Gênesis 18

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs BKJ

Sair da comparação
1 God appear to Abraham near Mamre oak tree as e sidan for front of en house for one hot aftanoon.
1 E o SENHOR apareceu a ele nas planícies de Manre, e ele sentou-se à porta da tenda no calor do dia.
2 Abraham look and e si three men stand for di oda side. Wen e si dem, e run go meet dem kon bow for dem.
2 E ele elevou seus olhos e olhou, e eis que três homens estavam em pé com ele; e quando ele os viu, ele correu da porta da tenda para encontrá-los, e se curvou em direção a terra,
3 E kon sey, “My oga, make una nor pass my house without sey una nor stop; I bi una savant.
3 e disse: Meu Senhor, se agora eu encontrei favor aos teus olhos, suplico que não passes de teu servo.
4 Make I bring some wota kom make una take wosh leg; una fit rest for under di tree.
4 Pegue um pouco de água, peço-vos, e lavai os vossos pés e descansai debaixo da árvore.
5 I go still bring some food kom make una chop, so dat una go get pawa to kontinue una journey. Una don respet mi to kom my house, so make I serve una.”
5 E trarei um bocado de pão, e confortai os vossos corações; depois disso, passareis adiante, pois para isto vieste a vosso servo. E eles disseram: Faze como disseste.
6 So Abraham rush enter house kon tell Sarah, “Make yu kwik-kwik measure some flower den bake bread.”
6 E Abraão se apressou para dentro da tenda até Sara, e disse: Prepara depressa três medidas de farinha fina, amasse-a e faça bolos sobre a lareira.
7 Den e run go where di animals dey, take one melu wey fine and fat kon give one savant, wey kwik-kwik go kill-am.
7 E Abraão correu para o rebanho, e trouxe um novilho tenro e bom, e o deu a um jovem, e ele se apressou em prepará-lo.
8 E take some cream, some milk and di meat kon set di food for di men front. For under di tree for der, Abraham kon serve dem by ensef and di men kon chop.
8 E ele pegou manteiga, e leite, e o novilho que havia preparado, e o colocou diante deles; e ele ficou em pé junto deles debaixo da árvore, e eles comeram.
9 Den dem kon ask am, “Where yor wife Sarah?”
9 E eles lhe disseram: Onde está Sara, tua esposa? E ele disse: Eis que está na tenda.
10 One of dem kon sey, “Nine mont from naw, I go kom back and yor wife Sarah go born boy pikin.”
10 E ele disse: Eu certamente retornarei a ti de acordo com o tempo da vida; e eis que Sara, tua esposa, terá um filho. E Sara o ouviu na porta da tenda, que estava atrás dele.
11 Abraham and Sarah don old well-well and Sarah don stop to si en period.
11 Ora, Abraão e Sara eram velhos e bem adiantados em idade, e cessou de estar com Sara a maneira das mulheres.
12 So Sarah kon laf and tell ensef sey, “Naw wen I don old well-well so, I go fit still enjoy to born pikin? Even sef, my husband don old too.”
12 Por isso, Sara riu dentro de si, dizendo: Depois de tão envelhecida, eu terei prazer, e meu senhor sendo também velho?
13 Den dem ask Abraham, “Wetin make Sarah dey laf kon sey, ‘I go fit really still born pikin wen I don old?’
13 E o SENHOR disse a Abraão: Por que Sara riu, dizendo: É verdade que eu, que sou velha, gerarei uma criança?
14 E get anytin wey too hard for God to do? As I tok before, nine monts from naw I go kom back and Sarah go born boy.”
14 Há alguma coisa difícil demais para o SENHOR? No tempo determinado, eu retornarei a ti, de acordo com o tempo de vida, e Sara terá um filho.
15 Bikos Sarah dey fear, e kon deny sey, “Na lie! I nor laf.” But di Oga God kon sey, “No! Yu laf.”
15 Então Sara negou, dizendo: Eu não ri, pois ela estava com medo. E ele disse: Não, mas tu riste.
16 Wen di men stand up won go, dem kon go where dem go for fit si Sodom well-well and Abraham escort dem go.
16 E os homens se levantaram dali, e olharam para Sodoma; e Abraão foi com eles para levá-los ao caminho.
17 God kon tell Abraham, “I go tell yu wetin dey my mind.
17 E o SENHOR disse: Eu ocultarei de Abraão as coisas que faço,
18 Afta all, Abraham go bi plenty pipol papa and I go bless evribody thru am.
18 vendo que Abraão certamente se tornará uma nação grande e poderosa, e todas as nações da terra serão abençoadas nele?
19 I don choose am, so dat e go kommand en son and shidren-shidren sey make dem obey mi kon do wetin dey good and korrect. If dem obey mi, I go do evritin wey I promise am.”
19 Porque eu o conheço, que ele ordenará a seus filhos e sua casa depois dele, e eles guardarão o caminho do SENHOR, para fazer justiça e juízo, para que o SENHOR possa trazer sobre Abraão aquilo que dele tem falado.
20 Den God tell Abraham, “Di kry against Sodom and Gomorrah too mush and dia sins too many.
20 E o SENHOR disse: Porque o clamor de Sodoma e Gomorra é grande, e porque o seu pecado é muito grave,
21 I must go der go si weda wetin I hear about dem, na true.”
21 eu descerei agora e verei se eles fizeram segundo o clamor que veio a mim, e se não, eu saberei.
22 Den di men leave Abraham kon waka dey go Sodom, but Abraham stay with Oga God.
22 E os homens voltaram as suas faces dali, e foram em direção a Sodoma, mas Abraão ainda estava em pé diante do SENHOR.
23 Abraham go meet Oga God kon ask, “Yu won really distroy doz wey nor do bad with doz wey do bad?
23 E Abraão se aproximou e disse: Tu destruirás também os justos com os ímpios?
24 Wot of if pipol wey dey fear Yu rish fifty for dat town? Yu go distroy di whole town? Yu nor go bikos of di fifty pipol leave di town?
24 Se porventura houver cinquenta justos na cidade, tu destruirás também e não pouparás o lugar por causa dos cinquenta justos que estão nela?
25 I know sey Yu nor go do dat kind tin. Yu nor go kill pipol wey dey good with di bad ones.”
25 Esteja longe de ti fazer segundo essa maneira, matar os justos com os ímpios; e que os justos sejam como os ímpios, isso esteja longe de ti. Não fará justiça o Juiz de toda a terra?
26 God ansa, “If I si fifty pipol for Sodom wey dey fear mi, I go bikos of dem nor distroy di town.”
26 E o SENHOR disse: Se eu achar em Sodoma cinquenta justos na cidade, então eu pouparei todo o lugar por causa deles.
27 Den Abraham ask, “My Oga God! Abeg nor vex sey I too tok (even doh I just bi ordinary dust),
27 E Abraão respondeu e disse: Eis que agora resolvi falar ao Senhor, que sou somente pó e cinzas.
28 wot of if na five nor make am rish fifty? Yu go distroy di town, bikos five nor make am rish fifty?”
28 Se porventura faltarem cinco dos cinquenta justos, tu destruirás toda a cidade pela falta de cinco? E ele disse: Se eu achar ali quarenta e cinco, eu não a destruirei.
29 Abraham ask am again, “Wot if na forty?”
29 E falou-lhe mais uma vez e disse: Se porventura se acharem quarenta ali. E ele disse: Não o farei por causa dos quarenta.
30 Den Abraham sey, “God, make Yu nor vex o-o, bikos I still won tok! Wot of if dem bi thirty for der.”
30 E ele lhe disse: Oh! Não se ire o Senhor, e eu falarei: Se porventura se acharem trinta ali. E ele disse: Não o farei, se eu encontrar trinta ali.
31 Abraham kon sey, “Since I fit tok to Yu my Oga God, wot of if dem bi only twenty for der?”
31 E ele disse: Eis que agora ousei falar ao Senhor: Se porventura houver vinte ali. E ele disse: Não a destruirei por causa dos vinte.
32 Abraham sey, “My Oga God! Abeg make Yu nor vex for yor savant. Wot of if dem bi ten wey dey fear Yu for di town?”
32 E ele disse: Oh! Não se ire o Senhor, e ainda eu falarei somente esta vez. Se porventura se encontrarem dez ali. E ele disse: Não a destruirei por causa dos dez.
33 Afta God tok to Abraham finish, God kon go leave am. Den Abraham go en house.
33 E o SENHOR foi pelo seu caminho, assim que deixou de falar com Abraão, e Abraão retornou ao seu lugar.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 18, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.