Jeremias 25

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 For di fourt year wey Jehoiakim, Josaya pikin bi king for Judah, God tok to Jeremaya about all di pipol for Judah. (Dis na di first year wey Nebukadnezzar dey rule for Babilon.)
1 Jeremias recebeu do S enhor esta mensagem para todo o povo de Judá no quarto ano do reinado de Jeoaquim, filho de Josias, rei de Judá. Nesse mesmo ano, Nabucodonosor, rei da Babilônia, começou a reinar.
2 So I tell Judah and Jerusalem pipol:
2 O profeta Jeremias disse a todo o povo de Judá e a todos os habitantes de Jerusalém:
3 “For twenty-three years, from di thirtint year wey Amon pikin, Josaya bi king for Judah kon rish naw, na-im God don dey tok to mi and I nor dey fail to tell una wetin E tok, but una nor gri listin.
3 “Durante 23 anos, desde o décimo terceiro ano do reinado de Josias, filho de Amom, rei de Judá, até hoje, o S enhor me tem dado suas mensagens. Eu as anunciei fielmente, mas vocês não ouviram.
4 Una nor go listin or hear, even doh God dey always send en savants kom meet una.
4 “Repetidamente, o S enhor tem enviado seus servos, os profetas, mas vocês não ouviram nem prestaram atenção.
5 Dem tell una make una shange di kind life wey una dey live kon stop all di wiked tins wey una dey do, so dat una go kontinue to dey stay for dis land wey God give una and una grand-grand papa.
5 Todas as vezes a mensagem foi a mesma: ‘Abandonem seus maus caminhos e suas más ações. Só então habitarão nesta terra que o S enhor deu a vocês e a seus antepassados para sempre.
6 Dem sey make una nor woship or serve oda gods and make una nor make God vex bikos una dey woship juju. So, if una obey God, E nor go ponish una.
6 Não provoquem minha ira ao adorar deuses que vocês fizeram com suas próprias mãos. Então, não lhes farei mal algum’.
7 But God sey una nor gri listin to am. Instead, una dey make am vex with doz una juju kon bring ponishment for una head.
7 “Mas vocês não me deram ouvidos”, diz o S enhor . “Provocaram minha ira ao adorar ídolos que vocês fizeram com as próprias mãos e trouxeram calamidades sobre si mesmos.
8 “So, bikos una nor gri listin to am, God wey dey mighty sey,
8 Agora, o S enhor dos Exércitos diz: Porque não me escutaram,
9 ‘I go koll di pipol wey dey nort and my savant King Nebukadnezzar for Babilon and dem go kom fight against Judah pipol and di towns wey dey round Jerusalem. I go distroy and skata dis nashon and di ones wey dey round am, forever. I go make pipol si and dey fear dem.
9 reunirei todos os exércitos do norte sob o comando de meu servo Nabucodonosor, rei da Babilônia. Eu os trarei contra esta terra e seus habitantes e contra as nações vizinhas. Destruirei vocês completamente e os transformarei para sempre em ruínas e em objeto de horror e desprezo.
10 I nor go make una happy or do marriage again. Una nor go si oil pour for una lamp and korn nor go dey for una to chop.
10 Acabarei com seus cânticos alegres e seu riso, e não se ouvirão mais as vozes felizes de noivos e de noivas. As pedras de moinho se calarão, e as luzes das casas se apagarão.
11 Dis land go empty, So Israel pipol and doz wey dey stay near dem, go serve Babilon king for seventy years.’
11 Esta terra inteira se transformará em desolação e ruína. Israel e as nações vizinhas servirão ao rei da Babilônia durante setenta anos.
12 “ ‘But wen di seventy years don finish, I go ponish Babilon and en king for dia sin. I go distroy and skata dat kountry forever.
12 “Então, quando terminarem os setenta anos de exílio, castigarei o rei e o povo da Babilônia por seus pecados”, diz o S enhor . “Transformarei a terra dos babilônios em ruínas para sempre.
13 I go make evritin wey I tok happen for dat land; evritin wey dem rite for dis book wey Jeremaya profesai against dis nashon, must happen.
13 Trarei sobre eles todos os terrores que prometi neste livro, todos os castigos anunciados por Jeremias contra as nações.
14 I go pay Babilon pipol back for wetin dem do and dem go bi slave to many nashon and great kings.’ ”
14 Muitas nações e muitos grandes reis escravizarão os babilônios, assim como eles escravizaram meu povo. Eu os castigarei na mesma proporção do sofrimento que causaram com suas ações.”
15 Oga wey bi Israel God tell mi, “Make yu take dis wine cup wey my vexnashon full and make all di nashons wey I send yu go meet, drink from am.
15 Assim me disse o S enhor , o Deus de Israel: “Pegue da minha mão este cálice cheio do vinho de minha ira e faça que bebam dele todas as nações às quais eu o enviar.
16 Wen dem drink am finish, dem go stagga kon dey bihave anyhow, bikos I dey send war kom meet dem.”
16 Quando beberem, ficarão cambaleando, enlouquecidas por causa das guerras que enviarei contra elas”.
17 So I take di cup from God hand kon go di nashons wey God send mi go and I make all of dem drink from am.
17 Então peguei o cálice da ira do S enhor e fiz todas as nações beberem dele, cada uma das nações às quais o S enhor me enviou.
18 I go make Jerusalem and all di towns for Judah, dia kings and all dia ofisas drink from am, so dat di land go turn to desert, where dem dey trow dirty put and wen pipol si am, dem go shok with fear. Den pipol go use dia name dey curse pipol, just as dem don already dey use am.
18 Fui a Jerusalém e às outras cidades de Judá, e seus reis e oficiais beberam do cálice. Hoje, não passam de ruína desolada, objeto de horror, desprezo e maldição.
19 Dis na di oda pipol wey drink from di cup: King Fero for Egypt; doz wey dey serve am; en ofisas, en pipol;
19 Dei o cálice ao faraó, rei do Egito, a seus servos e oficiais e a todo o seu povo,
20 di strenjas for Egypt; di kings for Uz land; di kings for Filistia land, Ashkelon, Gaza, Ekron pipol and di pipol wey dem nor kill for Ashdod town;
20 bem como aos estrangeiros que vivem naquela terra. Também o dei a todos os reis da terra de Uz e aos reis das cidades filisteias de Ascalom, Gaza, Ecrom, e ao que resta de Asdode.
21 Edom, Moab and Ammon pipol;
21 Dei o cálice às nações de Edom, Moabe e Amom,
22 di kings for Tyre, Sidon and di lands near di sea;
22 aos reis de Tiro e Sidom e aos reis das regiões além do mar.
23 Dedan, Tema, Buz and all di pipol for desert wey kut dia hair short as dem dey di temple;
23 Dei-o também a Dedã, Temá, Buz e àqueles que vivem em lugares distantes.
24 di kings for Arabia wey dey stay desert;
24 Dei-o aos reis da Arábia, aos reis das tribos nômades do deserto
25 Zimri, Elam and Media kings;
25 e aos reis de Zinri, de Elão e da Média.
26 di kings for nort both far and near and all di kingdoms wey dey dis eart. Afta all of dem don drink from God vexnashon cup finish, Babilon king must drink from am too.
26 Dei-o ainda aos reis das terras do norte, próximas e distantes, uma após a outra, a todos os reinos do mundo. E, por fim, o próprio rei da Babilônia bebeu do cálice.
27 Den God tell mi, “Tell di pipol sey mi, Israel God wey dey mighty, dey kommand dem make dem drink till di drink katch dem. Dem go dey vomit until dem fall for groun and dem nor go fit get up again, bikos I dey send war kom meet dem.
27 Então o S enhor me disse: “Agora diga-lhes: ‘Assim diz o S enhor dos Exércitos, o Deus de Israel: Bebam do cálice, fiquem embriagados e vomitem; caiam para nunca mais levantar, pois envio contra vocês guerras terríveis’.
28 And if dem nor gri take di cup from yor hand kon drink from am, den tell dem: ‘God wey dey mighty sey una go must still drink from am.’
28 E, se não quiserem aceitar o cálice, diga-lhes: ‘Assim diz o S enhor dos Exércitos: Vocês serão obrigados a beber.
29 Bikos na from my own town I go for start to distroy kom rish dia own. Dem tink sey dem nor go ponish dem? No! Dem go ponish dem, bikos I go send war kom meet evribody for di eart.
29 Comecei a castigar Jerusalém, a cidade que leva meu nome. Acaso deixarei que escapem do castigo? Não, vocês não escaparão. Trarei guerra contra todas as nações da terra. Eu, o S enhor dos Exércitos, falei!’.
30 “So, Jeremaya, make yu tell dem evritin wey I tok.
30 “Agora, profetize todas essas coisas e diga-lhes: “‘De sua santa habitação nos céus o S Gritará como aqueles que pisam uvas, gritará contra todos os habitantes da terra.
31 Di nois go loud rish evriwhere for di eart.
31 O estrondo de sua voz chegará aos confins da terra, pois o S Julgará toda a humanidade e matará os perversos à espada. Eu, o S
32 God wey dey mighty sey,
32 Assim diz o S enhor dos Exércitos: “Vejam, a calamidade virá sobre uma nação após a outra! Um grande vendaval está se formando nos confins da terra!”.
33 For dat day, di pipol wey God kill,
33 Nesse dia, aqueles que o S enhor tiver massacrado encherão a terra de uma extremidade à outra. Ninguém chorará por eles nem ajuntará seus corpos para enterrá-los. Ficarão espalhados pela terra como esterco.
34 Una wey bi leaders and my pipol shepad,
34 Chorem e gemam, pastores perversos! Rolem no pó, líderes do rebanho! O dia de sua matança chegou; vocês cairão e se despedaçarão como um vaso frágil.
35 and una nor go fit eskape.
35 Não encontrarão lugar para se esconder, não terão como escapar.
36 Una dey kry with pain,
36 Ouçam os gritos desesperados dos pastores, o lamento dos líderes do rebanho, pois o S
37 kon skata una kountry
37 Campos tranquilos serão devastados pela ira ardente do S
38 God don forget en pipol
38 Como um leão forte à procura de alimento, ele saiu da toca; a terra dos pastores ficará em ruínas por causa da espada e da ira ardente do S

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 25, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.