Jonas 4
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA
1 Jonah nor happy bikos of wetin happen, so e kon dey vex.
1 Mas Jonas ficou muito aborrecido e com raiva.
2 Den e kon dey komplain to God, “My God, before I komot from my kountry, I know sey dis na wetin Yu go do? Na dis tin make mi try to run go Tarshish! I know sey Yu dey sorry and kare for pipol and Yu get patient, dey kind and instead of Yu to ponish pipol, Yu always dey ready to forgive dem.
2 Ele orou ao Senhor e disse: — Ah!
3 So my God, make Yu just kill mi. E betta make I die, dan dis life wey I dey live so.”
3 Agora, Senhor , peço que me tires a vida, porque para mim é melhor morrer do que viver.
4 Den Oga God kon ansa Jonah, “Na wish rite yu get to dey vex?”
4 E o Senhor disse: — Você acha que é razoável essa sua raiva?
5 So Jonah kon go sidan for di east side for di town. E arrange one small place for der kon sidan dey wait to si wetin go happen to di town.
5 Então Jonas saiu da cidade e sentou-se num lugar a leste da mesma. Ali construiu um abrigo, sentou-se na sombra, para ver o que aconteceria com a cidade.
6 Den God make one small plant grow kover Jonah, so dat e go fit rest well. So Jonah happy well-well, bikos of di plant.
6 Então o Senhor Deus fez crescer uma planta por cima de Jonas, para que fizesse sombra sobre a sua cabeça, a fim de o livrar do seu desconforto. E Jonas ficou muito contente por causa da planta.
7 But di next day, God send one worm kom chop, distroy and kill di plant.
7 Mas no dia seguinte, ao amanhecer, Deus enviou um verme, que atacou a planta, e ela secou.
8 Wen sun start to shine, God kon send one hot breeze kom from east. Di sun dey shine for Jonah head and e nearly faint. So as Jonah dey vex, bikos di plant wey kover en head don die, e kon sey, “E betta make I die, dan dis life wey I dey live so.”
8 Quando o sol nasceu, Deus fez soprar um vento leste muito quente. O sol bateu na cabeça de Jonas, de maneira que ele quase desmaiou. Então pediu para morrer, dizendo: — Para mim é melhor morrer do que viver!
9 But God tell am, “Wish rite yu get to dey vex bikos of di small plant?” Jonah ansa, “I get evry rite to vex till I die!”
9 Então Deus perguntou a Jonas: — Você acha que é razoável essa sua raiva por causa da planta? Jonas respondeu: — É tão razoável que até quero morrer!
10 Den God tell am, “If yu dey vex sey I kill dis plant wey grow for only one nite kon die di next day; plant wey yu nor do anytin for or make grow,
10 E o Senhor disse: — Você tem compaixão da planta que não lhe custou nenhum trabalho. Você não a fez crescer. Numa noite ela nasceu e na noite seguinte desapareceu.
11 den why yu feel sey I know go sorry for Nineveh town wey dey for darkness? Place where en pipol many pass one hundred and 20,000 and wey get many animals.”
11 E você não acha que eu deveria ter muito mais compaixão da grande cidade de Nínive, em que há mais de cento e vinte mil pessoas, que não sabem distinguir entre a mão direita e a mão esquerda, e também muitos animais?
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jonas 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.