Hebreus 4
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 Even doh God promise us rest, e good make wi dey kareful, so dat some among us nor go miss di promise.
1 Enquanto, pois, subsiste a promessa de entrar no seu descanso, tenhamos cuidado em que ninguém de nós corra o risco de ser excluído.
2 Bikos dem prish God word give us, just as dem prish am give dem too. But dem nor take am sirious, bikos wen dem hear am, dem nor gri bilive am.
2 A boa nova nos foi trazida a nós, como o foi a eles. Mas a eles de nada aproveitou, porque caíram na descrença.
3 Na only wi wey bilive go fit enter di place where God rest dey, bikos God sey, “I vex kon swear for dem, so ‘Dem nor go ever enter my place where rest dey!’ ”
3 Nós, porém, se tivermos fé, haveremos de entrar no descanso. Ele disse: Eu jurei na minha ira: não entrarão no lugar do meu descanso. Ora, as obras de Deus estão concluídas desde a criação do mundo;
4 Wi know sey God ready and dey wait, bikos Bible sey, “Afta God don kreate evritin finish, E kon rest for di sevent day.”
4 pois, em certa passagem, falou do sétimo dia o seguinte: E, terminado o seu trabalho, descansou Deus no sétimo dia {Gn 2,2}.
5 E still sey, “Dem nor go ever enter my place where rest dey!”
5 Se, pois, ele repete: Não entrarão no lugar do meu descanso,
6 God promise sey wi go enter di place where en rest dey, yet doz wey first hear di message, nor enter, bikos dem disobey am.
6 é sinal de que outros são chamados a entrar nele. E como aqueles a quem primeiro foi anunciada a promessa não entraram por não ter tido a fé,
7 But God don plan anoda time wen wi go enter en rest and dat time, “Na today”, bikos E don tok am for en word before thru David.
7 Deus, após muitos anos, por meio de Davi, estabelece um novo dia, um hoje, ao pronunciar as palavras mencionadas: Hoje, se ouvirdes a sua voz, não endureçais os vossos corações.
8 Bikos if to sey Joshua give dem rest, God for nor tok about anoda day.
8 Se Josué lhes houvesse dado repouso, não teria depois disso falado dum outro dia.
9 So, di really “Sabat Day” rest, still dey kom for God pipol.
9 Por isso, resta um repouso sabático para o povo de Deus.
10 Bikos pesin wey enter God rest, don rest from all en work, just as God rest from en own work too.
10 E quem entrar nesse repouso descansará das suas obras, assim como descansou Deus das suas.
11 So make wi try well-well, so dat wi go enter dat place where rest dey and non of us go fall like di odas wey nor obey.
11 Assim, apressemo-nos a entrar neste descanso para não cairmos por nossa vez na mesma incredulidade.
12 God word dey alive, e get pawa and e sharp pass knife wey get two sharp side. Di word dey divide pesin soul from en spirit and e dey divide bone from bone; bikos God know wetin wi dey tink for awa mind.
12 Porque a palavra de Deus é viva, eficaz, mais penetrante do que uma espada de dois gumes e atinge até a divisão da alma e do corpo, das juntas e medulas, e discerne os pensamentos e intenções do coração.
13 Nor-tin wey God kreate fit hide from am and evritin dey naked to God, bikos wi go must tell am how wi live awa life.
13 Nenhuma criatura lhe é invisível. Tudo é nu e descoberto aos olhos daquele a quem havemos de prestar contas.
14 Jesus wey bi God Pikin, na-im bi awa High Priest wey don go heaven. Make wi hold am tait and always dey bilive am.
14 Temos, portanto, um grande Sumo Sacerdote que penetrou nos céus, Jesus, Filho de Deus. Conservemos firme a nossa fé.
15 Dis awa High Priest undastand us wen wi dey weak, bikos all dis temptashon wey wi dey face so, e face dem too, but e nor sin.
15 Porque não temos nele um pontífice incapaz de compadecer-se das nossas fraquezas. Ao contrário, passou pelas mesmas provações que nós, com exceção do pecado.
16 Make wi nor fear to enter where God throne dey: di place where grace dey, so dat wi go get mesi and God grace go help us wen wi nid help.
16 Aproximemo-nos, pois, confiadamente do trono da graça, a fim de alcançar misericórdia e achar a graça de um auxílio oportuno.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Hebreus 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.