Juízes 16

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 One day, Samson go Gaza wey bi Filistia pipol town and e stay der thru-out with one ashawo.
1 Sansão foi a Gaza, onde viu uma mulher meretriz, e foi procurá-la.
2 Gaza pipol kon know sey, Samson dey for der, so dem gada for di town gate dey wait for am till day break. Dem sidan kwayet dey tok for dia mind sey, “If morning rish, wi go kill-am.”
2 E a notícia correu pela cidade: Sansão está aqui. Puseram-se de emboscada nos arredores durante toda a noite, junto às portas da cidade, e ficaram quietos toda a noite, dizendo: Ao romper do dia, matá-lo-emos.
3 But Samson stay bed go rish mid-nite, den e get up go di town gate pul am with di two pila kon karry am for en shoulder go Hebron hill.
3 Sansão dormiu até a meia-noite. E levantando-se pela meia-noite tomou os batentes da porta de Gaza, com os seus postes, arrancou-os juntamente com o ferrolho, pô-los sobre os ombros e levou-os até o alto da montanha que está defronte de Hebron.
4 Afta sometaim, Samson kon love one woman wey en name na Delilah, wey dey stay for Sorek Valley.
4 Depois disto, enamorou-se de uma mulher que habitava no vale de Sorec, chamada Dalila.
5 All di five rulers for Filistia go meet Delilah kon sey, “Make yu deceive Samson, so dat e go tell yu wetin make am dey strong and how dem fit take stop am. Den yu go find way take tie am with rope well-well. Afta evritin, each of us go give yu 1,000 one hundred silva.”
5 Os príncipes dos filisteus foram ter com ela e disseram-lhe: Procura seduzi-lo e vê se descobres de onde lhe vem sua força e como o poderemos vencer, a fim de o amarrarmos para dominá-lo. Se fizeres isto, dar-te-emos cada um de nós mil e cem moedas de prata.
6 So Delilah go meet Samson kon tell, “Abeg, make yu tell mi, ‘Wetin make yu dey strong like dis and wetin pesin go fit do, if e won tie yu?’ ”
6 Dalila disse a Sansão: Dize-me, de onde vem tua força? E de que modo se precisaria ligar-te para que fosses dominado?
7 Den Samson ansa, “If dem tie mi with seven new strong rope wey nor dry, I go dey weak well-well.”
7 Sansão respondeu-lhe: Se me amarrassem com sete cordas de nervos ainda frescas e úmidas, eu me tornaria tão fraco como qualquer homem.
8 So Filistia rulers bring seven new strong rope kon give Delilah, den e use am take tie Samson.
8 Os príncipes dos filisteus trouxeram a Dalila sete cordas de nervos bem frescas e úmidas, com as quais ela o ligou.
9 By dat time, Delilah hide some men for di oda room, den e shaut, “Samson! Filistia pipol don kom katch yu o-o!” But Samson kut di rope, just as tread dey kut if yu take fire tosh am. So dem nor still know di sekret wey make am get pawa.
9 Ora, estando eles de emboscada no quarto, ela gritou: Sansão, os filisteus vêm contra ti! E ele rompeu as cordas com se rompe um cordão de estopa, mal se lhe chega o fogo. Assim, permaneceu oculto o segredo de sua força.
10 Leta, Delilah kon tell Samson, “Si, yu dey lie for mi kon make mi bi like fool! Abeg, make yu tell mi di trut, na how dem fit take tie yu?”
10 Dalila disse-lhe: Tu zombaste de mim, mentindo-me. Dize-me agora com que se precisaria ligar-te.
11 Samson ansa am, “If dem tie mi with new rope wey dem neva use before, I go weak well-well.”
11 Se me amarrassem com cordas novas, disse ele, que ainda não tenham servido, eu me tornaria tão fraco como qualquer homem.
12 So Delilah take new rope kon tie am. Di men dey di oda room dey wait, so e kon shaut, “Samson! Filistia pipol don kom katch yu!” But e kut di rope komot for en hand like sey na tread.
12 Dalila tomou, pois, cordas novas, amarrou-o com elas e gritou: Sansão, os filisteus vêm contra ti! Ora, estavam eles de emboscada no quarto, mas Sansão rompeu como se fossem um fio as cordas que lhe amarravam os braços.
13 Den Delilah tell am, “Yu still dey lie and fool mi! So naw, make yu tell mi how pesin fit take tie yu.”
13 Até ao presente, disse-lhe Dalila, só tens zombado de mim e só me tens dito mentiras. Dize-me com que será preciso amarrar-te. Bastará, respondeu Sansão, que teças as sete tranças de minha cabeça com a urdidura do teu tear.
14 Den e tit am with di peg.
14 Ela fixou-as com o torno do tear, e gritou: Sansão, os filisteus vêm contra ti! Ele, despertando do sono, arrancou o torno do tear com os liços.
15 Den Delilah vex kon tell am, “Why yu dey tell mi sey, ‘I love yu’ and yu nor fit trust mi kon tell mi yor sekret? Yu don fool mi three times naw and yu neva still tell mi wetin make yu dey strong!”
15 Dalila disse-lhe: Como podes dizer que me amas, se o teu coração não está comigo? Eis já três vezes que me enganas, e não me queres dizer onde reside a tua força.
16 Delilah kontinue to dey tok and komplain until Samson kon taya for en wahala,
16 Ela o importunava cada dia com suas perguntas, instando com ele e molestando-o de tal sorte, que ele sentiu com isso uma impaciência mortal.
17 so e tell am di trut at last.
17 E Sansão acabou por confiar-lhe o seu segredo: Sobre minha cabeça, disse ele, nunca passou a navalha, porque sou nazareno de Deus desde o seio de minha mãe. Se me for rapada a cabeça, a minha força me abandonará e serei então fraco como qualquer homem.
18 Delilah just know sey Samson don tell am di trut, so e send message go give Filistia rulers sey, “Make una kom back just dis last time, bikos e don tell mi di trut.” So dem bring di money follow body kom.
18 Dalila sentiu que ele lhe tinha aberto todo o seu coração; e mandou dizer aos príncipes dos filisteus: Subi agora; porque ele me abriu todo o seu coração. E os príncipes dos filisteus foram ter com ela, levando o dinheiro em suas mãos.
19 Delilah deceive Samson sleep for en lap, den koll one man make e kut di seven hair komot. Den e put am for groun small-small, bikos en pawa don leave am.
19 Dalila fez que seu marido adormecesse nos seus joelhos, e chamando um homem, mandou-lhe que rapasse as sete tranças de sua cabeça. Ela começou a dominá-lo, pois sua força o deixou.
20 Den e shaut, “Samson! Filistia pipol don kon katch yu!”
20 E disse: Sansão, os filisteus vêm contra ti! Despertando ele do sono, disse consigo mesmo: Desembaraçar-me-ei deles como das outras vezes e me livrarei. Ignorava Sansão que o Senhor se tinha retirado dele.
21 So Filistia pipol katch am kon blind en eye, den dem tie am with bronze shain; take am go Gaza kon force am make e dey grind korn for prison.
21 E os filisteus, tomando-o, furaram-lhe os olhos e levaram-no a Gaza ligado com uma dupla cadeia de bronze, e ali meteram-no na prisão, fazendo-o girar a mó.
22 But e nor too tey, before en hair kon dey grow kom again.
22 Entretanto, os seus cabelos recomeçavam a crescer.
23 Filistia rulers dey do party, offa sakrifice and dey praiz dia god wey bi Dagon kon dey sey, “Awa god don give us viktory ova Samson wey bi awa enemy!”
23 Ora, os príncipes dos filisteus reuniram-se para oferecer um grande sacrifício a Dagon, seu deus, e celebrar uma festa. Nosso deus, diziam eles, entregou-nos Sansão nosso inimigo.
24 Wen di pipol si am, dem praiz dia god sey,
24 Também o povo, vendo isso, louvava o seu deus, dizendo: O nosso deus entregou-nos o nosso inimigo, aquele que devastava nossa terra e matava tantos dos nossos.
25 Many of dem don drink by naw, so dem sey, “Make una bring Samson kom out make e kon make us laf!” So dem bring am kom out from di prison and e stand between di two pila wey dey support di building. Dem kon dey play with am, so dat e go make dem laf.
25 E estando eles de coração alegre, exclamaram: Mandai vir Sansão para nos divertir! Tiraram-no da prisão, e Sansão teve que dançar diante deles. Tendo sido colocado entre as colunas,
26 Den Samson tell di boy wey hold en hand sey, “Make yu put my two hand for di pila wey hold di temple, bikos I won rest my body.”
26 Sansão disse ao jovem que o conduzia pela mão: Deixa que eu toque as colunas que sustêm o templo, e que me apóie a elas.
27 By dis time, di temple don already full with pipol. All di five Filistia rulers dey der and about 3,000 men and wimen dey der dey wosh Samson as e dey make dem laf.
27 Ora, o templo estava repleto de homens e mulheres, e estavam ali todos os príncipes dos filisteus; havia cerca de três mil pessoas, homens e mulheres, que do teto olhavam o prisioneiro dançar.
28 Den Samson pray give God sey, “Oga God wey get pawa, remember mi again. My God! Abeg make Yu give mi pawa one more time. Make I pay Filistia pipol back for my eye wey dem blind.”
28 Sansão, porém, invocando o Senhor, disse: Senhor Javé, rogo-vos que vos lembreis de mim. Dai-me, ó Deus, ainda esta vez, força para vingar-me dos filisteus pela perda de meus olhos.
29 Samson put en two hand for di pila wey hold di temple kon push am,
29 Abraçando então as duas colunas centrais sobre as quais repousava todo o edifício, pegou numa com a mão direita e noutra com a mão esquerda, e gritou:
30 den e pray sey, “My God, make Yu allow mi die with Filistia pipol wey bi my enemies.” Den di temple fall skata for di five rulers and di pipol head. Di pipol wey Samson kill wen e dey die, many pass di ones wey e kill wen e dey alive.
30 Morra eu com os filisteus! Dizendo isso, sacudiu com todas as suas forças o edifício, que ruiu sobre os príncipes e sobre todo o povo reunido. Desse modo, matou pela sua própria morte muito mais homens do que os que matara em toda a sua vida.
31 Afta, en brodas and family kon karry en dead body. Dem take am go beri between Zorah and Eshtaol, where dem beri en papa Manoah put. Samson lead Israel pipol for twenty years.
31 Então desceram a Gaza os seus irmãos e toda a sua família paterna, tomaram-no, e tendo voltado, sepultaram-no no túmulo de seu pai, entre Sorea e Estaol. Sansão fora juiz em Israel durante vinte anos.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Juízes 16, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.