Gênesis 38

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 For dat time, Judah leave en brodas kon go stay with one man wey kom from Adullam and en name na Hirah.
1 Naquele tempo, Judá, apartando-se dos seus irmãos, foi para a casa de um homem de Odolão, chamado Hira.
2 For der, Judah si one girl wey kom from Kanaan and en papa name na Shua. Judah marry and sleep with am.
2 Judá viu ali a filha de um cananeu, de nome Sué, e desposou-a, unindo-se a ela.
3 Di girl get belle kon born boy and Judah koll am Er.
3 Ela concebeu e deu à luz um filho, ao qual chamou Her.
4 Di woman get belle again kon born anoda boy and en mama koll am Onan.
4 Concebeu novamente e deu ao mundo um filho, e deu-lhe o nome de Onã.
5 Den e kon born anoda boy and e koll am, Shelah and e born dis one for di town wey dem dey koll Kezib.
5 E teve ainda um filho, que chamou Sela. Judá estava em Achzib na ocasião desse nascimento.
6 Judah kon marry wife give Er en first-born and di woman name na Tamar.
6 Judá escolheu para Her, seu primogênito, uma mulher chamada Tamar.
7 But Er, Judah first-born kon sin against God, so God kon kill-am.
7 Her, porém, o primogênito de Judá, era mau aos olhos do Senhor, e o Senhor o feriu de morte.
8 Den Judah tell Onan en pikin, “Make yu sleep with yor broda wife, make e for fit born for yor broda.”
8 Então Judá disse a Onã: "Vai, toma a mulher de teu irmão, cumpre teu dever de levirato e suscita uma posteridade a teu irmão."
9 But Onan know sey di pikin nor go bi en own. So wen ever e dey sleep with en broda wife, e dey kwik get up, so dat e nor go born shidren for en broda wey don die.
9 Mas Onã, que sabia que essa posteridade não seria dele, maculava-se por terra cada vez que se unia à mulher do seu irmão, para não dar a ele posteridade.
10 So wetin E do kon make God vex, so God kon kill-am too.
10 Seu comportamento desagradou ao Senhor, que o feriu de morte também.
11 So Judah kon tell en pikin wife Tamar sey, “Make yu go stay for yor papa house as woman wey en husband die until my pikin Shelah go grow rish to marry yu.” Bikos e tink for en mind sey, “I nor wont make Shelah die like en brodas.” So Tamar kon go stay for en papa house.
11 E Judá disse a Tamar, sua nora: "Conserva-te viúva em casa de teu pai até que meu filho Sela se torne adulto." "Não é bom, pensava ele consigo, que também ele morra como seus irmãos." E Tamar voltou a habitar na casa paterna.
12 Afta sometaim, Judah wife wey bi Shua pikin kon die. Afta Judah don mourn for am, e kon go Timnah go visit doz wey dey barb sheep hair with en friend Hirah wey kom from Adullam.
12 Muito tempo depois, morreu a filha de Sué, mulher de Judá. Passado o luto, subiu Judá a Tamna para a tosquia de suas ovelhas, com seu amigo Hira, o odolamita.
13 Dem kon tell Tamar sey, “Si, yor husband papa dey go Timnah go barb sheep hair.”
13 E foi noticiado a Tamar: "Eis que o teu sogro sobe a Tamna para a tosquia de suas ovelhas."
14 So e shange en klot kon kover ensef make nobody si en face. E wrap ensef kon sidan for di door-mot for Enaim where dem dey pass go Timnah. (Di woman do like so, bikos e si sey dem nor gri gi-am to Shelah as wife, even doh di boy don big naw.)
14 Depôs ela então os seus vestidos de viúva, cobriu-se de um véu, e, assim disfarçada, assentou-se à entrada de Enaim, que se encontra no caminho de Tamna, pois via que Sela tinha crescido e não lha tinham dado por mulher.
15 Wen Judah si am, e tink sey na ashawo, bikos e kover en face.
15 Judá, vendo-a, julgou tratar-se de uma prostituta, porque tinha o rosto coberto.
16 So e turn face am for di road kon sey, “Make yu kom! I like sleep with yu.” (Judah nor know sey na en pikin wife.)
16 E, chegando-se a ela no caminho, disse: "Queres juntar-te comigo?" {Ignorava ele que se tratava de sua nora.} Ela respondeu: "O que me darás para juntar-me contigo?"
17 Judah ansa, “I go give yu one small goat from my animals.”
17 "Mandar-te-ei um cabrito do meu rebanho." "Está bem; mas dá-me então um penhor, até que o tenhas enviado."
18 Judah sey, “Na wetin yu wont make I give yu?”
18 "Que penhor queres que eu te dê?" "Teu anel, teu cordão e o bastão que tens na mão." Ele os entregou; em seguida, aproximou-se dela e ela concebeu.
19 Di woman komot for der at wons, remove di klot kon wear di klot wey show sey e dey mourn.
19 E levantando-se, partiu; tirou o seu véu e retomou seus vestidos de viúva.
20 Den Judah kon give en friend Hirah from Adullam one yong goat make e go give di woman, so dat e go gi-am back all di tin wey e gi-am before, but wen Hirah rish der, e nor si am again.
20 E Judá mandou-lhe o cabrito por seu amigo, o odolamita, para retirar o penhor das mãos daquela mulher, mas ele, não a encontrando,
21 E ask di men wey dey der sey, “Where di ashawo wey dey here for Enaim road?”
21 perguntou aos habitantes do lugar: "Onde está aquela prostituta que estava em Enaim, à beira do caminho?" Responderam-lhe: "Não há prostituta nesse lugar!"
22 So Hirah go back go tell Judah, “I nor si di ashawo for der. And di men for di place sey, ‘Dem neva ever si ashawo for der before.’ ”
22 Ele voltou para junto de Judá: "Não a encontrei, disse ele, e os moradores daquele lugar disseram-me que não havia nenhuma prostituta ali."
23 Judah kon sey, “Make di ashawo keep doz tins for ensef. If not e go bi like sey wi nor bi betta pipol. I really send di yong goat go, but wi nor si am.”
23 "Guarde ela o meu penhor, respondeu Judá, não nos tornemos ridículos! Eu mandei o cabrito; tu, porém, não a encontraste".
24 Afta three monts, dem kon tell Judah sey, “Yor pikin wife Tamar don turn to ashawo and e don get belle.” Judah kon sey, “Make una go bring Tamar kom make dem burn am!”
24 Mais ou menos três meses depois, vieram dizer a Judá: "Tamar, tua nora, conduziu-se mal: vê-se que está grávida." Judá respondeu: "Tirai-a para fora, que ela seja queimada!"
25 As dem dey bring am kom out, e kon sey make dem go tell en husband papa sey, “Na di man wey get dis tins give mi belle.” Den di woman sey, “Make yu find di pesin wey get dis seal, waist belt and rod.”
25 E, enquanto era conduzida, ela mandou dizer ao seu sogro: "Concebi do homem a quem pertence isto: examine bem, ajuntou ela, de quem são este anel, este cordão e este bastão."
26 Judah know sey di tins na en own so e sey, “Dis woman even dey good and raitious pass mi, bikos I nor gri gi-am to Shelah my son.” So Judah nor gri sleep with am again.
26 Judá, reconhecendo-os, exclamou: "Ela é mais justa do que eu; pois que não a dei ao meu filho Sela." E não a conheceu mais.
27 Wen time rish for Tamar to born, na twins e born.
27 E, na ocasião de dar à luz, eis que ela trazia dois gêmeos no seu ventre.
28 Wen e dey born, one pikin bring en hand kom out, so di nurse tie dat hand with rope kon sey, “Na dis one first kom out.”
28 No parto, saindo uma mão, a parteira tomou-a e atou nela um fio vermelho, dizendo: "Este é o que saiu primeiro!"
29 But di pikin take en hand go inside back and en broda kon kom out before am. Tamar sey, “Si as yu take kom out from my belle!” So e koll di pikin, Perez.
29 Mas, como ele retirasse a mão, saiu o seu irmão. "Que brecha fizeste! exclamou a parteira: Que a brecha esteja sobre ti!"
30 Leta en broda kom out with di rope for en hand, so e koll am Zera.
30 E chamou-se-lhe Farés. Em seguida, veio o seu irmão, com o fio vermelho atado na mão. Deu-se-lhe o nome de Zara.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 38, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.