Jeremias 28

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Dat same year, for di fift mont wey bi di fourt year wey Zedekaya bi king, Hananaya wey bi Azzur pikin, wey bi profet for Gibeon town kon tok to mi for di temple. For di priest and di pipol present, e sey,
1 No quinto mês desse mesmo ano, que era o quarto ano do reinado de Zedequias, o profeta Hananias, filho de Azur, falou comigo no pátio do Templo. Hananias era da cidade de Gibeão. Ele me disse, na presença dos sacerdotes e do povo,
2 “Israel God wey dey mighty sey: ‘I don break Babilon king pawa.
2 que o Senhor Todo-Poderoso, o Deus de Israel, tinha dito o seguinte: — Eu acabei com o poder do rei da Babilônia.
3 Before two years go finish, I go bring all di betta-betta tins wey King Nebukadnezzar karry go Babilon kom back to dis place.
3 Dentro de dois anos, eu trarei de volta para este lugar todos os tesouros que o rei Nabucodonosor tirou do Templo e levou para a Babilônia.
4 Jehoiashin wey bi Jehoiakim pikin and all Judah pipol wey go Babilon as slave, I go bring dem kom back. Yes! I go break Babilon king pawa.
4 Também vou trazer de volta o rei de Judá, Joaquim, filho de Jeoaquim, junto com todos os prisioneiros que foram de Judá para a Babilônia. Sim, eu acabarei com o poder do rei da Babilônia. Eu, o Senhor , estou falando.
5 Den for di priest and all di pipol wey stand for di temple present, I kon tell Hananaya sey:
5 Então, na presença dos sacerdotes e de todo o povo que estava no pátio do Templo, eu disse ao profeta Hananias o seguinte:
6 “Amen! Make God make yor profesy, happen! Make E bring all di betta-betta tins wey dem take from en temple and all di pipol wey dem karry go Babilon as slave kom back to dis place.
6 — Como seria bom que isso acontecesse! Espero que o Senhor Deus faça isso. Espero que ele faça tudo como você disse e traga de volta da Babilônia todos os tesouros do Templo e também todos os prisioneiros.
7 But make yu listin to wetin I dey tell yu and di pipol:
7 Mas escute o que vou dizer a você e ao povo.
8 ‘Before-before, di profet wey tok before mi and yor time, don sey: “War, honga and diziz go kom many nashon and kingdom wey get pawa.” ’
8 Os profetas que falaram há muito tempo, antes do meu tempo e do seu, disseram que viria guerra, fome e doença para muitas nações e poderosos reinos.
9 But if one profet, profesai peace and good life and e kon happen as e tok, den dat show sey na God really send am.”
9 Mas o profeta que profetiza a paz só pode ser aceito como profeta mandado por Deus quando as palavras dele se cumprem.
10 Hananaya take di wood wey dem tie for my neck komot kon break am to pieces,
10 Aí Hananias tirou a canga que estava no meu pescoço, quebrou-a em pedaços
11 den e tok for evribody present sey, “God sey dis na how e go take break di load wey King Nebukadnezzar put for di nashons neck and E go do am before two years go finish.” So Profet Jeremaya kon waka go.
11 e, na presença de todo o povo, disse o seguinte: — O Então fui embora. — O
12 Afta sometaim, God sey make
12 — ausente —
13 I go tell Hananaya: “Yu don really break di yoke wey dem make with wood, but naw, na iron yoke yu don put for where e bin dey.
13 — ausente —
14 Israel God wey dey mighty dey sey, ‘I don put iron yoke for dis nashon and dem go serve King Nebukadnezzar for Babilon. I go even make wild animals serve Babilon king.’ ”
14 O Senhor Todo-Poderoso, o Deus de Israel, vai pôr uma canga de ferro sobre todas essas nações, e elas serão dominadas pelo rei Nabucodonosor, da Babilônia. Ele vai fazer com que até os animais selvagens trabalhem para Nabucodonosor.
15 Den I tell Hananaya, “Make yu listin to mi! God nor send yu and yu dey make dis pipol bilive yor lie-lie story.
15 E eu continuei: — Escute bem, Hananias! O
16 So before dis year go end, God go kill yu by ensef, bikos yu don make di pipol dey tok against God.”
16 Por isso, o Senhor diz que vai se livrar de você. Você vai morrer ainda este ano, pois disse ao povo que se revoltasse contra o Senhor .
17 Just as Jeremaya tok, Hananaya die for di seven mont for dat same year.
17 E o profeta Hananias morreu no sétimo mês daquele mesmo ano.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 28, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.