Ezequiel 45
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARA
1 “Wen dem don divide di land kon give all di tribes for Israel dia share, dem go dedikate one part give God. E go almost long rish nine mile kon wide pass three mile. All dis aria go dey holy.
1 Quando, pois, repartirdes a terra por sortes em herança, fareis uma oferta ao Senhor , uma porção santa da terra; o comprimento desta porção será de vinte e cinco mil côvados, e a largura, de dez mil; ela será santa em toda a sua extensão ao redor.
2 For dis aria, one skware go bi for di temple and na eight hundred and seventy-five fit for each side and e go get space wey wide rish eighty seven and half fit.
2 Será o santuário de quinhentos côvados com mais quinhentos, em quadrado, e terá em redor uma área aberta de cinquenta côvados.
3 Half of dis aria go almost rish nine mile kon wide pass three mile; di temple wey bi di Holy Place, go dey inside.
3 Desta porção santa medirás vinte e cinco mil côvados de comprimento e dez mil de largura; ali estará o santuário, o lugar santíssimo.
4 E go bi di holy part for di kountry and na di priests go enter inside go serve God for en temple. Dia house go dey inside di kompond and my temple go dey der too.
4 Este será o lugar santo da terra; ele será para os sacerdotes, ministros do santuário, que dele se aproximam para servir ao Senhor , e lhes servirá de lugar para casas; e, como lugar santo, pertencerá ao santuário.
5 Di oda half for di aria go bi Levi pipol own. Di pipol wey dey do di work for di temple and town, go get where dem go stay for der too.
5 Os levitas, ministros da casa, terão vinte e cinco mil côvados de comprimento e dez mil de largura, para possessão sua, para vinte câmaras.
6 Near di Holy Place, anoda place wey almost long rish three mile and wide rish eight and five mile, go dey for Israel pipol to stay too.
6 Para a possessão da cidade, de largura dareis cinco mil côvados e vinte e cinco mil de comprimento defronte da porção santa, o que será para toda a casa de Israel.
7 “Land go dey for di prince wey dey rule. E go get from di boundary for west for di holy aria go rish Mediterranean Sea and from di boundary for east go rish di east borda for di kountry and di lengt go bi di same with di one of di land wey dem give Israel tribe.
7 O príncipe, porém, terá a sua parte deste e do outro lado da santa porção e da possessão da cidade, diante da santa porção e diante da possessão da cidade, ao lado ocidental e oriental; e o comprimento corresponderá a uma das porções, desde o limite ocidental até ao limite oriental.
8 Dis aria go bi di prince wey dey rule Israel own, so e nor go opress di pipol again and di remainin part for Israel go bi di tribes own.”
8 Esta terra será a sua possessão em Israel; os meus príncipes nunca mais oprimirão o meu povo; antes, distribuirão a terra à casa de Israel, segundo as suas tribos.
9 God wey get pawa sey, “Una wey bi ruler for Israel, na since una dey sin! Make una stop una wahala and opreshon. Make una dey do di rite tin. Una nor go ever drive my pipol komot from dia land again. Na mi wey bi Oga una God dey tok so.
9 Assim diz o Senhor Deus: Basta, ó príncipes de Israel; afastai a violência e a opressão e praticai juízo e justiça: tirai as vossas desapropriações do meu povo, diz o Senhor Deus.
10 Evribody must measure well So from naw go, make evribody dey measure well.
10 Tereis balanças justas, efa justo e bato justo.
11 Di basket wey dem dey use measure dry tins, must dey ekwol with di one wey dem take dey measure wota and na di normal size una go use. Di result for di measurement na: one size must ekwol ten basket and ten baskets must ekwol one bag.
11 O efa e o bato serão da mesma capacidade, de maneira que o bato contenha a décima parte do ômer, e o efa, a décima parte do ômer; segundo o ômer, será a sua medida.
12 Na so una weigh suppose bi: twenty gerahs must ekwol one shekel and sixty shekels must ekwol one mina.
12 O siclo será de vinte geras. Vinte siclos, mais vinte e cinco siclos, mais quinze siclos serão iguais a uma mina para vós.
13 “Dis na how yu go take give yor ofrins: Wheat: go bi one for evry six wey yu harvest, Barley: go bi one for evry six wey yu harvest,
13 Esta será a oferta que haveis de fazer: de trigo, a sexta parte de um efa de cada ômer, e também de cevada, a sexta parte de um efa de cada ômer.
14 Olive oil go bi one for evry ten wey yu produce from yor trees. (Den make yu measure am with di bottol: 10 bottol na one normal size and e must ekwol one gallon.)
14 A porção determinada de azeite será a décima parte de um bato de cada coro; um coro, como o ômer, tem dez batos.
15 Sheep go bi one out of evry two hundred wey dey Israel. Una go bring rice ofrin, animal wey dem go burn and animal for di fellowship ofrin, so dat I go forgive una sins. Mi God wey get pawa don kommand.
15 De cada rebanho de duzentas cabeças, um cordeiro tirado dos pastos ricos de Israel; tudo para oferta de manjares, e para holocausto, e para sacrifício pacífico; para que façam expiação pelo povo, diz o Senhor Deus.
16 All di pipol for di land go take dis ofrin go give di prince wey dey rule Israel naw.
16 Todo o povo da terra fará contribuição, para esta oferta, ao príncipe em Israel.
17 Na en work to bring di animal wey dem go burn, di korn ofrin for di New Moon Festival, di Sabat Day and di oda festivals. Na en go provide di ofrin for sins; di korn ofrins, di full animal wey dem go burn as ofrin and di fellowship ofrin, so dat God go forgive Israel pipol dia sins.”
17 Estarão a cargo do príncipe os holocaustos, e as ofertas de manjares, e as libações, nas Festas da Lua Nova e nos sábados, em todas as festas fixas da casa de Israel; ele mesmo proverá a oferta pelo pecado, e a oferta de manjares, e o holocausto, e os sacrifícios pacíficos, para fazer expiação pela casa de Israel.
18 God wey get pawa sey, “For di first day for di first mont, yu go sakrifice one melu wey dey okay kon klean di temple.
18 Assim diz o Senhor Deus: No primeiro mês, no primeiro dia do mês, tomarás um novilho sem defeito e purificarás o santuário.
19 Di prince go take some of di blood kon put am for di four korna for di altar door-mot and di door-mot wey dem dey pass enter di main kourt.
19 O sacerdote tomará do sangue e porá dele nas ombreiras da casa, e nos quatro cantos da fiada do altar, e nas ombreiras da porta do átrio interior.
20 For di sevent day for di mont, yu go do di same tin for di pipol wey sin and dem nor know sey dem sin. Like dis, yu dey make di temple dey holy.
20 Assim também farás no sétimo dia do mês, por causa dos que pecam por ignorância e por causa dos símplices; assim, expiareis o templo.
21 “For di fourteent day for di first mont, yu go start to celebrate di Passova Feast. For seven days, evribody go chop bread wey nor get yist.
21 No primeiro mês, no dia catorze do mês, tereis a Páscoa, festa de sete dias; pão asmo se comerá.
22 For di first day wey di festival start, di prince wey dey rule go offa one melu as sakrifice for en sins and for di pipol sins.
22 O príncipe, no mesmo dia, por si e por todo o povo da terra, proverá um novilho para oferta pelo pecado.
23 For each of di seven days for di festival, e go sakrifice seven ram wey dey okay kon burn dem give God. Evriday, e go still sakrifice one goat as ofrin for sins.
23 Nos sete dias da festa, preparará ele um holocausto ao Senhor , sete novilhos e sete carneiros sem defeito, cada dia durante os sete dias; e um bode cada dia como oferta pelo pecado.
24 For evry melu and ram wey e go sakrifice, half bag of rice and three kwota of olive oil, must dey as ofrin.
24 Também preparará uma oferta de manjares: para cada novilho, um efa, e um efa para cada carneiro, e um him de azeite para cada efa.
25 For di Festival wey go start for di Fifteent day for di seven mont, di prince go offa di same sakrifice for sin for dat seven days. E go burn di same ofrin kon give di same korn and olive oil.”
25 No dia quinze do sétimo mês e durante os sete dias da festa, fará o mesmo: a mesma oferta pelo pecado, o mesmo holocausto, a mesma oferta e a mesma porção de azeite.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 45, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.