Ezequiel 6
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 God tell mi sey,
1 A palavra do Senhor foi-me dirigida nestes termos:
2 “Man pikin, look where Israel mountin dey, make yu tok against dem.
2 Filho do homem, volta-te para as montanhas de Israel, e contra elas profere o oráculo
3 Tell di mountin for Israel sey make e hear wetin God dey tok; make e hear wetin mi di God wey get pawa dey tok. I dey tell di mountin, hills, river and di valley sey: I go send swod go distroy di place where pipol for dey woship juju.
3 seguinte: montes de Israel, escutai a palavra do Senhor Javé. Eis o que diz o Senhor Javé às colinas, aos outeiros, aos ribeiros e aos vales: vou enviar contra vós a espada para destruir os vossos lugares altos.
4 I go skata di juju kon broke dia incense altar. I go kill all di pipol for dia juju front.
4 Vossos altares serão demolidos, quebrados os vossos obeliscos; farei cair os vossos homens, transpassados a golpes diante dos vossos ídolos.
5 I go skata Israel pipol dead body for evriwhere; I go skata dia bones round di altar.
5 Sim, perante eles estenderei os cadáveres dos israelitas, espalharei todas as vossas ossadas em torno dos vossos altares.
6 I go distroy all di towns for Israel kon skata dia juju and en altars, den evritin wey dem make, go disappear.
6 Em todo lugar onde vos fixardes, hão de ser as vossas cidades despovoadas, e devastados os lugares altos, de sorte que os vossos altares serão saqueados, demolidos os vossos ídolos, quebrados, suprimidos; os vossos obeliscos, despedaçados, as vossas obras, aniquiladas.
7 I go kill pipol for evriwhere and doz wey go remain, go know sey, na mi bi God.
7 No vosso meio tombarão homens traspassados de golpes, e sabereis que sou eu o Senhor.
8 “I go let some of dem eskape di kilin, but I go skata dem go difren kountries
8 Todavia, eu vos deixarei um resto quando vos tiver dispersado entre as nações. Os sobreviventes que escaparem ao massacre
9 where dem go for bi strenja. Dat time, dem go remember kon know sey I don ponish and disgrace dem, bikos dia heart rijet mi and dem kon decide to serve juju. Dem go hate demsef, bikos of di bad and wiked tins wey dem don do.
9 se recordarão de mim em meio dos gentios, para onde tiverem sido deportados; quebrantarei o seu coração que se prostituiu longe de mim, e seus olhos, que se prostituíram com os ídolos. Eles cairão em si, desgostosos de suas práticas abomináveis;
10 Dem go know sey na mi bi God and I mean am wen I sey I go distroy dem.”
10 compreenderão que sou eu o Senhor e não é em vão que os tenho ameaçado com essas calamidades.
11 God still sey, “Make yu klap yor hand! Mash di groun well-well! Cry with pain kon sey, ‘Bikos of all di wiked and bad tins wey Israel pipol don do, dem go die for war or honga and diziz go kill dem trowey.
11 Eis o que diz o Senhor Deus: bate palmas, tripudia, e dize: Ah! Ah! sobre todas as abominações perversas da casa de Israel, que irá perecer pela espada, fome e peste.
12 Doz wey dey stay far, na sickness go kill dem; doz wey dey here go die for war; doz wey survive, na honga go kill dem. Dem go feel how my vexnashon strong rish.
12 Aquele que se achar longe morrerá de peste, o que se achar próximo tombará pela espada; os sobreviventes sitiados perecerão de fome, porque contra eles saciarei o meu furor.
13 Dead body go skata round dia juju and en altars; both for dia hill and on-top evry mountin, under evry green tree and evry oak tree and for evriwhere wey dem for dey burnt sakrifice give dia juju. Dat time, evribody go know sey na mi bi God.
13 E saberão que sou eu o Senhor, quando os seus mortos estiverem estirados em meio aos seus ídolos, em torno dos seus altares, em todas as colinas elevadas, debaixo de todas as árvores verdejantes, debaixo de todos os terebintos frondosos, em todos os lugares onde ofereceram aos dolos o incenso de agradável odor.
14 Yes, I go vex distroy dia land. I go make dia land empty and from sout, e go bi like desert go rish Diblah town for nort. Yes! E go bi like dat for evriwhere wey dem dey stay. Dat time, dem go know sey na mi bi God.’ ”
14 Estenderei a mão contra eles e, por toda parte onde habitam, desolarei e devastarei a terra, desde o deserto até Ribla. E saberão que eu sou o Senhor.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 6, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.