol. Make yu do di ofrin for di pipol, so dat God go forgive una just as E don kommand.”
7 E disse Moisés a Arão: Chega-te ao altar e faze a tua expiação de pecado e o teu holocausto; e faze expiação por ti e pelo povo; depois, faze a oferta do povo e faze expiação por ele, como ordenou o Senhor .
8 Aaron go di altar kon kill di yong melu for en own sin ofrin.
8 Então, Arão se chegou ao altar e degolou o bezerro da expiação que era por si mesmo.
9 En sons karry di blood gi-am, den e shuk en finger put kon put am for di horn wey dey di altar and e pour di remainin ones under di altar.
9 E os filhos de Arão trouxeram-lhe o sangue; e molhou o dedo no sangue e o pôs sobre as pontas do altar; e o resto do sangue derramou à base do altar.
10 E burn di fat for di altar, di two kidney and dia fat and di best part for di liver, just as God kommand Moses.
10 Mas a gordura, e os rins, e o redenho do fígado de expiação do pecado queimou sobre o altar, como o Senhor ordenara a Moisés.
11 But e burn di meat and di skin for outside di kamp.
11 Porém a carne e o couro queimou com fogo fora do arraial.
12 E kill di animal wey dem won use for burnt ofrin. En sons karry di blood gi-am and e rub am for di four side for di altar.
12 Depois, degolou o holocausto, e os filhos de Arão lhe entregaram o sangue, e ele espargiu-o sobre o altar em redor.
13 Dem give Aaron di head and di oda pieces for di animal and e burn dem for di altar.
13 Também lhe entregaram o holocausto nos seus pedaços, com a cabeça; e queimou-o sobre o altar.
14 E wosh di intestine and di leg kon burn dem for di altar on-top di remainin burnt ofrin.
14 E lavou a fressura e as pernas e as queimou sobre o holocausto no altar.
15 Afta, e kon do ofrin for di pipol. E take di goat wey dem give for di pipol sin kon kill-am and e first do en own sin ofrin.
15 Depois, fez chegar a oferta do povo, e tomou o bode da expiação do pecado, que era pelo povo, e o degolou, e o preparou por expiação do pecado, como o primeiro.
16 E still bring di animal for di burnt ofrin kon gi-am akordin to di law.
16 Fez também chegar o holocausto e o preparou segundo o rito.
17 E give di korn ofrin; pak flower full en hand kon burn am for di altar. (Dem go dey add dis one join di burnt ofrin evriday.)
17 E fez chegar a oferta de manjares, e a sua mão encheu dela, e a queimou sobre o altar, além do holocausto da manhã.
18 E kill di melu and di ram as peace ofrin for di pipol. En sons karry di blood gi-am and e rub am for di four side for di altar.
18 Depois, degolou o boi e o carneiro em sacrifício pacífico, que era pelo povo; e os filhos de Arão entregaram-lhe o sangue, que espargiu sobre o altar, em redor,
19 Aaron put di melu fat and di ram
19 como também a gordura do boi e do carneiro, e a cauda, e o que cobre a fressura, e os rins, e o redenho do fígado.
20 on-top di animal breast kon karry all go di altar. E burn di fat for di altar
20 E puseram a gordura sobre o peito, e ele queimou a gordura sobre o altar;
21 kon give di breast and di rite leg as special gift to God for di priests, just as Moses kommand.
21 mas o peito e a espádua direita Arão moveu por oferta de movimento perante o Senhor , como Moisés tinha ordenado.
22 So, Aaron bless di pipol wen e don finish all di sakrifice.
22 Depois, Arão levantou as mãos ao povo e o abençoou; e desceu, havendo feito a expiação do pecado, e o holocausto, e a oferta pacífica.
23 Moses and Aaron enter di tent and wen dem kom out, dem kon bless di pipol, den di lite wey dey shine for God present kon appear to di pipol.
23 Então, entraram Moisés e Arão na tenda da congregação; depois, saíram e abençoaram o povo; e a glória do Senhor apareceu a todo o povo.
24 At wons, God send fire go burn di burnt ofrin and di fat dem for di altar. Wen di pipol si am, dem kon shaut and bow face groun.
24 Porque o fogo saiu de diante do Senhor e consumiu o holocausto e a gordura sobre o altar; o que vendo todo o povo, jubilou e caiu sobre as suas faces.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Levítico 9, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.