Jeremias 37
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 King Nebukadnezzar for Babilon kon put Zedekaya wey bi Josaya pikin, as king for Judah, instead of Jehoiashin wey bi Jehoiakim pikin.
1 O rei Sedecias, filho de Josias, sucedeu a {Je} Conias, filho de Joaquim, tendo sido proclamado rei da terra de Judá por Nabucodonosor, rei de Babilônia.
2 But King Zedekaya, en ofisas and di pipol nor gri obey di message wey God send mi.
2 Nem ele, porém, nem seus súditos e a população da terra escutaram os oráculos que lhes transmitia o Senhor, por intermédio do profeta Jeremias.
3 So King Zedekaya send Jehucal wey Shelemaya born and Priest Zefanaya wey bi Maaseaya pikin sey make dem kom tell mi make I pray make God kom help awa pipol.
3 O rei Sedecias enviou, entretanto, Jucal, filho de Selemias, e o sacerdote Sofonias, filho de Maasias, ao profeta Jeremias, a fim de lhe dizer: Intercede por nós junto ao Senhor, nosso Deus.
4 By dat time, dem neva put mi for prison and I still dey free to waka as I like for di town.
4 Jeremias, que ainda não havia sido aprisionado, andava entre o povo.
5 For dat time, Babilon sojas surround Jerusalem, but wen dem hear sey Egypt pipol don cross dia boundary dey kom, dem kon go back.
5 Partira então do Egito o exército do faraó. Ao receberem tal notícia, os caldeus, que sitiavam Jerusalém, abandonaram a cidade.
6 Den Israel God tell mi,
6 Nestes termos foi a palavra do Senhor dirigida ao profeta Jeremias: Eis o que diz o Senhor Deus de Israel:
7 “Make yu tell Zedekaya wey sey make yu pray make I help dem sey, ‘Egypt sojas wey bin dey kom help yu, go-go back to dia town wen dem don help yu finish.’
7 assim falarás ao rei de Judá que te envia seus delegados para interrogar-me: o exército do faraó que saiu para vos dar socorro vai regressar ao Egito.
8 But leta, Babilon pipol go kom back kon attack, seize and burn dis town rish groun.
8 Voltarão os caldeus a sitiar a cidade, tomá-la-ão de assalto e a entregarão às chamas.
9 So mi wey bi God dey warn una naw sey, make una nor deceive unasef sey Babilon sojas nor go kom back kon attack una, bikos dem go really kom back.
9 Oráculo do Senhor: não queirais enganar-vos, julgando que os caldeus se irão definitivamente. Eles não irão embora.
10 Even if una kill Babilon sojas well-well and na only di men wey una wound remain, dem go still kom burn dis town rish groun.”
10 Ainda que derrotásseis todo o exército dos caldeus que combate contra vós, e que dele só restassem feridos sob as tendas, cada um deles ainda se levantaria para incendiar a cidade.
11 Dis na wetin happen wen Babilon sojas leave Jerusalem, bikos Egypt sojas dey kom.
11 Quando as tropas dos caldeus se afastaram de Jerusalém, ante a aproximação do exército do faraó,
12 From Jerusalem, I kon go Benjamin town, so dat I go get my own part for awa family propaty.
12 quis Jeremias sair da cidade para dirigir-se à terra de Benjamim, a fim de lá se reabastecer com o resto do povo.
13 But wen I rish Benjamin Gate, Irijah wey Hananaya pikin Shelemaya born wey bi di guards oga kon stop mi dey sey, “Na Babilon sojas send yu kom spy dis land!”
13 Encontrava-se porém um guarda às portas de Benjamim, chamado Jerias, filho de Selemias, filho de Ananias, o qual, ao chegar o profeta, deteve-o, dizendo: tu foges para os caldeus.
14 So I ansa, “No o-o! I nor dey spy for Babilon sojas o-o.” But Irijah nor gri listin to mi, so e arrest mi kon take mi go meet di ofisas.
14 É falso! retorquiu o profeta, eu não passo para os caldeus. Não quis porém Jerias ouvi-lo; prendeu-o e levou-o à presença dos chefes.
15 Dem vex for mi well-well kon orda sey make dem beat and lock mi for Jonatan, di kourt seketry house wey dem turn to prison.
15 E estes, enfurecendo-se contra Jeremias, açoitaram-no e prenderam-no na casa do escriba Jonatã, transformada em prisão.
16 Dem put mi for undagroun prison and I tey well-well for der.
16 Foi então o profeta atirado num calabouço, onde permaneceu vários dias.
17 Afta, King Zedekaya sey make dem koll mi kom, den e take mi go korna kon ask, “God give yu any message for us?” I ansa, “Yes! E give mi.” Den I sey, “Babilon king go kom katch and karry yu go.”
17 O rei Sedecias, porém, mandou-o buscar, a fim de interrogá-lo secretamente em seu palácio. Tens, porventura, perguntou-lhe, algum oráculo do Senhor? Sim, respondeu-lhe Jeremias. Serás entregue nas mãos do rei de Babilônia.
18 Den I ask am, “Wish crime I kommit against yu, yor ofisas and di pipol, wey make una put mi for prison?
18 E acrescentou ao rei Sedecias: em que te ofendi, a ti, aos teus servos e a teu povo, para que me lançasses na prisão?
19 Wetin happen to yor profets wey sey Babilon king nor go attack yu or dis town?
19 Onde estão os profetas que vos prediziam não dever mais voltar o rei de Babilônia contra vós e contra a terra?
20 But naw my oga, make yu listin to mi kon do evritin wey I dey beg yu. Make yu nor let mi go back to dat prison wey dey Jonatan house. Bikos if yu send mi go back, I go die for der.”
20 Escuta-me, agora, ó meu rei e digna-te acolher minha súplica: não permitas que seja eu reconduzido à casa do escriba Jonatã, para que eu não morra lá.
21 So, King Zedekaya kon sey make dem lock mi for di kourtyard wey dey di palis. I stay for der and evriday, dem dey give mi bread chop, until all di bread for di town finish.
21 Ordenou então o rei Sedecias que Jeremias fosse retido no pátio do cárcere e que lhe dessem todos os dias uma torta de pão, da rua dos Padeiros, enquanto na cidade houvesse pão. E assim permaneceu Jeremias no pátio do cárcere.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 37, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.