Gênesis 48

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Afta dis, dem kon tell Josef, “Yor papa nor dey strong again.” So e take en two sons, Manasseh and Efraim go meet am.
1 Depois disso, vieram anunciar a José: "Teu pai está doente." Tomou então com ele seus dois filhos, Manassés e Efraim.
2 Wen dem tell Jakob sey, “Yor pikin Josef don kom meet yu,” e kon get up sidan for en bed.
2 Jacó foi avisado disso: "Eis, disseram-lhe, que o teu filho José vem te ver". Israel, reunindo suas forças, assentou-se no seu leito.
3 Jakob tell Josef, “Di God wey get pawa appear to mi for Luz wey dey Kanaan land kon bless mi.
3 E disse a José: "O Deus todo-poderoso apareceu-me em Luz, na terra de Canaã, e abençoou-me.
4 E tell mi sey, ‘I go make yu get shidren and propaty and dem go many well-well. I go make many nashons kom from yu and I go give dis land to yor shidren-shidren as dia own forever.’
4 Disse-me: Eu te tornarei fecundo e te multiplicarei até fazer de ti uma assembléia de povos, e darei esta terra à tua posteridade em possessão eterna.
5 Naw, koncerning yor two pikin wey yu born for Egypt before I kom here, dem go mi my own. Just as Efraim and Manasseh bi my own, na so Reuben and Simeon go bi my own too.
5 Agora, os dois filhos que te nasceram no Egito antes que eu viesse para junto de ti, são meus filhos: Efraim e Manassés são meus, com o mesmo título que Rubem e Simeão.
6 But any pikin wey yu go born afta dem, go bi yor own; wen dem won share di propaty for di promise land, dia name go dey under Manasseh and Efraim name.
6 Os filhos, porém, que tiveste depois deles, são teus: é conforme o nome de seus irmãos que eles terão parte na repartição da herança.
7 But for mi, wen I dey kom back from Paddan, Rashel die kon make mi kry for Kanaan. E die for road, wen wi still dey far from Efratah. So I beri am for di road wey dem dey pass go Efrat (wey bi Betlehem naw).”
7 Quando eu voltava de Padã, tua mãe Raquel morreu em caminho, perto de mim, na terra de Canaã, a alguma distância de Efrata; foi ali que a enterrei, no caminho de Efrata, hoje Belém."
8 Wen Jakob si Josef sons, e kon ask, “Na who bi dis?”
8 Israel viu os filhos de José e disse: "Quem são estes?"
9 Josef tell en papa, “Dem bi di pikin wey God don give mi for dis place.”
9 "São, respondeu José, os filhos que Deus me deu aqui". "Faze-os aproximarem-se, para que eu os abençoe".
10 For dis time, Jakob nor dey si well again, bikos e don old well-well. So Josef take en sons near am well-well and en papa hold dem near en body kon kiss dem.
10 Os olhos de Israel tinham-se enfraquecido tanto pela idade, que já não podia ver. José fê-los aproximarem-se dele e Israel, tomando-os em seus braços, beijou-os.
11 Israel tell Josef, “I nor bilive sey I go si yu again, but naw, God don let mi even si yor shidren too.”
11 Depois disse a José: "Não esperava mais rever-te, e eis que Deus me fez ver teus filhos".
12 So Josef take dem komot from Israel leg kon bow face groun.
12 José tirou-os dos joelhos de seu pai e prostrou-se com o rosto por terra.
13 Josef arrange dem; e use en rite hand take direct Efraim go Jakob left hand kon use en left hand direct Manasseh go Jakob rite hand. Den Josef take dem go meet en papa.
13 Tomou depois os dois, Efraim pela mão direita, para colocá-lo à esquerda de Israel, e Manassés pela mão esquerda, para colocá-lo à direita de Israel, e fê-los aproximarem-se.
14 Israel take en rite hand put am on-top Efraim head, even doh na en bi di yonga one. As e cross en hand, e kon put di left hand on-top Manasseh head, but na Manasseh bi first-born.
14 Mas Israel estendeu a mão direita e pô-la sobre a cabeça de Efraim, o caçula, e a mão esquerda sobre a cabeça de Manassés. Cruzou assim as mãos {porque Manassés era o primogênito}.
15 Den Israel bless Josef kon sey,
15 Israel abençoou José, dizendo: "O Deus em cujo caminho andaram meus pais Abraão e Isaac, o Deus que tem sido o meu pastor durante toda a minha vida até este dia,
16 di Angel wey don protet mi from all wahala,
16 o anjo que me guardou de todo o mal, abençoe estes meninos! Seja perpetuado neles o meu nome e o de meus pais Abraão e Isaac, e multipliquem-se abundantemente nesta terra!"
17 Wen Josef si sey en papa put en rite hand for Efraim head, e nor happy. So e try remove en papa rite hand from Efraim head go Manasseh head.
17 Vendo José que seu pai tinha colocado a mão direita sobre a cabeça de Efraim, contrariou-se e tomou a mão de seu pai para removê-la da cabeça de Efraim para a cabeça de Manassés.
18 Josef tell en papa, “My papa, nor bi so, na Manasseh bi first-born, so make yu put yor rite hand for en head.”
18 E disse-lhe: "Não assim, meu pai; é este aqui o primogênito; põe tua mão direita sobre sua cabeça".
19 But en papa sey, “My pikin, I know; I know wetin I dey do. Manasseh too go bi strong nashon and e go dey great. But even with all dis, en yonga broda go strong pass am and en shidren-shidren go many like san-san.”
19 Seu pai, porém, recusou: "Eu sei, meu filho, disse ele, eu sei. Ele também se tornará um povo e será grande; mas seu irmão mais novo crescerá mais do que ele e sua posteridade tornar-se-á uma multidão de nações".
20 So Israel bless dem dat day kon sey, “Na thru una Israel pipol go dey bless wen dem sey, ‘Make God bless us like Efraim and Manasseh.’ ”
20 Abençoou-os, pois, naquele dia, e disse: "Israel vos nomeará em suas bênçãos; dir-se-á: Deus te torne semelhante a Efraim e a Manassés". Foi assim que ele pôs Efraim na frente de Manassés.
21 Den Israel tell Josef, “Na die I dey so, but God go dey with yu and e go take yu go back to yor papa land.
21 Israel disse a José: "Vou morrer. Mas Deus estará convosco e vos reconduzirá à terra de vossos pais.
22 Bikos yu dey higher dan yor brodas, I go give yu di low side for di mountin wey I take from Amor pipol with my swod and bow.”
22 Dou-te a mais que teus irmãos, uma porção que conquistei aos amorreus com minha espada e meu arco".

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 48, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.