Jeremias 24
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 Afta King Nebukadnezzar for Babilon don karry Jehoiakim pikin Jekonaya, wey bi King for Judah, en ofisas and all di pipol wey get handwork go Babilon, God kon show mi two basket wey fig fruit full for di temple front.
1 — ausente —
2 Na good fig full di first basket; figs wey kwik ripe; but na bad fig wey dem nor go fit chop dey di sekond one.
2 — ausente —
3 Den God tell mi, “Jeremaya, wetin yu dey si?” I ansa, “Na fig! Di good ones don ripe, while di bad ones don spoil.”
3 Então o Senhor me perguntou: — Jeremias, o que você está vendo? — Figos! — respondi. — Os bons são muito bons, e os ruins são muito ruins, tão ruins, que ninguém pode comê-los.
4 So God tell mi,
4 Aí Deus me disse:
5 “Mi, di Oga wey bi Israel God sey, ‘Di pipol wey dem karry go Babilon bi like dis good fig and I go trit dem well with kindness.
5 — Eu, o Senhor , o Deus de Israel, digo que os israelitas que foram levados para a Babilônia são como esses figos bons, e eu os tratarei com bondade.
6 I go kare for dem kon bring dem kom back to dis land. I go karry dem up and nor-tin go fit bring dem down. I go plant dem and nor-tin go fit rut dem.
6 Cuidarei deles e os trarei de volta para esta terra. Eu edificarei a nação e não a destruirei; plantarei e não arrancarei.
7 I go let dem know sey na mi bi God. Den, dem go bi my pipol and I go bi dia God, bikos dem go kom back kon serve mi with all dia heart.
7 Porei no coração deles o desejo de reconhecerem que eu sou Deus, o Senhor . Então eles serão o meu povo, e eu serei o seu Deus porque com todo o coração vão voltar para mim.
8 “ ‘But King Zedekaya for Judah, en ofisas and di pipol wey remain for dis land and doz wey go Egypt, mi wey bi God, go trit dem like dis bad fig wey don spoil.
8 — Eu, o Senhor , vou tratar como figos ruins, que não podem ser comidos, as seguintes pessoas: o rei Zedequias, de Judá, os políticos que estão com ele e o resto do povo de Jerusalém, tanto os que ficaram nesta terra como os que se mudaram para o Egito.
9 I go give dem wahala sotey all di nashons for di world go fear. Pipol go laf dem well-well; use dem dey make yeye kon dey curse dem for anywhere wey I skata dem go.
9 Farei cair sobre eles uma desgraça tão grande, que todas as nações do mundo vão ficar horrorizadas. As pessoas vão zombar deles, fazer piadas e caçoar. E, em todos os lugares onde eu os espalhar, o nome deles será usado para rogar pragas.
10 I go bring war, honga and diziz kom meet dem, until nobody among dem go remain for di land wey I give dem and dia grand-grand papa.’ ”
10 Mandarei contra eles guerra, fome e doença, até que desapareçam da terra que dei a eles e aos seus antepassados.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 24, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.