Josué 5
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 Wen Amor pipol kings for Jordan River west and Kanaan kings wey dey near di wotaside for Jordan River hear how God take dry Jordan River for Israel pipol make dem waka pass, dem kon bigin fear well-well.
1 Quando todos os reis dos amorreus, a ocidente do Jordão, e todos os reis dos cananeus, para as bandas do mar, souberam que o Senhor tinha secado as águas do Jordão diante dos israelitas, até que passassem, seu coração desfaleceu e perderam toda a coragem diante dos israelitas.
2 For dat time, God kon tell Joshua, “Make yu use stone take make knife kon sekonsaiz Israel pipol again.”
2 Então o Senhor disse a Josué: Faze facas de pedras, e circuncida de novo os israelitas.
3 So Joshua make di knife kon sekonsaiz dem for where dem dey koll Sekonsishon Hill.
3 Josué fez as facas de pedra e circuncidou os israelitas na colina de Aralot.
4 Joshua sekonsaiz dem, bikos all di men wey old rish to fight wen den komot from Egypt, don die for di desert.
4 A causa dessa circuncisão é a seguinte: todos os varões dentre o povo que tinham saído do Egito - todos os homens de guerra - tinham morrido em caminho, no deserto, depois que haviam partido do Egito.
5 Naw, doz wey dem sekonsaiz, na shidren wey dem born for di desert afta dem komot from Egypt and dem neva sekonsaiz at-all.
5 Ora, todos eles tinham sido circuncidados. A multidão, porém, nascida no deserto durante a viagem depois do êxodo, não o tinha sido.
6 True-true, na forty years Israel pipol take travel pass di desert, so all di men wey dey fight wen dem komot from Egypt don die finish for di desert, bikos dem disobey God and God don swear sey as dem disobey am, E nor go let dem si di land wey E don promise to give dem; di land where milk and honey full.
6 Os israelitas tinham marchado pelo deserto durante quarenta anos, até o desaparecimento completo dessa massa de homens de guerra escapados do Egito, mas infiéis à voz do Senhor. O Senhor havia-lhes jurado que não veriam a terra prometida a seus pais, terra que mana leite e mel.
7 God replace dem with dia sons wey Joshua sekonsaiz. Dem neva sekonsaiz dem before; dia papa nor fit sekonsaiz dem for road.
7 Seus filhos foram postos em seu lugar. Foi essa a geração que Josué circuncidou. Eles tinham o seu prepúcio, porque não tinham sido circuncidados durante sua viagem.
8 Wen dem don sekonsaiz all of dem, dem kon stay di kamp until dia body dey okay.
8 Depois que foram todos circuncidados, permaneceram acampados até sararem.
9 God tell Joshua, “Today, di disgrace wey una karry kom from Egypt, I don remove am from una head.” So na Gilgal dem dey koll dat place kon rish today.
9 O Senhor disse a Josué: Hoje tirei de cima de vós o opróbrio do Egito. E deu-se àquele lugar o nome de Gálgala, nome que subsiste ainda.
10 Israel pipol stay for Gilgal and dem celebrate di Passova for Jeriko field for evening for di fourteent day for di mont.
10 Os israelitas acamparam em Gálgala, e celebraram a Páscoa no décimo quarto dia do mês, pela tarde, na planície de Jericó.
11 Di day afta di Passova, Israel pipol chop some food wey grow for di land, plus bread wey nor get yist and rice wey dem roast.
11 No dia seguinte à Páscoa comeram os produtos da região, pães sem fermento e trigo tostado.
12 From di day wey dem chop di food wey grow for di land, manna kon stop to fall. So, Israel pipol nor chop manna again.
12 E o maná cessou {de cair} no dia seguinte àquele em que comeram os produtos da terra. Os israelitas não tiveram mais o maná. Naquele ano alimentaram-se da colheita da terra de Canaã.
13 Wen Joshua don near Jeriko, e look up kon si one man stand for en front and di man hold swod for hand. Joshua waka go meet am kon ask, “Yu dey with us, abi yu dey against us?”
13 Josué encontrava-se nas proximidades de Jericó. Levantando os olhos, viu diante de si um homem de pé, com uma espada desembainhada na mão. Josué foi contra ele: És dos nossos, disse ele, ou dos nossos inimigos?
14 Di man ansa, “Na mi bi di oga among God sojas for heaven. Naw I don kom!” Joshua fall face groun kon sey, “Wetin my oga won tell en savant?”
14 Ele respondeu: Não; venho como chefe do exército do Senhor. Josué prostrou-se com o rosto por terra, e disse-lhe: Que ordena o meu Senhor a seu servo?
15 Di oga among God sojas for heaven kon tell Joshua, “Make yu pul yor sandals, bikos di place wey yu stand put so, dey holy.” So Joshua do as di man kommand am.
15 E o chefe do exército do Senhor respondeu: Tira o calçado de teus pés, porque o lugar em que te encontras é santo. Assim fez Josué.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Josué 5, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.