Gênesis 20

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Abraham travel from der go Negev aria kon stay between Kadesh and Shur. As Abraham bi strenja for Gerar,
1 Abraão partiu dali para região do Negeb. Estabeleceu-se entre Cadés e Sur, e viveu algum tempo em Gerara.
2 e kon tell pipol sey Sarah na en sista. So Abimelek wey bi king for Gerar kon koll and take Sarah.
2 Ele dizia de Sara, sua mulher, que ela era sua irmã. Abimelec, rei de Gerara, arrebatou-lha.
3 But for dat nite, God kon appear to Abimelek for dream sey, “Na die yu won die so, bikos di woman wey yu take so, na somebody wife.”
3 Mas Deus apareceu em sonhos a Abimelec e disse-lhe: Vais morrer, por causa da mulher que roubaste, porque é casada.
4 For dis time, Abimelek neva do anytin with Sarah and di king kon ansa God sey, “I neva do any bad tin! So Yu go just distroy mi and my pipol like dat?
4 Abimelec, que não a tinha tocado {ainda}, disse: Senhor, fareis perecer mesmo inocentes?
5 But Abraham tell mi sey na en sista and even di woman still sey Abraham na en broda. All wetin I do na with betta mind and I neva do any bad tin.”
5 Não me disse ele que ela era sua irmã? E ela mesma me disse: É meu irmão. É na simplicidade de meu coração e com as mãos puras que fiz isso.
6 Den for di dream, God ansa am, “Yes, I know sey wetin yu do na with betta mind. Dat na di rizin wey make mi nor let yu sin against mi or tosh di woman.
6 Deus disse-lhe em sonhos: Sei que é na simplicidade do teu coração que agiste assim; por isso, preservei-te de pecar contra mim, e não deixei que a tocasses.
7 Naw, make yu give di woman back to en husband, bikos true-true Abraham na profet and e go pray for yu and yu nor go die. But if yu nor gri give di woman back to en husband, make yu know sey yu must die with evritin wey yu get, even all yor pipol.”
7 Devolve agora a mulher deste homem, que é profeta, e ele rogará por ti para que conserves a vida. Mas, se não a devolveres, sabes que morrerás seguramente, tu e todos os teus.
8 So di next day for early morning, Abimelek kon koll all en savants. Wen e tell dem evritin wey happen, fear katch all of dem.
8 Ao romper da manhã, Abimelec convocou todos os seus servos e referiu-lhes essas coisas. Todos ficaram muito atemorizados.
9 Di king kon sey make dem koll Abraham kom. Wen dem koll am kom, di king kon tell am, “Wetin bi dis wey yu do so? Na wish kind bad tin I do yu, wey yu won make mi and my kingdom kommit dis kind big sin? Yu don do sometin to mi wey yu nor suppose do!”
9 Depois, Abimelec chamou Abraão e disse-lhe: Que nos fizeste? Em que te ofendi para que nos expusesses, a mim e ao meu reino, ao castigo de um tão grande pecado. Fizeste-me o que não devias fazer.
10 Den di king ask Abraham, “Wetin make yu do like dis sef?”
10 E ajuntou: Que tiveste em vista agindo assim?
11 Abraham ansa, “Bikos I feel sey nobody dey wey dey fear God for dis place and dem fit kill mi if I sey na my wife.
11 Abraão respondeu: Eu pensava comigo que não havia certamente nenhum temor a Deus nesta terra, e que me matariam por causa de minha mulher.
12 Sarah na really my sista, my papa pikin, but nor bi my mama born am. I marry am
12 Aliás, ela é realmente minha irmã, filha de meu pai, mas não de minha mãe; ela tornou-se minha mulher.
13 wen God take mi komot from my papa house and I kon tell Sarah sey, ‘Anywhere wi go, di only tin wey yu go do to show sey yu love mi, na to tell dem sey I bi yor broda.’ ”
13 Quando Deus me tirou da casa de meu pai, eu disse-lhe: Faze-me esta graça: onde quer que formos, dirás de mim que sou teu irmão.
14 Den Abimelek kon give sheep, kattle, man and woman savant to Abraham. And e still give Sarah back to Abraham en husband.
14 Tomou então Abimelec ovelhas, bois, servos e servas, e deu-os a Abraão, ao mesmo tempo que lhe devolvia Sara, sua mulher.
15 Den di king sey, “Si, na my land bi all dis place wey yu dey si so, make una choose anywhere una like to stay.”
15 E disse-lhe: Minha terra está à tua disposição: fixa-te onde quiseres.
16 Di king kon tell Sarah, “Si, I don give 1,000 silva to yor broda, so dat evribody wey dey with yu, go si and know sey yu nor do any bad tin.”
16 Disse também a Sara: Dou a teu irmão mil moedas de prata: isto te será um véu sobre os olhos para todos aqueles que estão contigo; eis-te justificada.
17 Abraham pray to God and God kon heal King Abimelek, en wife and en wimen savants, so dat dem go fit get belle born shidren,
17 Abraão intercedeu junto de Deus, que curou Abimelec, sua mulher e suas servas, e deram novamente à luz.
18 bikos God klose dia belle make dem nor fit born, bikos King Abimelek bin kollect Sarah, wey bi Abraham wife.
18 Porque o Senhor tinha ferido de esterilidade todas as mulheres da casa de Abimelec, por causa de Sara, mulher de Abraão.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 20, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.