Juízes 12
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 Efraim pipol gada sojas kon cross Jordan River go Zafon. Dem send dis message go meet Jeftah, “Why yu nor koll us wen yu dey go fight Ammon pipol? Bikos of dat, wi go burn yu and yor house togeda!”
1 Os efraimitas, tendo-se sublevado, passaram a Safon e disseram a Jefté: Por que saíste a combater os amonitas, sem nos chamar para irmos contigo? Por isso vamos queimar a tua casa.
2 But Jeftah ansa, “I koll una wen di fight just start, but una nor gri kom join mi fight Ammon pipol!
2 Jefté respondeu: Eu e meu povo tivemos graves contendas com os amonitas; chamei-vos e vós não me livrastes de suas mãos.
3 So, as I si sey una nor gri kom, I kon risk my life go fight dem without una and God give mi viktory ova dem. So why una won kom fight mi?”
3 Vendo que não podia contar convosco, arrisquei a minha vida marchando {sozinho} contra os amonitas, e o Senhor entregou-os nas minhas mãos. Por que, pois, viestes contender comigo?
4 Den Efraim pipol sey, “Una, Gilead pipol, nor bi slave una bi to Efraim and Manasseh pipol?” Bikos of dat, Jeftah gada all Jabesh-Gilead men kon go attack and win Efraim pipol.
4 Jefté reuniu todos os homens de Galaad e combateu contra Efraim. Os habitantes de Galaad derrotaram os de Efraim, que lhes haviam dito: Vós sois fugitivos de Efraim que habitais entre Efraim e Manassés!
5 Jeftah seize di place where dem dey pass cross Jordan River and if anybody from Efraim won try cross go back, Gilead men go shalenge and ask am, “Yu bi Efraim pesin?” If di pesin say, “No, I nor kom from der,”
5 Galaad ocupou os vaus do Jordão, e cada vez que um fugitivo de Efraim queria passar, perguntavam-lhe: És tu efraimita? Ele respondia: Não.
6 dem go tell am make e sey, “Shibbolet.” If e kom from Efraim, e go sey, “Sibbolet,” bikos Efraim pipol nor fit koll dat word well. Den dem go take am go kill for Jordan River korna. Na 42,000 Efraim pipol dem kill for dat time.
6 Pois bem, diziam eles então, dize: Chibólet. E ele dizia: Sibólet, não podendo pronunciar corretamente. Prendiam-no logo e o degolavam junto aos vaus do Jordão. Naquele dia pereceram quarenta e dois mil homens de Efraim.
7 Jeftah lead Israel for six years, before e die and dem beri am for one of di town for Gilead.
7 Jefté, o galaadita, foi juiz em Israel durante seis anos; depois morreu, e foi sepultado em uma das cidades de Galaad.
8 Afta Jeftah die, Ibzan wey kom from Betlehem kon rule Israel pipol.
8 Depois de Jefté, foi juiz de Israel Ibsã, de Belém,
9 E get thirty sons and thirty dotas. E make en girls shidren marry men from outside en town and en boys shidren marry dia wife from anoda town too. Ibzan rule Israel pipol for seven years.
9 o qual teve trinta filhos; casou suas trinta filhas fora de sua família, e mandou vir de fora trinta jovens para os seus filhos. Julgou Israel durante sete anos.
10 Wen e die, dem beri am for Betlehem.
10 Morreu e foi enterrado em Belém.
11 Afta Ibzan die, Elon wey kom from Zebulun tribe kon rule Israel for ten years.
11 Depois dele, Elon, de Zabulon, foi juiz em Israel, e sua judicatura durou dez anos.
12 Wen e die, dem beri am for Aijalon for Zebulun.
12 Morreu, e foi enterrado em Ajalon, na terra de Zabulon.
13 Afta Elon die, Abdon wey bi Hillel pikin, wey kom from Piraton kon rule Israel pipol.
13 Em seguida teve Israel por juiz Abdon, filho de Ilel, de Faraton.
14 E get forty sons and thirty grand-shidren wey dey ride seventy donkey. E rule Israel pipol for eight years.
14 Teve quarenta filhos e trinta netos, que montavam em setenta jumentinhos. Julgou Israel durante oito anos.
15 So wen e die, dem beri am for Piraton for Efraim, for Amalek pipol hill kountry.
15 Depois disso, Abdon, filho de Ilel, de Faraton, morreu e foi sepultado em Faraton, na terra de Efraim, na montanha dos amalecitas.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Juízes 12, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.