Juízes 10

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Afta Abimelek don die, one day, Tola wey dey stay Shamir for Efraim hill kountry, wey Puah bi en papa and na Dodo wey kom from Issakar tribe bi en grand-papa, kon save Israel pipol.
1 Depois de Abimelec, Tola, filho de Fua, filho de Dodo, de Issacar, levantou-se para livrar Israel. Habitava em Samir, na montanha de Efraim,
2 E lead Israel pipol for 23 years before e die and dem beri am for Shamir.
2 e foi juiz em Israel durante vinte e três anos. Depois disso morreu e foi sepultado em Samir.
3 Afta am, Jair wey kom from Gilead kon lead Israel for 22 years.
3 A este sucedeu Jair, de Galaad, que foi juiz em Israel durante vinte e dois anos.
4 E get 30 sons wey dey ride 30 donkey and dem get 30 towns for Gilead, wey dem still dey koll Jair village.
4 Tinha trinta filhos que montavam em trinta jumentinhos, e possuíam trinta cidades que se chamam ainda hoje Havot-Jair, situadas em Galaad.
5 Jair die and dem beri am for Kamon.
5 Jair morreu e foi sepultado em Camon.
6 Israel pipol sin against God, bikos dem kon dey woship Baal, Ashtoret and Siria, Sidon, Moab, Ammon and Filistia pipol gods. Dem forget God kon stop to woship am.
6 Os filhos de Israel fizeram de novo o mal aos olhos do Senhor, servindo os baal e os astarot, os deuses da Síria, de Sidon, de Moab, os deuses dos amonitas e dos filisteus; e abandonaram o culto do Senhor.
7 So, God kon dey vex for Israel pipol, den E make Ammon and Filistia pipol win dem.
7 A cólera do Senhor inflamou-se contra Israel, e ele entregou-os nas mãos dos filisteus e dos amonitas.
8 Dem opress and sofa Israel pipol wey dey stay Amor kountry, for Jordan River east wey dey Gilead, for 18 years.
8 Estes últimos oprimiram e esmagaram os israelitas naquele ano; e a opressão estendeu-se por dezoito anos sobre os israelitas de além do Jordão, na terra dos amorreus, em Galaad.
9 Ammon pipol cross Jordan River go fight Judah, Benjamin and Efraim tribe. And dis tin make Israel pipol weak well-well.
9 Os amonitas, tendo passado o Jordão, combateram contra Judá, Benjamim e a tribo de Efraim, e Israel viu-se numa extrema aflição.
10 Den Israel pipol kon kry give God sey, “Wi don sin against Yu. Wi leave Yu kon dey woship Baal juju.”
10 Os israelitas clamaram ao Senhor, dizendo: Pecamos contra vós, abandonando o nosso Deus e servindo aos Baal.
11 So God ansa dem, “Wen Egypt, Amor, Ammon, Filistia,
11 O Senhor respondeu-lhes: Porventura não vos tenho eu livrado dos egípcios, dos amorreus, dos amonitas, dos filisteus?
12 Sidon, Amalek and Maon pipol, opress una before and wen una kry give mi, I nor kom save una from dia hand?
12 E quando os sidônios, os amalecitas e Maon vos oprimiam e vós clamastes a mim, não vos libertei?
13 But una still leave mi kon dey woship oda gods, so I nor go save una again.
13 Vós, porém, me abandonastes de novo para servir a outros deuses; por isso não mais vos livrarei.
14 Make una go kry give di gods wey una don choose, so dat dem go kom save una wen una dey trobol.”
14 Ide e invocai os deuses que escolhestes; eles que vos livrem de vossa angústia!
15 But Israel pipol tell God, “Wi don sin. So do us anytin wey Yu like, but today, wi dey beg sey make Yu kom save us.”
15 Os israelitas disseram ao Senhor: Pecamos; tratai-nos como melhor vos parecer. Somente, livrai-nos hoje.
16 So dem skata all dia yeye gods kon bigin woship God; den God kon sorry for Israel pipol, bikos of dia sofa.
16 Tiraram então do meio deles os deuses estranhos e serviram ao Senhor, que se compadeceu dos males de Israel.
17 Ammon sojas kon ready to fight, so dem build dia kamp for Gilead. And Israel pipol gada kon kamp for Mizpa for Ramot.
17 Os amonitas juntaram-se e acamparam em Galaad, enquanto os israelitas faziam o mesmo em Masfa.
18 For der, Israel pipol and di leaders kon dey ask demsef, “Who won lead us go fight Ammon pipol? Di pesin wey go lead us, go bi awa leader for Gilead.”
18 O povo e os chefes de Galaad diziam uns para os outros: Quem começará a pelejar contra os amonitas? Esse será o chefe de todo o povo de Galaad.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Juízes 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.