Jeremias 27

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Wen Josaya pikin Zedekaya just bi king for Judah, God tell mi
1 Jeremias recebeu esta mensagem do S enhor no início do reinado de Zedequias, filho de Josias, rei de Judá.
2 “Make yu tie leda rope for wood kon put am for yor neck,
2 Assim me disse o S enhor : “Faça um jugo, ponha-o sobre o pescoço e prenda-o com cordas de couro.
3 den use am take send message go give Edom, Moab, Ammon, Tyre and Sidon kings thru di pesin wey dey ripresent dem wey dem send kom si King Zedekaya, for Judah.
3 Depois, envie mensagens aos reis de Edom, Moabe, Amom, Tiro e Sidom por meio dos embaixadores que vieram ver o rei Zedequias em Jerusalém.
4 Tell dem make dem tell dia kings sey: ‘Israel God wey dey rule ova evritin sey:
4 Diga-lhes que transmitam esta mensagem a seus senhores: ‘Assim diz o S enhor dos Exércitos, o Deus de Israel:
5 “Na with my mighty pawa and great strent I take kreate di eart, di pipol and di animals wey dey inside and I don give dis pawa to pipol wey I like gi-am to.
5 Com minha grande força e meu braço poderoso, fiz a terra, todas as pessoas e todos os animais. Isso tudo é meu, e posso entregá-lo a quem eu quiser.
6 Na mi put di nashons under my savant pawa, King Nebukadnezzar for Babilon and I kon make wild animals dey serve am.
6 Agora, entregarei suas nações a meu servo, Nabucodonosor, rei da Babilônia. Coloquei tudo debaixo de seu controle, até os animais selvagens.
7 All di nashons go serve en and en shidren-shidren, until wen en own nashon go fall. Den Babilon go bi savant to nashons wey get pawa and great kings.
7 Todas as nações servirão a ele, seu filho e seu neto, até terminar o tempo deles. Então, muitas nações e grandes reis conquistarão e dominarão a Babilônia.
8 But if oda nashon or kingdom nor gri serve or respet King Nebukadnezzar for Babilon, I go ponish dat nashon with war, honga, diziz and I go distroy am.
8 Submetam-se, portanto, ao rei da Babilônia e sirvam-no. Coloquem o pescoço debaixo do jugo da Babilônia. Eu castigarei qualquer nação que se recusar a servi-lo. Enviarei guerra, fome e doença sobre essa nação até que a Babilônia a conquiste.
9 Nor listin to anybody or profet wey sey e know wetin go happen tumoro; doz wey dey undastand dream; doz wey dey koll dead body or doz wey dey do majik; wey sey make una nor respet Babilon king.
9 “‘Não deem ouvidos a seus falsos profetas, adivinhos, intérpretes de sonhos, médiuns e feiticeiros, que dizem: ‘O rei da Babilônia não os dominará’.
10 Make una nor listin to doz wey dey deceive una, bikos dis tin fit make dem karry una far; go where una nor know. I go drive una komot from una land and una go die for der.
10 São todos mentirosos, e suas mentiras os levarão a ser expulsos da terra. Eu os expulsarei e os enviarei para longe, e vocês morrerão.
11 But if any nashon gri kon serve Babilon king, I go make dat nashon stay and chop from en own land.
11 Mas a nação que se sujeitar ao rei da Babilônia poderá continuar em sua terra e cultivá-la. Eu, o S enhor , falei!’”.
12 I tell King Zedekaya for Judah di same tin sey, “Make yu honbol yorsef kon respet Babilon king; serve en and en pipol and yu go dey save.
12 Depois, repeti a mesma mensagem a Zedequias, rei de Judá: “Submeta-se ao jugo do rei da Babilônia e de seu povo, e vocês viverão.
13 Why yu wont make honga, war and diziz kill yu and yor pipol? Dat na wetin God don sey go happen to any nashon wey nor gri obey Babilon king.
13 Por que você e seu povo morreriam? Por que escolher guerra, fome e doença que o S enhor trará contra toda nação que não se submeter ao rei da Babilônia?
14 Nor listin to di profets wey sey make yu nor surenda to am; dem just dey deceive yu.
14 Não deem ouvidos aos falsos profetas que lhes dizem: ‘O rei da Babilônia não os dominará’. São mentirosos.
15 God don sey, ‘I nor send dem and dem dey lie give yu with my name.’ So E go drive yu komot and dem go kill both yu and di profets wey dey lie give yu.”
15 Assim diz o S enhor : ‘Não enviei esses profetas. Eles contam mentiras em meu nome. Por isso expulsarei vocês desta terra. Todos vocês morrerão, junto com todos esses profetas’”.
16 Den I tell di priest and di pipol: “God sey: ‘Nor listin to di profets wey sey dem go soon bring all di betta-betta tins for di temple kom back from Babilon. Dem just dey lie give yu.
16 Então falei aos sacerdotes e ao povo e disse: “Assim diz o S enhor : ‘Não deem ouvidos aos profetas que afirmam que, em breve, serão devolvidos os objetos preciosos que foram tirados do meu templo e levados para a Babilônia. É tudo mentira.
17 Nor listin to dem! Obey Babilon king and yu go dey save! Why yu wont make dis town turn to where dem go dey trowey dirty put?
17 Não lhes deem ouvidos. Submetam-se ao rei da Babilônia, e viverão. Por que provocar a destruição desta cidade inteira?
18 If dem really bi profet or get my message, make dem pray give mi, di God wey dey mighty sey, “Make Yu nor allow dem karry all di betta-betta tins wey remain for di temple and palis, go Babilon.
18 Se, de fato, eles são profetas e transmitem mensagens do S enhor , que orem ao S enhor dos Exércitos e supliquem que os objetos que restam no templo do S enhor , no palácio do rei e em Jerusalém não sejam levados para a Babilônia’.
19 Di God wey dey mighty don already tok about di two pila wey dem make with bronze; di sea, di stands and di tins wey remain for di town
19 “Pois assim diz o S enhor dos Exércitos acerca das colunas à entrada do templo, do tanque de bronze chamado Mar, das bases móveis e de todos os outros objetos cerimoniais.
20 wen Nebukadnezzar, Babilon king kon karry Judah King, Jehoiashin wey bi Jehoiakim pikin and en ofisas for Judah and Jerusalem, go Babilon as slave.
20 Nabucodonosor, rei da Babilônia, os deixou aqui quando levou Joaquim, filho de Jeoaquim, rei de Judá, para o exílio na Babilônia com todos os nobres de Judá e Jerusalém.
21 So, make una listin to wetin mi wey bi Israel God wey get pawa dey tok about di betta-betta tins wey remain for Jerusalem temple and palis:
21 Assim diz o S enhor dos Exércitos, o Deus de Israel, a respeito dos objetos preciosos que restaram no templo e no palácio do rei de Judá:
22 Dem go karry dem go Babilon until di day wey I go remember dem. Den, I go bring una kom back kon give una evritin wey una don lost for dis place.
22 ‘Todos eles serão levados para a Babilônia e ali ficarão até que eu mande buscá-los’, diz o S enhor . ‘Então os trarei de volta a Jerusalém’”.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 27, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.