Jeremias 43
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT
1 Wen I don tell di pipol evritin wey di Oga dia God sey make I tell dem,
1 Quando Jeremias acabou de transmitir a todo o povo a mensagem do S enhor , seu Deus,
2 Azaraya wey bi Hoshaaya pikin and Johanan wey Kareah born with di oda sturbon men for Jerusalem kon tell mi, “Na lie yu dey lie! Di Oga awa God nor sey make yu tell us make wi nor go Egypt.
2 Azarias, filho de Hosaías, e Joanã, filho de Careá, e todos os outros homens arrogantes disseram a Jeremias: “Você está mentindo! O S enhor , nosso Deus, não nos proibiu de ir morar no Egito!
3 But na Baruk wey Neraya born, na-im sey make yu tell us dis kind lie, so dat Babilon pipol go kill or karry us go Babilon, bikos dem get pawa pass us.”
3 Baruque, filho de Nerias, o convenceu a dizer isso, pois ele deseja que fiquemos aqui e sejamos mortos pelos babilônios ou levados para o exílio”.
4 So Johanan, di sojas offisa and di oda pipol nor gri stay for Judah, just as God kommand dem.
4 Joanã, os outros comandantes e todo o povo não obedeceram à ordem do S enhor para que ficassem em Judá.
5 Den Johanan kon karry doz wey remain for Judah; both di men, wimen, shidren, di king dotas and di pipol wey kom from oda nashons, go Egypt.
5 Joanã e os outros comandantes levaram consigo todo o povo que tinha regressado das nações vizinhas para morar em Judá.
6 Evribody wey Nebuzaradan wey bi di sojas oga leave for Gedalaya kare, dem karry dem go Egypt. Dem still karry mi and Baruk follow body.
6 Havia na multidão homens, mulheres e crianças, as filhas do rei e todos que Nebuzaradã, o capitão da guarda, havia deixado com Gedalias, filho de Aicam e neto de Safã. Também levaram o profeta Jeremias e Baruque, filho de Nerias.
7 Dem nor obey wetin God kommand and dem kon go Tahpanhes town for Egypt.
7 O povo não obedeceu ao S enhor e foi para o Egito, até a cidade de Tafnes.
8 God tok to mi for Tahpanhes sey,
8 Quando chegaram a Tafnes, o S enhor deu outra mensagem a Jeremias:
9 “Make yu take some big-big stone for Judah pipol front kon go beri dem for Fero house front for Tahpanhes.
9 “Pegue algumas pedras grandes e, diante do povo de Judá, enterre-as debaixo das pedras do pavimento na entrada do palácio do faraó, aqui em Tafnes.
10 Den tell di pipol sey, ‘Mi wey bi Israel God wey dey mighty go bring my savant, King Nebukadnezzar for Babilon kom dis place and e go put en throne kon spread en royal tent on-top dis stone wey Jeremaya beri so.
10 Então, diga ao povo: ‘Assim diz o S enhor dos Exércitos, o Deus de Israel: Certamente trarei meu servo Nabucodonosor, rei da Babilônia, aqui para o Egito. Colocarei seu trono sobre estas pedras que escondi. Ele estenderá sobre elas sua tenda real.
11 Nebukadnezzar go kom win Egypt. Di pipol wey I don sey diziz go kill, na diziz go kill dem; doz wey dem go karry go as prisonas, dem go karry dem go and doz wey dem go kill for war, go die for war.
11 E, quando ele vier, destruirá a terra do Egito. Trará morte aos destinados à morte, exílio aos destinados ao exílio e guerra aos destinados à guerra.
12 I go set fire for Egypt gods temple and Babilon pipol go burn dia gods or karry dem go. Just as shepad dey kill and remove all di lice wey dey en klot, na so too Babilon king go kill and remove Egypt pipol from dia land.
12 Incendiará os templos dos deuses egípcios; queimará os templos e levará os ídolos como despojo. Limpará a terra do Egito, como um pastor que tira os piolhos de seu manto, e sairá dali sem sofrer dano algum.
13 E go distroy dia juju pila wey dey di Sun Temple with all di gods for Egypt; den e go burn dia temple rish groun.’ ”
13 Quebrará as colunas no templo do sol, no Egito, e queimará os templos dos deuses egípcios’”.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 43, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.