Gênesis 29

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 So Jakob kon dey travel until e rish di land where pipol dey for east.
1 Jacó pôs-se de novo a caminho e foi para a terra dos filhos do oriente.
2 For di field, e si one well and three sheep liedan near di well, bikos di sheep dey drink wota from di well.
2 Olhando em torno de si, viu no campo um poço junto do qual estavam deitados três rebanhos de ovelhas. Este poço servia de bebedouro para os rebanhos. Mas, sendo grande a pedra que cobria a abertura do poço
3 Wen all di sheep don gada for der, di pesin wey dey guide dem go roll di stone komot from di well mout for di sheep to drink wota. Den, afta dem don drink finish e go put di stone back for di well mout.
3 somente a removiam de cima quando todos os rebanhos fossem recolhidos. Davam então de beber aos animais e recolocavam a pedra no seu lugar.
4 Jakob kon ask am, “My brodas, where una from kom?”
4 Jacó disse aos pastores: "Meus irmãos, de, onde sois?" "Somos de Harã", responderam.
5 So Jakob tell dem, “Una know Laban wey bi Nahor grand-pikin?”
5 "Conheceis porventura Labão, filho de Nacor?" "Sim."
6 Jakob kon ask, “E dey okay.”
6 "Como vai ele?" "Vai muito bem; e eis justamente sua filha Raquel que vem com o rebanho."
7 Den Jakob sey, “Since na still aftanoon, e neva rish time to gada di sheep. Make yu give di sheep wota kon let dem still go chop.”
7 "É ainda pleno dia, tornou Jacó, e não é hora de se recolherem os rebanhos. Dai de beber às ovelhas e levai-as de novo ao pasto."
8 Dem kon ansa, “Wi nor fit. Na only wen di sheep dey togeda and wi don roll di stone komot for di mout, dat na di only time wey wi fit give dem wota drink or wosh dem.”
8 "Não o podemos, responderam eles, antes que todos os rebanhos estejam reunidos. Tiramos então a pedra de cima do poço e damos de beber aos animais."
9 As e still dey tok to dem, Rashel rish der with en papa sheep, bikos na en dey guide dem.
9 Falava ainda com eles, quando chegou Raquel com o rebanho do seu pai, porque era pastora.
10 Wen Jakob si Rashel wey bi en mama broda Laban dota and di sheep, e kon waka go remove di stone for di well mout kon give en mama broda sheep wota make dem drink.
10 Logo que Jacó viu Raquel, filha de Labão, irmão de sua mãe, aproximou-se, rolou a pedra de cima da boca do poço e deu de beber às ovelhas de Labão.
11 Den Jakob kiss Rashel kon dey kry.
11 Depois beijou Raquel e pôs-se a chorar.
12 Wen Jakob tell Rashel sey e rilate to en family and na Rebekah, Laban sista bi en mama, Rashel run go tell en papa.
12 Contou-lhe que era parente de seu pai e filho de Rebeca; e ela correu a anunciar isto ao seu pai.
13 Wen Laban hear wetin en pikin tok about Jakob, wey bi en sista pikin, e kon run go meet am. E hold am tight kon kiss am, den e karry am go house. Jakob tell Laban how e take rilate to am.
13 Tendo Labão ouvido falar de Jacó, filho de sua irmã, correu-lhe ao encontro, abraçou-o, beijou-o e o conduziu à sua casa. Jacó contou-lhe tudo o que se tinha passado,
14 Den Laban tell am, “Yu really bi my own flesh and blood.” So Jakob stay with Laban for one mont.
14 e Labão disse-lhe: "Sim, tu és de meus ossos e de minha carne." Jacó ficou em casa dele um mês inteiro.
15 Den Laban tell Jakob, “Yu won work for mi for nor-tin bikos yu rilate to mi? Make yu tell mi wetin yu wont make I take pay yu.”
15 E Labão disse-lhe: "Acaso, porque és meu parente, servir-me-ás de. raça? Dize-me que salário queres."
16 (Laban get two girl pikin; di senior one name na Leah and di yonga one na Rashel.
16 Ora, Labão tinha duas filhas: a mais velha chamava-se Lia, e a mais nova Raquel.
17 Leah eyes fine well-well, but Rashel get betta body with fine shape.)
17 Lia tinha os olhos embaciados, e Raquel era bela de talhe e rosto.
18 Since Jakob don love Rashel well-well, e kon sey, “I go serve yu for seven years, so dat I go fit marry yor yonga dota, Rashel.”
18 Jacó, que amava Raquel, disse a Labão: "Eu te servirei sete anos por Raquel tua filha mais nova."
19 Laban ansa, “E betta make I gi-am to yu dan any oda man. Make yu stay with mi.”
19 "E melhor, respondeu Labão, dá-la a ti que a outro: fica comigo."
20 So Jakob work for seven years to marry Rashel. But di seven years bi like seven days for en eye, bikos di way e love Rashel, strong well-well.
20 Assim, Jacó serviu por Raquel sete anos, que lhe pareceram dias, tão grande era o amor que lhe tinha.
21 So Jakob kon tell Laban, “Make yu give mi my wife make I marry, bikos di seven years don komplete.”
21 Disse, pois, a Labão: "Dá-me minha mulher, porque está completo o meu tempo e quero desposá-la."
22 So Laban invite all di pipol for dat place kon do party.
22 Labão reuniu. todos os habitantes do lugar e deu um banquete.
23 For dat evening, e bring en dota, Leah kon give Jakob and Jakob kon marry am.
23 Mas, à noite, conduziu, Lia a Jacó, que se uniu com ela.
24 (Laban give en savant Zilpah to Leah, so dat e go bi Leah savant.)
24 E deu à sua filha Lia, sua escrava Zelfa.
25 For morning, Jakob kon find out sey na Leah e sleep with! So Jakob tell Laban, “Wetin yu do mi so! Nor bi bikos of Rashel make mi work for yu? Wetin make yu deceive mi?”
25 Pela manhã, viu Jacó que tinha ficado com Lia. E disse a Labão: "Que me fizeste? Não foi por Raquel que te servi? Por que me enganaste?"
26 Laban ansa, “Awa tradishon for here nor dey gri make di yonga sista first en senior sista marry.
26 "Aqui, respondeu Labão, não é costume casar a mais nova antes da mais velha.
27 Make yu do evry normal tin wey yu suppose do for di senior one, den I go give yu di yonga one, afta yu don work for mi for anoda seven years.”
27 Acaba a semana com esta, e depois te darei também sua irmã, na condição que me sirvas ainda sete anos."
28 Jakob kon do as Laban tok. Wen Jakob don do all di tins wey e suppose do, Laban kon gi-am en sekond pikin, Rashel.
28 Assim fez Jacó: acabou a semana com Lia, e depois lhe deu Labão por mulher sua filha Raquel,
29 (Laban give en savant Bilhah to Rashel, so dat e go bi en savant.)
29 dando por serva a Raquel sua escrava Bala.
30 Jakob kon sleep with Rashel too. E love Rashel pass Leah, so e work for Laban for anoda seven years.
30 Jacó uniu-se também a Raquel, a quem amou mais do que a Lia. E serviu ainda por sete anos em casa de Labão.
31 Wen God si sey Jakob nor love Leah like dat, E kon make am get belle, while Rashel nor fit born.
31 O Senhor, vendo que Lia era desprezada, tornou-a fecunda enquanto Raquel permanecia estéril.
32 So Leah get belle kon born boy. E name am Reuben kon sey, “God don sorry for mi, bikos of my kondishon. True-true, my husband go love mi naw.”
32 Lia concebeu e deu à luz um filho, ao qual chamou Rubem, "porque, dizia ela, o Senhor olhou minha aflição; agora meu marido me amará".
33 Leah get belle again kon born anoda boy. E kon sey, “Bikos God hear sey my husband nor love mi, E don give mi dis one too.” So Leah kon koll am Simeon.
33 Concebeu de novo e deu à luz outro filho. "O Senhor, disse ela, vendo que era desdenhada, deu-me ainda este." E pôs-lhe o nome de Simeão.
34 Leah get belle again and e born anoda boy. E kon sey, “Naw dis time, my husband go love mi, bikos I don born three boy pikin.” Dat na why e koll am Levi.
34 Concebeu ainda e deu à luz mais um filho. "Desta vez, disse ela, meu marido se apegará a mim, porque já lhe dei à luz três filhos." Por isso deu-lhe o nome de Levi.
35 Leah still get belle again and e born anoda boy. E kon sey, “Dis time I go praiz God.” Dat na why e koll am Judah. Den Leah nor kon born again.
35 Concebeu ainda e deu à luz um filho. E disse: "Desta vez, louvarei ao Senhor." E chamou-o Judá. Depois cessou de ter filhos.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 29, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.