Jeremias 16
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 God tell mi,
1 Foi-me dirigida a palavra do Senhor nestes termos:
2 Jeremaya, make yu nor marry or born shidren for dis land.
2 Não tomarás esposa, nem terás filho ou filha neste lugar,
3 Mi wey bi God go tell yu wetin go happen to di shidren wey dem born for dis land with dia papa and mama.
3 porquanto eis o que diz o Senhor a respeito dos filhos e das filhas que nasceram neste lugar, das mães que os conceberam e dos pais a quem devem a vida nesta terra:
4 Na wiked diziz go kill dem and nobody go mourn or beri dem. Dia dead body go full groun like manure. Na war and honga go kill dem, den bird and wiked animals go chop dia dead body.
4 perecerão todos de moléstias mortais, sem pranto nem sepulturas. Qual esterco jazerão sobre o solo; perecerão pela espada e pela fome, e seus cadáveres servirão de pasto às aves do céu e aos animais da terra.
5 “I tell yu sey, ‘Wen anybody die, make yu nor go visit en family or mourn for am. I nor go love, bless or sorry for Judah pipol again.’
5 E disse, ainda, o Senhor: Não entres em casa em que haja luto, para chorar com seus moradores, porque - oráculo do Senhor - desse povo retiro a minha paz, minha proteção e minha misericórdia.
6 Rish and poor pipol go die for dis land and nobody go beri or mourn for dem. Pipol nor go kut dia body or shave dia hair to show sey dem dey mourn for dem.
6 Grandes e pequenos morrerão nesta terra, e ficarão sem lamentações e sem sepulturas, e não se farão incisões, nem rasparão os cabelos.
7 Nobody go karry food go give doz wey dey mourn or give dem wine drink, bikos dia mama or papa die.
7 O pão não será repartido para consolar o enlutado que chora um defunto, nem se lhe oferecerá a taça do consolo pela morte de seus pais.
8 “Make yu nor go house where pipol for dey do party, tok-less of to follow dem sidan chop and drink.
8 Não entrarás, igualmente, na casa em que houver uma festa, sentando-te à mesa com os convivas.
9 Listin to wetin mi, Israel God wey dey mighty, dey tok.
9 Pois assim fala o Senhor dos exércitos, o Deus de Israel: Vou abafar em tal lugar, ante vossos olhos, diante de vós, os gritos de alegria, cânticos de júbilo e os hinos do esposo e a canção da esposa.
10 “Wen yu don tell di pipol about all dis tins, dem go ask, ‘Why God won ponish us like dis? Wetin wi do? Wish kind sin wi kommit wey make di Oga awa God dey vex?’
10 Assim que tiveres levado ao povo essa mensagem e te perguntarem: Por que decretou o Senhor contra nós todos esses flagelos? Qual é o pecado, qual o crime que cometemos contra o Senhor, nosso Deus?
11 Den make yu tell dem, ‘God sey, “Na bikos una grand-grand papa rijet mi kon go woship oda gods. Dem forget mi and nor gri obey my law.
11 Tu lhe dirás: é porque vossos pais me abandonaram - oráculo do Senhor -, para correr atrás de outros deuses, rendendo-lhes um culto e ante eles se prosternando, porque me abandonaram e deixaram de observar a minha lei; e
12 And naw, una sin even worse pass dia own. All of una sturbon, wiked and nor dey obey mi.
12 porque vós mesmos fizestes pior que vossos pais, cada qual, sem me ouvir, obstinando-se em seguir as más tendências de seus corações.
13 So, I go drive una komot from dis land go where una and una grand-grand papa nor know at-all; land where una go dey woship oda gods both for day time and for nite, bikos I nor go sorry for una.” ’ ”
13 Assim, expulsar-vos-ei desta terra para vos lançar numa terra que não conhecestes, nem vós nem vossos pais. Lá, dia e noite, rendereis culto aos deuses estranhos, porque eu não vos perdoarei.
14 God sey, “Time dey kom wen pipol go stop to use mi take swear as di God wey dey alive; wey take Israel pipol komot for Egypt.
14 Eis por que virão dias - oráculo do Senhor - em que não mais se dirá: Viva Deus, que tirou do Egito os israelitas!
15 Instead, dem go swear sey, ‘I bi di God wey bring Israel pipol kom out from di land wey dey nort and from all di oda kountries wey I skata dem go.’ Yes! I go bring dem kom back to dia own kountry; di land wey I give dia grand-grand papa.
15 Mas sim: Viva Deus, que fez com que regressassem os israelitas do norte e de todos os países pelos quais os havia dispersado! Fá-los-ei regressar à terra que dei a seus pais.
16 “But for naw, mi, wey bi God, dey sey: ‘I dey send enemies wey go katch dis pipol like man wey dey katch fish. Afta, I go send oda pipol wey go katch dem like huntas for mountins, hills and holes for rock.
16 Vou mandar - oráculo do Senhor - pescadores em grande número para que pesquem. Depois enviarei numerosos caçadores para que cacem pelas montanhas e colinas e até nas cavidades dos rochedos.
17 Bikos I dey si evritin wey dem dey do; dia wikedness nor hide from mi and e nor get where dem hide dia sin put wey I nor go si am.
17 Porquanto, sob o meu olhar tenho seus atos que não me são ocultos, e suas iniqüidades não se podem esquivar a meus olhares.
18 I go make dem pay times two for dia sin and wikedness, bikos dem don dirty my land kon pak dia yeye juju wey nor get life, full am.’ ”
18 Primeiramente, pagar-lhes-ei em dobro o salário de sua iniqüidade e do seu pecado, por haverem profanado a minha terra com os restos imundos de seus ídolos e enchido minha herança de abominações.
19 Den I sey,
19 Senhor, minha força e amparo, refúgio no dia da desgraça, virão nações dos confins do mundo, exclamando: o que nossos pais receberam em partilha não passa de um nada, vaidades que para nada poderão servir.
20 Pipol fit make dia own gods?
20 Poderá o homem fabricar deuses para si? Não serão deuses, porém!
21 Den God sey,
21 Então, vou mostrar-lhes, sim, desta feita vou mostrar-lhes minha mão e meu poder, a fim de que saibam que o meu nome é Senhor.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jeremias 16, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.