Jeremias 26
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 As Josaya pikin, Jehoiakim just start to rule for Judah, God kon tell Jeremaya
1 Logo que Jeoaquim, filho de Josias, se tornou rei de Judá,
2 sey, “Go di temple go tell all di pipol from Judah wey dey kom woship for der, evritin wey I kommand yu. Make sure sey yu nor forget anytin wey I tell yu.
2 o Senhor Deus me disse: — Fique no pátio do Templo e diga tudo o que mandei você dizer ao povo que vem das cidades de Judá para adorar no Templo. Não deixe de dizer nada do que eu mandei.
3 May bi dem go listin kon stop to do di wiked tins wey dem dey do. If dem stop, I go shange my mind and I nor go distroy dem again.
3 Pode ser que eles deem atenção e abandonem os seus maus caminhos. Se isso acontecer, então eu mudarei de ideia a respeito da desgraça que estou planejando fazer cair sobre eles por causa das suas más ações.
4 Tell dem sey di Oga wey bi God sey, ‘Una must obey mi and do wetin I tish una.
4 Deus me mandou dizer ao povo o seguinte: — Eu, o
5 My savants wey I send kom meet una, make una dey listin to evritin wey dem tell una. I dey always send dem kom meet una, but una nor gri listin to dem.
5 Escutem o que os meus servos , os profetas , dizem. Eu sempre os tenho enviado, mas vocês não têm obedecido às suas palavras.
6 If una nor gri obey mi, den I go distroy dis temple, just as I distroy Shiloh. I go make sure sey evribody for dis eart dey curse dis town.’ ”
6 Se vocês não escutarem, eu farei com este Templo o mesmo que fiz com Siló ; e todas as nações do mundo usarão o nome dessa cidade para rogar pragas.
7 As I dey tok for God temple, di priests, profets and di pipol, dey hear mi.
7 Os sacerdotes, os profetas e todo o povo me ouviram dizer essas coisas no pátio do Templo.
8 So, as I just tok finish, dem kon seize mi dey shaut, “Wi suppose kill yu, bikos of dis rubbish wey yu dey tok so!
8 Logo que acabei de falar tudo o que o Senhor tinha mandado, os sacerdotes, os profetas e o povo me agarraram e gritaram: — Você vai morrer por causa disso!
9 Wetin make yu dey tok all dis foolish tins with God name? Wetin make yu dey tok with en name sey, ‘Dem go distroy dis temple, just as dem distroy Shiloh and nobody go dey here again.’ ” Den all di pipol kon gada round mi.
9 Por que é que você disse, em nome de Deus, o Senhor , que este Templo ficará como Siló, que esta cidade será destruída e que ninguém viverá nela? Então o povo se ajuntou em volta de mim no pátio do Templo.
10 Wen di leaders hear wetin happen, dem rush kom di temple from di royal palis. Dem kon form one kourt for where di New Gate for God temple dey.
10 Quando as autoridades de Judá souberam disso, saíram do palácio do rei e foram se assentar nos seus lugares, na entrada do Portão Novo do Templo.
11 Den di priests and di profets kon tell di leaders and di pipol sey, “Make dem kill dis man, bikos e don tok against awa town. All of una hear as e dey tok.”
11 Então os sacerdotes e os profetas disseram às autoridades e ao povo: — Este homem merece ser condenado à morte, pois falou contra a nossa cidade. Vocês mesmos o ouviram.
12 Den I sey, “Na God send mi kom tell una evritin wey I tok about dis temple and dis town.
12 Aí eu disse: — Foi o
13 Una must shange kon obey di Oga una God. Una must stop to live di bad life and wiked tins wey una dey do. If una stop am, God go shange en mind and E nor go distroy una.
13 Vocês precisam mudar a sua maneira de viver e de agir e precisam obedecer às palavras do Senhor . Se vocês fizerem isso, então ele mudará de ideia e não mandará a desgraça que prometeu mandar.
14 As for mi, I dey una hand, so una fit take mi do anytin wey una like.
14 Quanto a mim, estou nas mãos de vocês. Façam comigo o que acharem direito e justo.
15 But make una know sey, if una kill mi, una and di pipol for dis town nor go get rest, bikos una don kill innocent pesin wey God send kom warn una.”
15 Mas fiquem certos de uma coisa: se me matarem, vocês e o povo desta cidade serão culpados da morte de um homem inocente, pois foi Deus quem me mandou dizer todas essas coisas a vocês.
16 Den di leaders and di pipol kon tell di priests and di profet sey, “Na God name dis man take tok to us, so make wi nor kill-am.”
16 Então as autoridades e o povo disseram aos sacerdotes e aos profetas: — Este homem não deve ser condenado à morte, pois nos falou em nome do
17 Afta, some of di leaders stand kon tell di pipol,
17 Aí alguns dos líderes mais velhos se levantaram e disseram ao povo que se havia ajuntado:
18 “Wen Hezekaya bi king for Judah, Profet Mikah from Moreshet profesai give di pipol. E tell dem sey, ‘God sey,
18 — Quando Ezequias era rei de Judá, o profeta Miqueias, de Moresete, deu a todo o povo uma mensagem do Senhor Todo-Poderoso. A mensagem era esta: “Jerusalém vai virar um montão de pedras, o e o lugar onde fica o Templo se tornará uma floresta.”
19 “King Hezekaya and di pipol nor kill Mikaya, abi dem kill-am? But King Hezekaya honor God kon try to win en favor. So, God kon shange en mind and E nor distroy dem again. But as e bi so, wi dey won kause sirious wahala for awasef.”
19 E os líderes continuaram: — Por acaso, o rei Ezequias e o povo de Judá mataram Miqueias? Muito pelo contrário! Ezequias
20 (Naw, e get anoda man wey profesai with God name against di pipol and di town, just as Jeremaya dey profesai. En name na Uriaya wey Shemaya born and e kom from Kiriat-Jearim.
20 — Também houve outro homem que falou em nome de Deus, o Senhor . Foi Urias, filho de Semaías, da cidade de Quiriate-Jearim. Ele falou contra esta cidade e contra esta nação, da mesma forma que Jeremias fez.
21 And wen King Jehoiakim, en sojas and ofisas hear wetin Uriaya tok, e kon try to kill-am, but Uriaya hear kon run go hide for Egypt, bikos e dey fear.
21 Quando o rei Jeoaquim, e os seus soldados, e os seus oficiais souberam do que Urias tinha dito, o rei mandou que o matassem. Mas Urias, sabendo disso, ficou com medo e fugiu para o Egito.
22 Den King Jehoiakim send Akbor pikin Elnatan and some oda men go Egypt go katch Uriaya kom.
22 Porém o rei Jeoaquim mandou Elnatã, filho de Acbor, e alguns outros homens ao Egito para pegarem Urias.
23 Dem bring am kon give King Jehoiakim wey kill and beri am for where dem dey beri ordinary pipol put.)
23 Eles trouxeram Urias do Egito e o entregaram a Jeoaquim, e ele o mandou matar e jogar o corpo no cemitério público.
24 So dat day, Ahikam wey bi Shafan pikin, support and help mi, so dat di pipol nor go kill mi.
24 Eu só não fui entregue ao povo para ser morto porque Aicã, filho de Safã, me protegeu.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 26, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.