Jeremias 45
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 For di fourt year wey Josaya pikin, Jehoiakim bi king for Judah, Baruk wey bi Neraya pikin, rite evritin wey I tell am. So I sey,
1 — ausente —
2 “Dis na wetin Israel God dey tell Baruk:
2 — ausente —
3 Yu sey, ‘I don taya and I nor get hope again! God don add join all my wahala and naw, my body dey pain mi and I nor get rest!’ ”
3 você está dizendo: “Eu desisto! O Senhor Deus aumentou a minha tristeza e o meu sofrimento. Estou cansado de gemer e não consigo descansar!”
4 But God tell mi Jeremaya, “Make yu go tell Baruk sey, ‘I go soon skata wetin I build kon rut wetin I plant. I go do like dis for evriwhere for di world.
4 Aí o Senhor me mandou dizer a Baruque: — Estou destruindo o que construí e arrancando o que plantei. Farei isso em toda esta terra.
5 Yu dey find betta tins for yorsef? Make yu nor worry yorsef, bikos I won bring wahala kom dis world. But anywhere wey yu won go, I go let yu go and I go save yu.’ ”
5 Será que você está querendo ser tratado de modo diferente? Não espere isso. Eu farei a desgraça cair sobre toda a humanidade, mas você pelo menos escapará com vida, esteja onde estiver. Eu, o Senhor , falei.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 45, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.