Jeremias 40
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 God tok to mi afta Nebuzaradan, wey bi di sojas oga don free mi for Rama. Na shain dem bin take dey karry mi as prisona go Babilon with all di oda pipol from Jerusalem and Judah.
1 Eis a palavra do Senhor que foi dirigida a Jeremias, depois que Nabuzardã, chefe dos guardas, mandou trazê-lo de Ramá, onde o encontrara carregado de ferros, entre os deportados de Jerusalém e de Judá que eram conduzidos a Babilônia.
2 Di sojas oga take mi go one side kon tell mi, “Di Oga wey bi yor God sey, E go distroy dis land
2 Mandou o chefe dos guardas que trouxessem Jeremias e lhe disse: havia predito o Senhor, teu Deus, a calamidade que caiu sobre este lugar.
3 and naw, E don do wetin E sey E go do. All dis tin happen, bikos yor pipol sin and nor gri obey God.
3 Ele a fez vir, fez como havia anunciado; e porque pecastes contra ele e não lhe escutastes a voz, tudo isso aconteceu.
4 But naw, I dey take di shain komot from yor hand kon free yu. If yu like follow mi go Babilon, no problem! I go kare for yu for der. But if yu nor won go, yu fit choose anywhere wey yu wont, den make yu go der.”
4 Pois bem, agora tiro-te dos grilhões que te prendem as mãos. Se te agradar, vem comigo para Babilônia; velarei por ti. Se, porém, preferes ficar, deixa. Vê: toda essa terra está ao teu dispor; podes ir para onde melhor te parecer.
5 Wen I nor ansa, Nebuzaradan kon sey, “Make yu go back go meet Gedalaya wey Shafan pikin, Ahikam born, bikos na-im Babilon king don choose as rulers for Judah. Yu fit stay with en and di pipol or yu fit still go anywhere wey yu like to go.” Den e give mi gift and some food kon sey make I dey go.
5 {Ele, porém, ainda não se voltava.} Volta para Godolias, filho de Aicão, filho de Safã, nomeado pelo rei de Babilônia para governador das cidades de Judá, e vai morar com ele no meio do povo, ou aonde melhor te aprouver'. Deu-lhe, então, o chefe dos guardas víveres e presentes, e o deixou ir.
6 Gedalaya wey bi Ahikam pikin, I go stay en house for Mizpa kon dey with my pipol wey remain for di town.
6 Jeremias foi para junto de Godolias, filho de Aicão, em Masfa, e com ele permaneceu entre o povo que havia deixado na terra.
7 Some among Jew ofisas and dia sojas still hide for di kountry for di hill. Wen dem hear sey Babilon king don make Gedalaya wey bi Ahikam pikin govnor for di land ova di men, wimen, shidren and doz poor pipol wey dem nor karry go Babilon as prisonas,
7 Ante a notícia de que o rei de Babilônia nomeara governador da terra Godolias, filho de Aicão, e lhe confiara homens, mulheres, crianças e pobres que não haviam sido deportados, vieram os chefes das tropas, que se tinham dispersado pela terra,
8 Ishmael wey Netanaya born; Johanan wey bi Kareah pikin; Seraya wey Efai pikin Tanhumet born wey still kom from Netofat; with Jezanaya wey kom from Maaka kon go meet Gedalaya for Mizpa with dia men.
8 procurar o governador, com seus companheiros, em Masfa. Eram eles, Ismael, filho de Natanias, Joanã e Jonatã, filhos de Carée, Saraias, filho de Taneumet, os filhos de Efoi, de Netofa, e Jezonias, filho de Maacati, e suas gentes.
9 Gedalaya tell dem, “I dey tell una naw sey, make una nor fear to surenda give Babilon pipol. Make una stay for dis land, serve Babilon king and evritin go-go well for una.
9 Godolias, filho de Aicão, filho de Safã, declarou-lhes sob juramento: Não tenhais receio de servir aos caldeus. Ficai na terra submissos ao rei de Babilônia, e nada vos acontecerá.
10 Mi too, go stay for Mizpa to tok for una wen Babilon pipol kom here. Una fit gada and store wine, fruit and olive oil kon stay for di village wey una don choose.”
10 Ficarei em Masfa para estar às ordens dos caldeus que para aqui vierem. Recolhei, pois, o vinho, as frutas e o óleo, fazendo deles provisão. E instalai-vos nas cidades para onde voltais.
11 By dat time, Israel pipol wey dey Moab, Ammon, Edom and oda kountry hear sey Babilon king allow some Israel pipol stay for Judah and e don make Gedalaya dia govnor.
11 Sabendo, a seu turno, que o rei de Babilônia deixara em Judá o resto do povo, sob as ordens de Godolias, filho de Aicão, filho de Safã, todos os judeus, que estavam em Moab e entre os filhos de Amon, ou na Iduméia e nas demais regiões,
12 So dem komot from where dem dey kon go stay Judah. Dem kom meet Gedalaya for Mizpa and dem harvest many wine and fruit for der.
12 deixaram esses lugares por onde andavam dispersos e vieram à terra de Judá para junto de Godolias, em Masfa, e lá fizeram abundante colheita de vinho e de frutos.
13 Afta, Johanan and di sojas oga wey hide before, go meet Gedalaya for Mizpa,
13 Joanã, filho de Carée, e todos os chefes de tropas, disseminados pelas províncias, vieram procurar Godolias em Masfa.
14 e kon tell am, “Yu nor know sey, ‘King Baalis for Ammon don send Ishmael make e kom kill yu?’ ” But Gedalaya nor bilive dem.
14 Sabes, disseram-lhe então, que Baalis, rei dos filhos de Amon, encarregou Ismael, filho de Natanias, de tirar-te a vida? Não quis, porém, Godolias acreditar nisso.
15 Den Johanan koll am go korna kon sey, “Make I go kill Ishmael and nobody go know who do am. If not, e go kill yu and dat kind tin go skata Jew pipol wey gada round yu and e go kause wahala for evribody wey remain for Judah.”
15 Então Joanã, filho de Carée, tomou à parte Godolias, em Masfa, e lhe disse: E se eu fosse matar Ismael, filho de Natanias, sem que pessoa alguma o soubesse? Por que permitir que te matem? Seria isso a dispersão de todos os judeus que se reuniram em torno de ti e o aniquilamento do que resta de Judá.
16 But Gedalaya ansa, “Make yu nor do am! Bikos wetin yu dey tok about Ishmael so, na lie!”
16 Godolias, filho de Aicão, disse porém a Joanã, filho de Carée: Não faças isso. É falso o que dizes de Ismael.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 40, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.