Levítico 22

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 God tell Moses:
1 O Senhor disse a Moisés: "Dize a Aarão e a seus filhos
2 “Make yu tell Aaron and en sons sey make dem nor disgrace my name wey dey holy, but make dem trit di holy ofrin wey Israel pipol offa give mi with respet. Na mi bi God.
2 que respeitem as coisas santas que os israelitas me consagram e não profanem o meu santo nome. Eu sou o Senhor." Dir-lhes-á:
3 Make yu tell dem sey, ‘If una pikin wey nor klean go near di holy ofrin wey Israel pipol offa give mi, den una go remove am from my pipol. Dis na wetin dem go do forever. Na mi bi God.
3 Todo homem de vossa linhagem e de vossa descendência, que se aproximar das coisas santas consagradas ao Senhor pelos israelitas, com uma imundície, será cortado de diante de mim. Eu sou o Senhor.
4 Nobody from Aaron family wey get diziz or dey discharge go chop di holy ofrin until e don dey holy. Pesin wey tosh anytin wey nor klean, bikos di tin tosh pesin wey don die; man wey dey discharge;
4 Todo homem da descendência de Aarão, atacado de lepra ou de gonorréia, não comerá coisa santa até a sua purificação. O mesmo será para aquele que tiver tocado uma pessoa contaminada por um cadáver, para aquele que tiver um fluxo seminal,
5 man wey tosh animal or pesin wey nor dey klean;
5 ou para aquele que tiver tocado quer seja um réptil com que se tenha contaminado, quer seja um homem afetado de uma impureza qualquer.
6 go dey unklean till evening. E nor go fit chop anytin among di holy ofrin, escept e first go baf.
6 Quem tocar essas coisas será impuro até a tarde, e não comerá coisas santas. Lavará seu corpo com água e, depois do pôr-do-sol, ficará puro.
7 Wen di sun don go down, e go dey klean, den e fit chop di holy ofrin, bikos na-im food.
7 Somente então poderá ele comer as coisas santas, porque são seu alimento.
8 E nor go chop any animal wey die on en own or wey anoda big animal kill, bikos e go make am unklean. Na mi bi di Oga una God.
8 Não comerá um animal morto por si, ou dilacerado, para não ser contaminado por ele. Eu sou o Senhor.
9 All di priest must keep my law, so dat dem nor go sin kon die bikos dem disobey. Na mi bi God wey make una holy.
9 Observarão minhas leis, para que não caiam em pecado e não morram por ter profanado as coisas santas. Eu sou o Senhor que as santifica.
10 “ ‘Na only pesin wey kom from di priest family go chop from di holy ofrin; nobody go fit chop dem! Pipol wey dey stay with am or anybody wey e hire to work for am nor go follow am chop.
10 Nenhum estrangeiro comerá as coisas santas. Tampouco comerão delas o hóspede e o servo de um sacerdote.
11 But di priest slave wey e buy or wey dem born for en house go fit chop di food wey dem give di priest.
11 Mas o escravo adquirido a preço de dinheiro poderá comer, bem como aquele que for nascido na casa: comerão desse alimento.
12 Di priest girl pikin wey marry who nor bi priest nor go chop for di holy ofrin,
12 Se uma filha de sacerdote for casada com um estrangeiro, ela não comerá os alimentos tomados dentre as coisas santas.
13 but if di priest girl pikin husband don die or e don leave en husband and e nor born any pikin kon go back to en papa house, den e fit chop from e papa food, but no strenja go chop am.
13 Mas se, estando viúva ou repudiada, ela volta sem filhos à casa paterna como no tempo de sua juventude, poderá comer o alimento de seu pai. Nenhum estrangeiro, porém, o comerá.
14 If anybody chop ofrin wey dey holy and e nor know, e go add twenty percent join wetin e chop kon gi-am to di priest.
14 Se alguém comer por inadvertência uma coisa consagrada, pagará o seu valor ao sacerdote, e mais um quinto.
15 Dem must nor spoil di holy ofrin wey Israel pipol offa to God, but
15 Os sacerdotes não permitirão aos profanos comer as santas oferendas que os israelitas tiverem destinado em homenagem ao Senhor,
16 if anybody wey nor suppose to chop am, chop am, e don bring wahala to ensef. Na mi bi God and I don make di ofrin holy.’ ”
16 para não se exporem a levar o peso da falta cometida, deixando que assim se coma as coisas santas. Porque eu sou o Senhor que as santifica".
17 God tell Moses:
17 O Senhor disse a Moisés:
18 “Make yu tell Aaron, en sons and Israel pipol sey, ‘Wen anybody from Israel pipol house or strenja dey give dia burnt ofrin; weda na to pay vow or na from dia mind,
18 "Dize Aarão, a seus filhos e a todos os israelitas o seguinte: qualquer israelita ou estrangeiro em Israel que apresentar sua oferta em holocausto ao Senhor, seja em razão de um voto, seja como oferta espontânea,
19 If I go kollect am, den di animal wey dem go offa weda na kattle, sheep, or goat must dey okay.
19 deverá, para ser aceito, apresentar um macho sem defeito, tomado entre o gado, as ovelhas ou as cabras.
20 Una must nor offa anytin wey nor dey okay, bikos I nor go asept am.
20 Não oferecereis vítima alguma defeituosa, porque não seria aceita.
21 “ ‘If anybody won offa peace ofrin give God, weda na vow or na from en mind, di animal wey dem go use, must dey okay, so dat I go asept am.
21 Quando alguém oferecer ao Senhor um sacrifício pacífico, tomado do rebanho maior ou do menor, seja em cumprimento de um voto seja como oferta espontânea, a vítima, para ser aceita, deverá ser sem defeito.
22 Any animal wey blind, wey nor dey waka, get problem, sore or skin wey dey tear, make una nor offa am give God as ofrin.
22 Não oferecereis ao Senhor animal algum cego, estropiado, mutilado, atacado de úlcera, de sarna ou de dartro; não fareis dele um holocausto ao Senhor sobre o altar.
23 Una fit offa animal wey short or wey neva mature as ofrin from una mind, but I nor go asept am if una use am take pay for una vow.
23 Poderás sacrificar como oferta espontânea um boi ou um cordeiro com um membro comprido ou curto demais; mas essa vítima não será aceita para o cumprimento de um voto.
24 Make una nor give God any animal wey en private part get sore, kut, get mark or kut komot. Una must nor do dis tins for una land.
24 Não oferecereis em vossa terra ao Senhor um animal cujos testículos tenham sido machucados, esmagados, arrancados ou cortados.
25 Make una nor offa any animal wey una get from strenja as food ofrin to God, bikos dat kind animal nor dey klean and I nor go asept dem.’ ”
25 Não aceitareis nenhuma dessas vítimas das mãos de um estrangeiro, para oferecê-la em alimento a vosso Deus; elas não seriam aceitas em vosso favor, pois são mutiladas e defeituosas".
26 God tell Moses:
26 O Senhor disse a Moisés:
27 “Wen dem just born lamp, melu or goat, e go dey under en mama for seven days, but for di eight day go, dem fit use am as gift ofrin to God and I go asept am.
27 "Um bezerro, um cordeiro ou um cabrito ficará sete dias com sua mãe após seu nascimento. A partir do oitavo dia, e nos dias seguintes, será aceito para ser oferecido em sacrifício pelo fogo ao Senhor.
28 Una nor go kill melu or sheep and en small pikin togeda for di same day.
28 Quer se trate de gado maior ou menor, não imolareis no mesmo dia o animal com sua cria.
29 Wen una dey offa tanksgivin sakrifice to God, una must follow di rule, so dat I go asept am from una.
29 Quando oferecerdes ao Senhor um sacrifício de ação de graças, oferecei-o de maneira que seja aceito.
30 Make una chop am for dat same day and no one must remain till di next morning.
30 Será comido no mesmo dia e não deixareis nada dele para o dia seguinte. Eu sou o Senhor.
31 Make una try to do all my kommandment. Na mi bi Oga God.
31 Observareis os meus preceitos e os poreis em prática. Eu sou o Senhor.
32 Make una nor disgrace my holy name, bikos I go show as I dey holy among Israel pipol. Na mi bi God wey make una dey holy
32 Não profaneis o meu santo nome, e serei santificado no meio dos israelitas. Eu sou o Senhor que vos santifica,
33 and na mi karry una komot from Egypt, so dat I go bi una God. Na mi bi Oga God.”
33 e que vos tirei do Egito para ser vosso Deus. Eu sou o Senhor".

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Levítico 22, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.