Ezequiel 46
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 God wey get pawa sey, “For di six days for di week wen una take dey work, make dem dey always klose di east gate wey dem dey pass enter di kourtyard, but make dem open am for Sabat Day and for di New Moon Festival.
1 O Senhor Deus diz: — O portão do leste que dá para o pátio de dentro deverá ficar fechado nos seis dias úteis, mas será aberto no sábado e na
2 Di prince wey dey rule go pass outside di kourt enter di big room kon stand near di door-mot wen e won burn di sakrifice and offa di fellowship ofrin. For di gate der, e go woship God kon go out back. Dem must nor lock di gate till evening.
2 O rei irá do pátio de fora para o salão do portão e ficará ao lado do portão. Enquanto isso, os sacerdotes oferecerão os sacrifícios que serão completamente queimados e também as ofertas de paz. Ali o rei deverá prestar culto e depois sair. O portão deverá ficar aberto até a tarde.
3 For evry Sabat Day and New Moon Festival, all di pipol must bow woship God for di gate for front.
3 No sábado e na Festa da Lua Nova, todo o povo também se curvará e adorará o Senhor na frente do portão.
4 For Sabat Day, di prince go offa six sheep and one ram as sakrifice give God and all di animals must dey okay.
4 No sábado, o rei deverá apresentar ao Senhor , como sacrifícios que deverão ser completamente queimados, um carneiro e seis carneirinhos, todos sem defeito.
5 For one ram, e go karry half bag of korn follow am as ofrin and for one sheep, e go take anytin wey e fit take go as ofrin. For evry half bag of korn ofrin, e go karry three kwota of olive oil follow body.
5 Para cada carneiro que ele trouxer, dará a Deus uma oferta de dezessete litros e meio de cereais. E, junto com cada carneirinho que for oferecido em sacrifício, ele dará o que quiser. Para cada dezessete litros e meio de oferta de cereais, ele deverá trazer três litros de azeite.
6 For di New Moon Festival, e go take one yong melu, six sheep and one ram and all of dem must dey okay.
6 Na Festa da Lua Nova, ele oferecerá um touro novo, um carneiro e seis carneirinhos, todos sem defeito.
7 For one melu and ram, e go take half-half bag of korn follow body as ofrin and for di sheep, di ofrin go bi anytin wey e like to offa. For evry half bag of korn ofrin, e go karry three kwota of olive oil follow body.
7 Junto com o touro novo e com o carneiro haverá uma oferta de dezessete litros e meio de cereais; e junto com os carneirinhos o rei dará o que quiser. Para cada dezessete litros e meio de cereais, serão oferecidos três litros de azeite.
8 Di prince must komot from di big room for di gate kon go back just as e take kom.
8 O rei deverá voltar do portão, passando pelo salão, como fez para entrar.
9 “Wen dem dey do festival and di pipol kom woship God, anybody wey pass di nort gate enter go use di sout gate go out afta dem don woship finish and doz wey enter thru di sout gate go pass di nort gate komot. Make nobody go out thru di gate wey e take enter, but make e pass di opposite gate kom out.
9 — Quando o povo prestar culto ao Senhor em qualquer festa, os que entrarem pelo portão do norte sairão pelo portão do sul, depois que acabarem de adorar. Aqueles que entrarem pelo portão do sul sairão pelo portão do norte. Ninguém sairá pelo mesmo portão pelo qual entrou, mas pelo portão do lado contrário.
10 Di prince go kom inside wen di pipol don kom and e go komot wen di pipol don go.
10 O rei entrará quando o povo entrar e sairá quando o povo sair.
11 “For di festival, di korn wey dem go offa go bi half bag with one melu and ram and anytin wey di pipol won give with dia ram. For evry half bag for di korn ofrin, dem go karry three kwota of olive oil follow body.
11 Nos dias de festa e de comemorações solenes, a oferta de cereais será de dezessete litros e meio por touro ou carneiro. E junto com cada carneirinho o adorador dará o que quiser. Para cada dezessete litros e meio de cereais, serão oferecidos três litros de azeite.
12 Wen di prince won kom just give God ofrin from en mind, weda na burnt or fellowship ofrin, dem go open di east gate where dem dey pass enter di kourtyard, for am. E go give di ofrin just as e dey offa am for Sabat Day and wen e don go out, dem go must klose di gate.”
12 — Quando o rei tiver vontade de dar uma oferta ao Senhor , seja uma oferta que deverá ser completamente queimada ou uma oferta de paz, o portão do leste que dá para o pátio de dentro será aberto para ele. Ele fará a oferta do mesmo modo que faz no sábado, e, depois que ele sair, o portão deverá ser fechado.
13 God sey, “For evry morning, una go burn one sheep pikin wey bi one year as ofrin give mi and e go dey okay. Na evriday una go dey do dis ofrin.
13 O Senhor diz: — Todas as manhãs, deverá ser oferecido ao
14 Una go still dey give mi five pound of flower evry morning with one kwota of olive oil wey dem mix with flower. Una must kontinue to give dis ofrin forever.
14 Também será feita todas as manhãs a oferta de um quilo e meio de farinha e, junto com ela, um litro de azeite para misturar com a farinha. As leis para essa oferta ao Senhor deverão ser obedecidas para sempre.
15 Evry morning, una go offa di sheep pikin, di flower and di olive oil give God as ofrin forever.”
15 O carneirinho, a farinha e o azeite deverão ser oferecidos ao Senhor todas as manhãs, para sempre.
16 God wey get pawa sey, “If di prince wey dey rule give any of en land to en son as gift, dat land go bi di pikin own forever.
16 O Senhor Deus diz o seguinte: — Se o rei der de presente uma parte das suas terras a um dos seus filhos, essa terra será do filho como parte da propriedade da sua família.
17 But if di prince wey dey rule give any of en land to en savants, e go bi di savant propaty until wen Freedom Year go rish, before e go bi di prince own again. Na-im and en son get en propaty dem forever.
17 Mas, se o rei der de presente uma parte das suas terras a um dos seus servidores, essa terra voltará a ser do rei quando chegar o Ano da Libertação . A terra será dele e depois será dos seus filhos.
18 Di prince wey dey rule nor go take any propaty wey nor bi en own. Any land wey e give en son must bi from di land wey bi en own, so dat e nor go opress any of my pipol or take dia land.”
18 O rei não deverá tomar nenhuma propriedade do povo. Das suas próprias terras é que ele dará terras aos seus filhos; assim ele não explorará ninguém do meu povo, tomando a sua terra.
19 Den di man take mi go front of di room wey face di nort, near di gate for di sout-side for di inna kourt. Dis na di holy room for di priests. E show mi one place for di west side for di room
19 Depois disso, o homem me levou para a entrada dos cômodos de perto do portão, que ficavam de frente para o norte. São esses os cômodos santos dos sacerdotes. Ele me mostrou um lugar no lado oeste dos cômodos
20 kon sey, “Dis na di place where di priest go boil di meat, wey dem go offa as sakrifice for sin ofrin and na der dem go for bake di bread too, so dat dem nor go karry anytin wey dey holy go outside di kourt kon kause trobol for di pipol by mistake.”
20 e disse: — Este é o lugar onde os sacerdotes irão cozinhar a carne oferecida como
21 Den e karry mi go outside for di kourt kon take mi pass di four korna for di kourt and each side for di four korna get kourt
21 — ausente —
22 wey long rish seventy fit and wide rish fifty-two and half fit.
22 — ausente —
23 Each of dem get stone round am and dem still get where dem for dey boil di ofrins under am.
23 Cada pátio era cercado por um muro de pedra, e, encostados nesses muros, havia fogões.
24 Den di man kon tell mi, “Na dis bi di kishin where di temple savant go for boil di sakrifice meat wey di pipol offa.”
24 O homem me disse: — São estas as cozinhas onde os servidores do Templo irão cozinhar os sacrifícios que o povo oferece.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 46, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.