Isaías 8

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 God tell mi, “Make yu take one big board kon rite dis tins put, ‘Maher-Shalal-Hash-Baz.’ ” (Wey mean, “Kwik Karry Make Yu Distroy Fast-fast.”)
1 E o Senhor disse-me: Toma uma grande placa e escreve nela em caracteres legíveis: Maer-chalal-hach-baz. {Toma depressa os despojos, faze velozmente a presa}.
2 “Den take two men wey yu trust; Uriaya wey bi priest and Zekaraya wey bi Jeberekaya pikin, so dat dem go bi witness.”
2 Tomai por testemunhas fidedignas o sacerdote Urias e Zacarias, filho de Jeberequias.
3 So afta sometaim, my wife kon get belle. Wen e don born awa son, God kon tell mi, “Make yu koll am, ‘Kwik karry Make Yu Distroy Fast-fast.’
3 Eu me aproximei da profetisa, que concebeu e deu à luz um filho. {Então} o Senhor me disse Chama-o Maer-Chalal-hach-baz,
4 Before di pikin go big rish to sey, ‘Papa or Mama,’ all Damaskus propaty and di tins wey dem karry from Samaria, Assyria king go kom karry dem go.”
4 porque antes que o menino saiba dizer: papai, mamãe, as riquezas de Damasco e os despojos de Samaria serão carregados diante do rei da Assíria.
5 God tell mi again sey,
5 O Senhor disse-me ainda:
6 “Bikos dis pipol rijet Shiloah kwayet wota wey dey flow pass,
6 Porque este povo rejeitou as águas tranqüilas de Siloé, e perdeu o domínio diante de Rasin e do filho de Romelia,
7 mi wey bi God go bring kings and dia sojas kon attack Judah.
7 o Senhor fará cair sobre ele as águas do rio, abundantes e impetuosas {o rei da Assíria com todo o seu poder}; subirá por toda parte pelas suas ribanceiras, transbordará por todas as suas margens,
8 Dem go distroy Judah like wota wey distroy tins.
8 invadirá Judá, inundá-lo-á e o submergirá, e subirá até o pescoço. Com suas asas desdobradas cobrirá toda a terra, ó Emanuel!
9 Dem go distroy di town kon skata evriwhere!
9 Aprendei-o, povos, e ficareis consternados. Ouvi com atenção, terras longínquas. Podeis pegar em armas e sereis destruídos;
10 Even if una plan, una nor go susid.
10 preparai um plano, e ele malogrará; dai ordens e elas não serão executadas, porque Deus está conosco.
11 True-true, dis na wetin God tok. E hold mi kon warn mi sey make I nor bihave like dis pipol:
11 Porque eis o que o Senhor me disse quando me agarrou e me preveniu contra essa política:
12 “Make yu nor join di pipol plan
12 Não chameis conspiração tudo aquilo que o povo chama conspiração; não vos assusteis.
13 Make yu remember sey, mi wey bi God wey get pawa,
13 É o Senhor que vós deveis ter por conspirador; é a ele que é preciso respeitar, a ele que se deve temer.
14 Bikos I dey holy;
14 Ele será a pedra de escândalo e a pedra de tropeço para as duas casas de Israel, o laço e a cilada para os habitantes de Jerusalém.
15 Di stone and bricks go make many pipol stagga
15 Muitos dentre eles vacilarão, cairão e serão despedaçados; serão presos ao laço e apanhados na armadilha.
16 Una wey dey follow God, make una guide
16 Eu vou recolher esta declaração e selar esta revelação para os meus discípulos.
17 I go really wait for God wey don rijet Jakob family;
17 Terei confiança no Senhor que se esconde da casa de Jacó,e esperarei nele.
18 Si, mi and di sons wey God give mi, go bi signs and wonders for Israel pipol and na Oga God, di Pesin wey dey stay for Mount Zion, send us kom.
18 Eu e os filhos que o Senhor me deu somos, em Israel, sinais e presságios da parte do Senhor dos exércitos, que habita no monte de Sião.
19 But pipol go tell una make una go meet doz wey dey si vishon, so dat dem go give una message and afta dem don tok anyhow, dem go sey, “Make una go meet dead body spirits, so dat dem go help una.”
19 Se vos disserem: Consultai os espíritos dos mortos, os adivinhos, os que conhecem segredos e dizem em voz baixa: Porventura um povo não deve consultar os seus deuses? Consultar os mortos em favor dos vivos?
20 Den make una remember God kommand and evritin wey di profets sey go happen. True-true, all di pipol wey dey si vishon, dey tok all dis tins, bikos dia mind dey dark.
20 Para aceitar uma lei e um testemunho. É o que se dirá. Porque não haverá aurora para eles.
21 Di pipol go dey waka anyhow for di land, dem nor go get hope and dem go dey hongry. So bikos of di honga and vexnashon, dem go look up kon curse dia king and God.
21 Andarão errantes pela terra, fatigados e esfomeados; atormentados pela fome, agastar-se-ão e amaldiçoarão o seu rei e o seu Deus. Levantarão os olhos,
22 Wen dem look groun, dem nor go si anytin escept trobol and darkness wey go make dem fear well-well and e nor go get how dem go take eskape.
22 Depois olharão para a terra,e só verão misérias, escuridão e trevas angustiantes. Repelir-se-ão dentro da noite

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Isaías 8, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.