Gênesis 28

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 So Isaak koll Jakob kon bless am. Den e kommand am sey, “Make yu nor marry any Kanaan woman!
1 Então Isaque chamou Jacó, deu-lhe sua bênção e lhe ordenou: "Não se case com mulher cananéia.
2 Make yu dey go Paddan Aram naw-naw! Make yu go Betuel house wey bi yor mama papa kon find wife for der among yor mama broda Laban dotas.
2 Vá a Padã-Arã, à casa de Betuel, seu avô materno, e case-se com uma das filhas de Labão, irmão de sua mãe.
3 God wey get pawa well-well go always bless yu! E go make yu dey fruitful kon give yu plenty shidren! Den yu go bi very big nashon.
3 Que o Deus Todo-poderoso o abençoe, faça-o prolífero e multiplique os seus descendentes, para que você se torne uma comunidade de povos.
4 E go give yu and yor shidren-shidren di blessing wey E give Abraham, so dat una go take di land wey God give Abraham; di land wey yu just dey stay as strenjas.”
4 Que ele dê a você e a seus descendentes a bênção de Abraão, para que você tome posse da terra na qual vive como estrangeiro, a terra dada por Deus a Abraão".
5 So Isaak send Jakob go and e go Paddan Aram go meet Betuel pikin Laban, di Aramean wey bi en mama Rebekah, broda.
5 Então Isaque despediu Jacó e este foi a Padã-Arã, a Labão, filho de Betuel, o arameu, e irmão de Rebeca, mãe de Jacó e Esaú.
6 Esau si sey Isaak don bless Jakob kon send am go Paddan Aram, so dat e go get wife for der. As Isaak dey bless am, e kommand am, “Make yu nor marry Kanaan woman.”
6 Esaú viu que Isaque havia abençoado a Jacó e o havia mandado a Padã-Arã para escolher ali uma mulher e que, ao abençoá-lo, dera-lhe a ordem de não se casar com mulher cananéia.
7 Jakob obey en papa and mama kon go Paddan Aram.
7 Também soube que Jacó obedecera a seu pai e a sua mãe e fora para Padã-Arã.
8 Na den Esau kon know sey en papa nor like di wimen from Kanaan.
8 Percebendo então Esaú que seu pai Isaque não aprovava as mulheres cananéias,
9 So Esau go Ishmael kon marry Mahalat wey bi Nebaiot sista and na Ishmael, Abraham pikin born am. E marry dis one join di wifes wey e get before.
9 foi à casa de Ismael e tomou a Maalate, irmã de Nebaiote, filha de Ismael, filho de Abraão, além das outras mulheres que já tinha.
10 But Jakob komot Beersheba kon go Haran.
10 Jacó partiu de Berseba e foi para Harã.
11 E rish one place where e stay small, bikos evening don dey rish. E take one among di stones kon put am near en head. Den sleep kon katch am for dat place
11 Chegando a determinado lugar, parou para pernoitar, porque o sol já se havia posto. Tomando uma das pedras dali, usou-a como travesseiro e deitou-se.
12 and e kon dream. E si one strait road wey from eart go rish heaven and God angels dey waka up-and-down for di road,
12 E teve um sonho no qual viu uma escada apoiada na terra; o seu topo alcançava os céus, e os anjos de Deus subiam e desciam por ela.
13 den Oga God stand for di top. Jakob dey si angels dey go up and down for dream |alt="Jakob dey si angels dey go up and down as e dey dream" src="CO00683b.tif" size="col" loc="GEN 28:10-19" copy="Cook" ref="28:10-19"
13 Ao lado dele estava o Senhor, que lhe disse: "Eu sou o Senhor, o Deus de seu pai Abraão e o Deus de Isaque. Darei a você e a seus descendentes a terra na qual você está deitado.
14 Yor shidren-shidren go plenty like san-san for groun and dem go skata go west, east, nort and sout. I go bless all di family for di world with yu and shidren-shidren name.
14 Seus descendentes serão como o pó da terra, e se espalharão para o Oeste e para o Leste, para o Norte e para o Sul. Todos os povos da terra serão abençoados por meio de você e da sua descendência.
15 I go dey with yu! I go guide yu for anywhere wey yu dey go kon bring yu kom back to dis land. I nor go leave yu until I don do wetin I promise yu!”
15 Estou com você e cuidarei de você, aonde quer que vá; e eu o trarei de volta a esta terra. Não o deixarei enquanto não fizer o que lhe prometi".
16 Den Jakob wake-up kon sey, “True-true, God dey dis place and I nor know!”
16 Quando Jacó acordou do sono, disse: "Sem dúvida o Senhor está neste lugar, mas eu não sabia! "
17 Bikos e dey fear, e kon sey, “Wish kind wonderful place bi dis! Dis nor bi any oda place, but na God house! Dis na heaven gate!”
17 Teve medo e disse: "Temível é este lugar! Não é outro, senão a casa de Deus; esta é a porta dos céus".
18 Very early for di next morning, Jakob take di stone wey e put near en head kon keep am as holy stone. Den e pour oil on-top am.
18 Na manhã seguinte, Jacó pegou a pedra que tinha usado como travesseiro, colocou-a de pé como coluna e derramou óleo sobre o seu topo.
19 E koll di place Bethel, even doh di name before na Luz.
19 E deu o nome de Betel àquele lugar, embora a cidade anteriormente se chamasse Luz.
20 Den Jakob promise sey, “If God dey with mi kon guide mi thru dis journey wey I dey do so and E give mi food make I chop with klot to wear
20 Então Jacó fez um voto, dizendo: "Se Deus estiver comigo, cuidar de mim nesta viagem que estou fazendo, prover-me de comida e roupa,
21 and I go back to my papa house sey nor-tin do mi, den di Oga God go bi my God.
21 e levar-me de volta em segurança à casa de meu pai, então o Senhor será o meu Deus.
22 Den dis stone wey I dey keep der as holy stone, go bi God house and I go make sure sey I give Yu back one out of evry ten tin wey Yu give mi.”
22 E esta pedra que hoje coloquei como coluna servirá de santuário de Deus; e de tudo o que me deres certamente te darei o dízimo".

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 28, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.