Ezequiel 47

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 Den di man bring mi kom di temple front and I si wota dey kom out from under di gate dey rush go east; di place wey di temple face. E dey flow well for di sout-side for di temple near di altar.
1 O homem levou-me de volta à entrada do templo, e vi água saindo de debaixo da soleira do templo e indo para o leste, pois o templo estava voltado para o oriente. A água descia de debaixo do lado sul do templo, ao sul do altar.
2 Di man take mi pass di nort gate and wi kom out from di temple gate wey face east. And wota dey flow kom out from di sout-side for di gate.
2 Ele então me levou para fora, pela porta norte, e conduziu-me pelo lado de fora até a porta externa que dá para o leste, e a água fluía do lado sul.
3 As di man waka go di east side with en tape, e measure 1,000 and seven hundred and fifty fit, and e sey make I waka pass am. Di wota rish mi for my leg.
3 O homem foi para o lado leste com uma linha de medir na mão, e, enquanto ia, mediu quinhentos metros e levou-me pela água, que batia no tornozelo.
4 Den e measure anoda 1,000 and seven hundred and fifty fit kon sey make I enter and di wota kon rish mi for my knee. E measure anoda 1,000 and seven hundred and fifty fit and dis time di wota kon rish my waist.
4 Ele mediu mais quinhentos e levou-me pela água, que batia na cintura. Mediu mais quinhentos e levou-me pela água, que chegava ao joelho.
5 E still measure anoda 1,000 and seven hundred and fifty fit, den di wota kon turn river and I nor fit cross am. E too deep to cross escept yu sabi swim.
5 Mediu mais quinhentos, mas agora era um rio que eu não conseguia atravessar, porque a água havia aumentado e era tão profunda que só se podia atravessar a nado; era um rio que não se podia atravessar andando.
6 E kon tell mi, “Man pikin, yu don si dis tin before?”
6 Ele me perguntou: "Filho do homem, você vê isto? " Levou-me então de volta à margem do rio.
7 and wen I rish der, I si sey many trees dey di wotaside.
7 Quando ali cheguei, vi muitas árvores em cada lado do rio.
8 E tell mi, “Dis wota dey flow go di east, den from der go Jordan River Valley kon enter di Dead Sea. Afta di wota don flow go di Dead Sea wey get salt taste, di sea go kon turn to fresh wota.
8 Ele me disse: "Esta água flui na direção da região situada a leste e desce até a Arabá, onde entra no Mar. Quando deságua no Mar, a água ali será saneada.
9 Anywhere di wota flow go, animals and fish wey dey dat place, go still dey alive. Di wota go make di Dead Sea wota fresh and anywhere dis wota flow go, evritin for der, go get life.
9 Por onde passar o rio haverá todo tipo de animais e de peixes. Porque essa água flui para lá e saneia a água salgada; de modo que onde o rio fluir tudo viverá.
10 For En-Gedi go rish En-Eglaim wota, pipol dey go der go katch fish. Dem dey katch difren fish for der just as dem dey katch for Mediterranean Sea.
10 Pescadores estarão ao longo do litoral; desde En-Gedi até En-Eglaim haverá locais próprios para estender as redes. Os peixes serão de muitos tipos, como os peixes do mar Grande.
11 But di wota wey dey flow pass and di ones wey dey di bush side, nor fresh at-all, bikos e dey taste like salt.
11 Mas os charcos e os pântanos não ficarão saneados; serão deixados para o sal.
12 For each side for di river, difren trees dey grow for der. Dia leaf nor go dry and dia fruit nor go fall, but dem go dey produce good food evry mont and dia leaf go dey cure doz wey dey sick, bikos di wota wey dey survive dem dey flow kom from di temple.”
12 Árvores frutíferas de toda espécie crescerão em ambas as margens do rio. Suas folhas não murcharão e os seus frutos não cairão. Todo mês produzirão, porque a água vinda do santuário chega a elas. Seus frutos servirão de comida, e suas folhas de remédio".
13 God wey get pawa sey, “Dis na di land wey yu go divide among di twelf tribes for Israel. But Josef tribe go get two.
13 Assim diz o Soberano Senhor: "Estas são as fronteiras pelas quais vocês devem dividir a terra como herança entre as doze tribos de Israel, com duas porções para José.
14 Yu must divide am ekwol, bikos I promise una grand-grand papa sey di land go bi dia own.
14 Vocês a dividirão igualmente entre elas. Visto que eu jurei de mão erguida que a daria aos seus antepassados, esta terra se tornará herança de vocês.
15 “Dis go bi di land boundary and e go bi from di nort side go di Mediterranean Sea kon rish Hetlon town and from Hamat Pass go Zedad town;
15 "Esta é a fronteira da terra: "No lado norte ela irá desde o mar Grande, indo pela estrada de Hetlom, passando por Lebo-Hamate até Zedade,
16 from Berotah and Sibraim (wey dey between Damaskus and Hamat kingdom) go rish Tikon town (wey dey di boundary for Hauran kingdom).
16 Berota e Sibraim, que fica na fronteira entre Damasco e Hamate, e indo até Hazer-Haticom, que fica na extremidade de Haurã.
17 Di boundary go start from di Mediterranean sea go rish Hazar Enon town with Damaskus and Hamat boundary for nort.
17 A fronteira se estenderá desde o Mar até Hazar-Enã, ao longo da fronteira norte de Damasco, com a fronteira de Hamate ao norte. Essa será a fronteira norte.
18 Di boundary for east na from sout between Damaskus and Hauran with Jordan River wey bi boundary between Israel land for west and Gilead for east go rish Tamar for di Dead Sea.
18 "No lado leste a fronteira irá entre Haurã e Damasco, ao longo do Jordão entre Gileade e a terra de Israel, até o mar oriental, prosseguindo até Tamar. Essa será a fronteira leste.
19 Di boundary for sout na from sout-west for Tamar go rish Kadesh Meribah; den go rish nort-west along Egypt boundary for Mediterranean Sea.
19 "No lado sul ela irá desde Tamar até as águas de Meribá-Cades, prosseguindo então ao longo do ribeiro do Egito até o mar Grande. Essa será a fronteira sul.
20 Di west boundary na from Mediterranean Sea go rish di nort side for west wey bi Hamat Pass.
20 "No lado oeste, o mar Grande será a fronteira até de frente a Lebo-Hamate. Essa será a fronteira oeste.
21 “So, make yu divide dis land among di tribes for Israel.
21 "Distribuam essa terra entre vocês de acordo com as tribos de Israel.
22 Di strenjas wey dey among una and di ones wey born dia shidren for here, go still kollect dia own share wen una dey divide di land. Una go trit dem as una dey trit Israel pipol and dem go trow dice for each land wey go bi any tribe for Israel own.
22 Vocês a distribuirão como herança para vocês mesmos e para os estrangeiros residentes no meio de vocês e que têm filhos. Vocês os considerarão como israelitas de nascimento; juntamente com vocês, a eles deverá ser designada uma herança entre as tribos de Israel.
23 Each strenja for di land go kollect dia share with di tribe wey dem dey stay with.
23 Qualquer que seja a tribo no qual o estrangeiro se instale, ali vocês lhe darão a herança que lhe cabe", palavra do Soberano Senhor.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 47, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.