Levítico 15

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Den God tell Moses and Aaron:
1 O Senhor Deus deu a Moisés e a Arão as seguintes leis
2 “Make una go tell Israel pipol sey, ‘Wen man discharge, e go dey unklean, bikos of dat tin.
2 para o povo de Israel: Quando um homem tiver um corrimento no membro, ele ficará
3 Weda di tin dey komot from en body or e don stop, di man don dey unklean.
3 tanto se o corrimento vazar do membro como se o corrimento parar nele. De um jeito ou do outro o homem ficará impuro.
4 Any bed wey e liedan or sidan put, don dey unklean.
4 Qualquer cama em que ele se deitar e tudo aquilo em que se assentar ficarão impuros.
5 “ ‘Anybody wey tosh di bed wey di man liedan put must go wosh en klot kon baf with wota and di pesin go dey unklean till evening.
5 Se alguém tocar na cama dele
6 Anybody wey sidan for di chair wey di pesin wey discharge sidan put before, must wosh en klot, baf with wota and e go dey unklean till evening.
6 ou se sentar onde ele se sentou, essa pessoa deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho; e ficará impura até o pôr do sol.
7 Anybody wey tosh am must go wosh en klot, baf and e go dey unklean till evening.
7 E quem tocar no homem que tem o corrimento deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho; e ficará impuro até o pôr do sol.
8 If di pesin wey discharge, spit for pesin wey dey klean body, dat pesin must go wosh en klot kon baf, but e go dey unklean till evening.
8 Se o homem que tem o corrimento cuspir numa pessoa que está pura , essa pessoa deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho; e ficará impura até o pôr do sol.
9 Anytin wey dem dey ride or chair wey di pesin sidan put go dey unklean.
9 Qualquer sela que o homem montar se tornará impura.
10 Anybody wey tosh wetin e sidan put go dey unklean till evening. Anybody wey karry wetin di pesin sidan put must go wosh en klot, baf, but e go still dey unklean till evening.
10 Quem tocar naquilo em que o homem se sentou ficará impuro até o pôr do sol. Se alguém pegar naquilo em que o homem se sentou, deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho; e ficará impuro até o pôr do sol.
11 Anybody wey tosh di man wey discharge and e nor wosh en hand, must go wosh en klot and baf with wota, but e go still dey unklean till evening.
11 Se o homem que tem o corrimento tocar numa pessoa sem primeiro lavar as mãos, então aquela pessoa deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho; e ficará impura até o pôr do sol.
12 If di man tosh klay pot, dem must break am and if na plate wey dem make with wood naim di man tosh, dem must wosh am.
12 Qualquer pote de barro que o homem pegar deverá ser quebrado; se for de madeira, deverá ser lavado.
13 “ ‘Wen di man wey discharge don klean, e go wait for seven days, wosh en klot kon baf with fresh wota and e go dey klean.
13 Quando o homem sarar, precisará esperar sete dias para se purificar . Passado esse tempo, deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho em água de uma fonte; então ficará puro .
14 For di eight day, e go take two dove or two pijin kom di tent gate for God present kon give dem to di priest.
14 No oitavo dia ele deverá pegar duas rolinhas ou dois pombinhos, ir até a entrada da Tenda Sagrada e, ali na presença de Deus, o Senhor , entregar as aves ao sacerdote.
15 Di priest go offa one for sin ofrin and di oda one for burnt ofrin. Na like dis di priest go take make sakrifice for di man for God eye.
15 Este as oferecerá como sacrifício , uma delas como oferta para tirar pecados, e a outra como oferta que será completamente queimada. Assim, na presença do Senhor , o sacerdote fará a cerimônia de purificação, e o homem ficará puro.
16 “ ‘Wen di man discharge, e must go baf, but e go dey unklean till evening.
16 Quando um homem tiver perda de esperma, deverá tomar um banho e ficará impuro até o pôr do sol.
17 Anytin wey dem do with klot or leda and di discharge tosh am, dem must wosh am and di tin go dey unklean till evening.
17 Qualquer roupa ou pedaço de couro em que cair esperma deverá ser lavado e ficará impuro até o pôr do sol.
18 Afta di man don sleep with di woman finish, di man and di woman must go baf and dem go dey unklean till evening.
18 Depois que um homem e uma mulher tiverem relações, os dois deverão tomar um banho e ficarão impuros até o pôr do sol.
19 “ ‘Wen woman dey mestrate, e go dey unklean for seven days. Anybody wey tosh am go dey unklean till evening.
19 Quando uma mulher tiver a sua menstruação, ficará impura sete dias. Quem tocar nela durante esse tempo ficará impuro até o pôr do sol.
20 Anytin wey e sidan or liedan put wen e dey mestrate, go dey unklean.
20 Qualquer cama em que ela se deitar e qualquer coisa em que se sentar ficarão impuras. Quem tocar na cama em que ela se deitou ou naquilo em que ela se sentou deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho; e ficará impuro até o pôr do sol.
21 Anybody wey tosh di bed wey e sleep put must wosh en hand kon baf, but e go dey unklean till evening.
21 — ausente —
22 Anybody wey tosh di chair wey e sidan put must go wosh e klot, baf with wota and e go dey unklean till evening.
22 — ausente —
23 If anytin dey for di bed or di chair wey e sidan put, wen e tosh am e go dey unklean till evening.
23 — ausente —
24 If man sleep with am for dat time, e go dey unklean for seven days and any bed wey di man sleep put, go dey unklean too.
24 E o homem que tiver relações com a mulher durante a menstruação ficará impuro sete dias; e qualquer cama em que ele se deitar ficará impura.
25 “ ‘Wen di woman dey mestrate before di rite time or if di blood still dey flow wen e suppose don stop, e go dey unklean as far as di blood still dey flow.
25 A mulher que tiver hemorragia ou que continuar menstruada além do tempo normal ficará impura como durante a menstruação.
26 Any bed wey e sleep or anytin wey e sidan put, go dey unklean for dat time.
26 Qualquer cama em que ela se deitar e qualquer coisa em que se sentar durante esse tempo ficarão impuras.
27 Anybody wey tosh dem, dey unklean and e must go wosh en hand kon baf, but e go dey unklean till evening.
27 E quem tocar na cama ou naquilo em que ela se sentou ficará impuro e deverá lavar a roupa que estiver vestindo e tomar um banho; e ficará impuro até o pôr do sol.
28 “ ‘Wen di blood don stop, di woman go wait for seven days, den e go dey klean.
28 Quando a hemorragia parar, ela deverá esperar sete dias e então estará pura .
29 For di eight day, e go take two dove and two pijin go give di priest for di tent gate for God present.
29 No oitavo dia ela pegará duas rolinhas ou dois pombinhos, irá até a entrada da Tenda Sagrada e entregará as aves ao sacerdote.
30 Di priest go offa one for sin ofrin and di oda one for burnt ofrin, na like dis di priest go take make sakrifice before God.’ ”
30 Este as oferecerá como sacrifício, uma delas como oferta para tirar pecados, e a outra como oferta que será completamente queimada. Assim, na presença de Deus, o Senhor , o sacerdote fará a cerimônia de purificação , e a mulher ficará pura .
31 God tell Moses make e warn Israel pipol about dia dirty life, so dat dem nor go spoil God house wey dey di kamp centre. If dem do am, dem go die.
31 Essas leis são para livrar os israelitas das suas impurezas, a fim de que não morram por tornarem impura a Tenda Sagrada, que fica no meio do acampamento.
32 “Dis law na for men wey dey discharge,
32 São essas as leis a respeito do homem que ficar impuro por causa de corrimento no membro ou de perda de esperma;
33 woman wey dey mestrate or man wey sleep with woman wey nor klean.”
33 da mulher durante a menstruação; e do homem que tiver relações com uma mulher menstruada.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Levítico 15, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.