Juízes 3

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 Dis na di nashons wey God leave for di land to take test Israel pipol wey neva fight war with Kanaan pipol before.
1 São estas as nações que o Senhor deixou para pôr à prova todos os israelitas que não tinham visto nenhuma das guerras em Canaã
2 E leave doz nashon for der, bikos E won use dem take tish di yong pipol for Israel wey neva fight war before.
2 ( fez isso apenas para treinar na guerra os descendentes dos israelitas, pois não tinham tido experiência anterior de combate ):
3 Na di nashon dem bi dis: Filistia pipol (doz wey dey under di five Filistia rulers), all Kanaan, Sidon and Hiv pipol wey dey stay for Mount Lebanon; from Baal-Hermon mountin go rish Lebo-Hamat.
3 os cinco governantes dos filisteus, todos os cananeus, os sidônios e os heveus que viviam nos montes do Líbano, desde o monte Baal-Hermom até Lebo-Hamate.
4 God leave dis pipol to take test Israel pipol, weda dem go obey di kommand wey E give dem thru Moses, dia grand-grand papa.
4 Essas nações foram deixadas para que por elas os israelitas fossem postos à prova, se obedeceriam aos mandamentos que o Senhor dera aos seus antepassados por meio de Moisés.
5 So Israel pipol kon dey stay among Kanaan, Hit, Amor, Perez, Hiv and Jebus pipol
5 Os israelitas viviam entre os cananeus, os hititas, os amorreus, os ferezeus, os heveus e os jebuseus.
6 and dem marry demsef too. Israel sons marry Kanaan girls; while Israel girls marry Kanaan sons and Israel pipol kon dey serve Kanaan gods.
6 Tomaram as filhas deles em casamento e deram suas filhas aos filhos deles, e prestaram culto aos deuses deles.
7 Israel pipol forget di Oga dia God; dem sin against am kon bigin serve Baal and Asherah juju.
7 Os israelitas fizeram o que o Senhor reprova, pois esqueceram-se do Senhor seu Deus e prestaram culto aos baalins e aos postes sagrados.
8 So God vex well-well kon send dem go serve King Kushan-Rishataim for Aram Naharaim for eight years.
8 Acendeu-se a ira do Senhor de tal forma contra Israel que ele os entregou nas mãos de Cuchã-Risataim, rei da Mesopotâmia, por quem os israelitas foram subjugados durante oito anos.
9 Wen Israel pipol kry give God make E help dem, God kon send one man among dem wey save dem. En name na Otniel wey en papa na Kenaz wey bi Kaleb yonga broda.
9 Mas, quando clamaram ao Senhor, ele lhes levantou um libertador, Otoniel, filho de Quenaz, o irmão mais novo de Calebe, que os libertou.
10 God Spirit enter am, so e kon bi leader for Israel. E go war go fight against King Kushan-Rishataim and God kon help Otniel, win am.
10 O Espírito do Senhor veio sobre ele, de modo que liderou Israel e foi à guerra. O Senhor entregou Cuchã-Risataim, rei de Arã, nas mãos de Otoniel, que prevaleceu contra ele.
11 So peace kon dey di land for forty years. Den Otniel wey bi Kenaz pikin kon die.
11 E a terra teve paz durante quarenta anos, até a morte de Otoniel, filho de Quenaz.
12 Israel pipol sin against God again, so God kon give dem to King Eglon for Moab.
12 Mais uma vez os israelitas fizeram o que o Senhor reprova, e por isso o Senhor deu a Eglom, rei de Moabe, poder sobre Israel.
13 King Eglon join Ammon and Amalek pipol kon fight and win Israel pipol, den dem take Jeriko town wey palm tree full.
13 Conseguindo uma aliança com os amonitas e com os amalequitas, Eglom veio e derrotou Israel, e conquistou a Cidade das Palmeiras.
14 Israel pipol serve King Eglon for Moab, for eighteen years.
14 Os israelitas ficaram sob o domínio de Eglom, rei de Moabe, durante dezoito anos.
15 But wen Israel pipol kry give God for help, God kon still send one man go save dem. En name na Ehud, Gera pikin. Na left hand e dey use pass and e kom from Benjamin tribe. Israel pipol send Ehud go meet King Eglon for Moab with many gift.
15 Novamente os israelitas clamaram ao Senhor, que lhes deu um libertador chamado Eúde, homem canhoto, filho do benjamita Gera. Os israelitas o enviaram com o pagamento de tributos a Eglom, rei de Moabe.
16 Ehud make swod wey get two mout and e long small. E hide am for di rite side under en klot.
16 Eúde havia feito uma espada de dois gumes, de quarenta e cinco centímetros de comprimento, e a tinha amarrado na coxa direita, debaixo da roupa.
17 Den e take gift go give King Eglon wey fat well-well.
17 Ele entregou o tributo a Eglom, rei de Moabe, homem muito gordo.
18 Wen Ehud don gi-am di gift, en and di men wey bring di gift kon dey go house back.
18 Em seguida, Eúde mandou embora os carregadores.
19 But Ehud go back go meet King Eglon and wen e rish di Idol Stone near Gilgal, e kon tell am, “My oga, I get one sekret message for yu.”
19 Junto aos ídolos que estão perto de Gilgal, ele voltou e disse: "Tenho uma mensagem secreta para ti, ó rei". O rei respondeu: "Calado! " E todos os seus auxiliares saíram de sua presença.
20 So Ehud waka go meet Eglon for where e sidan alone for one kool room for upstair, den e sey, “I get one message from God for yu!” As King Eglon get up from en chair,
20 Eúde aproximou-se do rei, que estava sentado sozinho na sala superior do palácio de verão, e repetiu: "Tenho uma mensagem de Deus para ti". Quando o rei se levantou do trono,
21 Ehud use en left hand bring out di swod for where e hide am put kon shuk di king for belle.
21 Eúde estendeu a mão esquerda, apanhou a espada de sua coxa direita e cravou-a na barriga do rei.
22 Di swod enter di King belle well-well sotey e kover di swod head. So Ehud nor fit pul di swod komot from en belle and all di king intestine kon kom out.
22 Até o cabo penetrou com a lâmina; e, como não tirou a espada, a gordura se fechou sobre ela.
23 Den Ehud go outside, klose and lock di door, den e kon pass di toilet run go.
23 Então Eúde saiu para o pórtico, depois de fechar e trancar as portas da sala atrás de si.
24 Afta Ehud don go, di king savant kon si sey di room door dey lock. Dem tink sey di king dey di toilet for di palor,
24 Depois que ele saiu, vieram os servos e encontraram trancadas as portas da sala superior, e disseram: "Ele deve estar fazendo suas necessidades em seu cômodo privativo".
25 so dem kon dey wait, but afta sometaim wen e nor kom out, dem take di key open di door kon si dia masta don die for groun.
25 Cansaram-se de esperar, e como ele não abria a porta da sala, pegaram a chave e a abriram. E lá estava o seu senhor, caído no chão, morto!
26 Ehud run pass di Idol Stone go Seirah, as di oda savants still dey wait.
26 Enquanto esperavam, Eúde escapou. Passou pelos ídolos e fugiu para Seirá.
27 Wen e rish di hill kountry for Efraim, e blow trumpet kon koll Israel men for war; den e lead dem kom down from di hill.
27 Quando chegou, tocou a trombeta nos montes de Efraim, e os israelitas desceram dos montes, com ele à sua frente.
28 E tell dem, “Make una follow mi, bikos God don give una viktory ova una enemies, (Moab pipol).” So dem follow am kon seize di place wey Moab pipol dey pass cross go Jordan River and dem nor allow anybody cross.
28 "Sigam-me", ordenou, "pois o Senhor entregou Moabe, o inimigo de vocês, em suas mãos. " Eles o seguiram e, tomaram posse do lugar de passagem do Jordão que levava a Moabe, e não deixaram ninguém atravessar o rio.
29 Dat day, dem kill about 10,000 men wey strong well-well for Moab and no one among dem fit eskape.
29 Naquela ocasião mataram cerca de dez mil moabitas, todos eles fortes e vigorosos; nem um só homem escapou.
30 So Israel pipol win Moab pipol dat day and peace kon dey di land for eight years.
30 Naquele dia Moabe foi subjugado por Israel, e a terra teve paz durante oitenta anos.
31 Afta Ehud, di next leader wey Israel get na, Shamgar, Anat pikin and en too save Israel pipol wen e use animal bone take kill 600 Filistia pipol.
31 Depois de Eúde veio Sangar, filho de Anate, que matou seiscentos filisteus com uma aguilhada de bois. Ele também libertou Israel.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Juízes 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.