Gênesis 4
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARC
1 Adam sleep with Eve en wife and e get belle kon born boy, den e sey, “I don get boy just as di Oga God wont!” So e koll am, “Kain.”
1 E conheceu Adão a Eva, sua mulher, e ela concebeu, e teve a Caim, e disse: Alcancei do Senhor um varão.
2 Eve get belle again kon born anoda boy and en name na Abel. Abel dey kare for di animals, while Kain na farmer.
2 E teve mais a seu irmão Abel; e Abel foi pastor de ovelhas, e Caim foi lavrador da terra.
3 Afta sometaim, Kain kon bring some fruit from di groun wey e won offa give Oga God.
3 E aconteceu, ao cabo de dias, que Caim trouxe do fruto da terra uma oferta ao Senhor .
4 While Abel bring some of di first-born for en animals wey fat pass. God like wetin Abel bring,
4 E Abel também trouxe dos primogênitos das suas ovelhas e da sua gordura; e atentou o Senhor para Abel e para a sua oferta.
5 but E nor like Kain and en ofrin. So Kain kon dey vex and e face kon shange.
5 Mas para Caim e para a sua oferta não atentou. E irou-se Caim fortemente, e descaiu-lhe o seu semblante.
6 Den Oga God ask Kain, Wetin make yu dey vex and why yor face shange?
6 E o Senhor disse a Caim: Por que te iraste? E por que descaiu o teu semblante?
7 “Nor bi true sey if yu do wetin dey write, body go sweet yu? But if yu nor do wetin dey write, dat mean sey sin dey knock for yor door, bikos e won rule yu, but make yu nor allow am.”
7 Se bem fizeres, não haverá aceitação para ti? E, se não fizeres bem, o pecado jaz à porta, e para ti será o seu desejo, e sobre ele dominarás.
8 Kain kon tell en broda Abel sey, “Make wi go di field.” As dem dey di field, Kain rush en broda Abel kon kill-am.
8 E falou Caim com o seu irmão Abel; e sucedeu que, estando eles no campo, se levantou Caim contra o seu irmão Abel e o matou.
9 Den Oga God ask Kain, “Where yor broda dey?” Kain ansa, “I nor know! Na mi dey keep my broda?”
9 E disse o Senhor a Caim: Onde está Abel, teu irmão? E ele disse: Não sei; sou eu guardador do meu irmão?
10 But di Oga God sey, “Wetin yu don do so? Yor broda blood dey kry from groun kon meet mi!
10 E disse Deus: Que fizeste? A voz do sangue do teu irmão clama a mim desde a terra.
11 So naw, I go drive yu komot from di groun where yu for kill yor broda; di groun wey swallow yor broda blood from yor hand.
11 E agora maldito és tu desde a terra, que abriu a sua boca para receber da tua mão o sangue do teu irmão.
12 Wen ever yu try to plant seed for di groun, e nor go grow well for yu. Yu go dey waka anyhow for dis eart without house.”
12 Quando lavrares a terra, não te dará mais a sua força; fugitivo e errante serás na terra.
13 Den Kain tell di Oga God, “Abeg! My ponishment too big for mi!
13 Então, disse Caim ao Senhor : É maior a minha maldade que a que possa ser perdoada.
14 Si! Yu dey porshu mi from di land and I must hide make Yu nor si mi. I go dey waka without house for dis eart; so anybody wey si mi, go kill mi.”
14 Eis que hoje me lanças da face da terra, e da tua face me esconderei; e serei fugitivo e errante na terra, e será que todo aquele que me achar me matará.
15 But di Oga God kon sey, “Okay, if anybody kill Kain, seven pesin go die too from en family.” Den di Oga God kon put one special mark for en head, so dat anybody wey si am, nor go kill-am.
15 O Senhor , porém, disse-lhe: Portanto, qualquer que matar a Caim sete vezes será castigado. E pôs o Senhor um sinal em Caim, para que não o ferisse qualquer que o achasse.
16 So Kain komot from di Oga God front kon go stay Nod land wey dey di east side for Eden.
16 E saiu Caim de diante da face do Senhor e habitou na terra de Node, da banda do oriente do Éden.
17 Kain sleep with en wife and e get belle kon born boy wey e koll Enoch. Kain build one town kon name am, Enoch wey bi en pikin name.
17 E conheceu Caim a sua mulher, e ela concebeu e teve a Enoque; e ele edificou uma cidade e chamou o nome da cidade pelo nome de seu filho Enoque.
18 Enoch kon born Irad
18 E a Enoque nasceu Irade, e Irade gerou a Meujael, e Meujael gerou a Metusael, e Metusael gerou a Lameque.
19 Lamek marry two wife; di first one name na Adah and di sekond one na Zillah.
19 E tomou Lameque para si duas mulheres; o nome de uma era Ada, e o nome da outra, Zilá.
20 Adah kon born Jabal and e dey among doz wey first stay inside tent and get animals.
20 E Ada teve a Jabal; este foi o pai dos que habitam em tendas e têm gado.
21 En broda name na Jubal and e dey among doz wey first play di harp and flute.
21 E o nome do seu irmão era Jubal; este foi o pai de todos os que tocam harpa e órgão.
22 Naw, Zillah still born Tubal-Kain wey dey melt iron, make difren tools: swod, knife both from bronze and iron. Tubal-Kain sista name na Naamah.
22 E Zilá também teve a Tubalcaim, mestre de toda obra de cobre e de ferro; e a irmã de Tubalcaim foi Naamá.
23 Lamek kon tell en wifes:
23 E disse Lameque a suas mulheres: Ada e Zilá, ouvi a minha voz; vós, mulheres de Lameque, escutai o meu dito: porque eu matei um varão, por me ferir, e um jovem, por me pisar.
24 If seven pipol go die bikos dem kill Kain,
24 Porque sete vezes Caim será vingado; mas Lameque, setenta vezes sete.
25 Adam sleep with en wife again and e get belle kon born boy, den Eve koll am Seth, bikos e sey, “God don give mi anoda pikin wey go take Abel place. Abel wey Kain kill.”
25 E tornou Adão a conhecer a sua mulher; e ela teve um filho e chamou o seu nome Sete; porque, disse ela, Deus me deu outra semente em lugar de Abel; porquanto Caim o matou.
26 Seth too kon born boy and en name na Enosh. From dat time, pipol kon start to woship Oga God.
26 E a Sete mesmo também nasceu um filho; e chamou o seu nome Enos; então, se começou a invocar o nome do Senhor .
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.