Hebreus 8

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs AAI

Sair da comparação
AAI TUR GEWASIN O BAIBASIT BOUBUN
1 Wetin I mean bi sey: Wi get High Priest wey sidan for God rite hand side for heaven.
1 Tur ana’an gagamin abisa isan ao i iti; boun it ata Firis Gagamin God ana’asukwafune urama’ama bonamanamarinamaim mare ema’ama.
2 Na-im bi di priest wey dey di holy Temple wey God build and na der dem for dey woship am.
2 Nati’imaim Sis Kakafiyin, Kakafiyin Anababatun wanawanan ma Firis Gagamin ana bowabow ebowabow, kwafiren ana sis anababatun God taiyuwin wowowabimaim, men orot umanamaim.
3 Since all High Priest must offa gifts and sakrifice to God, Christ too must offa sometin.
3 Firis Gagamih etei i siwar naatu sibor ya God baitinin isan hirubinih. Imih it ata Firis Gagamin auman ana ef ema’am sawar ta siboromih yai’in isan.
4 If to sey e dey dis world, e nor for bi priest at-all, since na thru Moses Law dem take dey choose priest wey go offa sakrifice.
4 Tafaramamaim tama’am na’at, boro men kafa’imo tifiris, anayabin firis i hima’am naatu ofafaramaim eo na’atube hima sibor hi’a’afusar.
5 Di priest work for di temple bi like wetin dey happen for heaven. Bikos wen Moses dey one build God house, God tell am: “Make sure sey evritin bi like di design wey I show yu on-top di mountin.”
5 Firis ana bowabow Sis Kakafiyin wanawanan hibowabow i turobe maramaim Sis Kakafiyin ana itinin naatu ayubin hi’u’ur hibowabow. Ana an iti isan Moses Sis Kakafiyin ya’inamih bobobunabuna ana veya’amaim. God Moses iu, “Abisa oyaw wanamaim abi’obaiyi na’atube ini’ufunun Sis inawowab.”
6 But Christ ministry big and betta pass dia own and na di new kovenant (wey bi di new agriment) betta pass. Bikos na thru God promise dis kovenant take kom, so Christ don bi di middo-man between wi and God.
6 Baise boun, firis ana bowabow Jesu baib i firis etei natabirih, na’atube o baibasit boubun founamaim ebatabat i igewasin kwanekwan, men Moses yayabuna na’atube, anayabin i ana abowabow etei i omatanen tafanamaim ebatabat.
7 If to sey di first kovenant good well-well, den wi nor for nid anoda one.
7 Baise obaibasit atamanin tabigewasin na’at, obaibasit ta boro men tatab.
8 But God si fault for inside, so E kon sey, “Di day wey I go make new agriment with Israel and Judah house, dey kom.
8 Baise God ana sabuw hai kakafin titita’ur ana maramaim eo,
9 E nor go bi like di kovenant wey I make with dia grand-grand papa dem wen I take dem komot from Egypt, bikos dem break dat kovenant and I kon turn against dem.”
9 Iti obaibasit boubun i boro men
10 But naw, “Dis na my new kovenant (wey bi di new agriment): Di time dey kom wen I go put my laws for dia mout and rite am for dia heart. I go bi dia God and dem go bi my pipol.
10 Isan imih obaibasit iti, i boun Israel sabuw boro isah anasinaf,
11 Dem nor nid to tish one anoda about mi wey bi dia God, bikos all of dem, both small and big, go know mi.
11 Orot babin boro men ta taintuwan ni’obaiyimih,
12 I go forgive dem for all di wiked tins wey dem don do and I nor go remember dia sins again.”
12 Ayu hai sinaf kakafih etei boro ana notawiyen,
13 Wen God tok about di new kovenant, E mean sey di first one nor matter again. And anytin wey don old and nor get use again, go soon disappear.
13 God iti obaibasit boubun isan eo ana’an i iti na’atube, God sinaf ana obaibasit wan ma’am i eataman na’atube imih bai ya’asair.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Hebreus 8, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.