Ezequiel 43

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Di man take mi go di east gate
1 Depois disso, o homem me levou à porta leste.
2 and I kon si Israel God glory dey kom from di east. God vois sound like nois from sea and en glory shine kover di eart.
2 De repente, a glória do Deus de Israel surgiu, vindo do leste. O som de sua vinda era como o rugido de águas revoltas, e toda a paisagem se iluminou com sua glória.
3 Dis vishon bi like di one wey I si before wen God kom distroy Jerusalem and di one wey I si near Chebar River. Den I fall face groun.
3 A visão era como as outras que eu havia tido, primeiro junto ao rio Quebar e depois quando ele veio destruir Jerusalém. Prostrei-me com o rosto no chão,
4 God glory shine pass di east gate kon enter di temple.
4 e a glória do S enhor entrou no templo pela porta leste.
5 Den God Spirit karry mi go inside di kourtyard and God glory full di temple.
5 Então o Espírito me pôs em pé e me levou ao pátio interno, e a glória do S enhor encheu o templo.
6 Di man stand near mi and I hear wen God dey tok to mi from di temple sey:
6 Ouvi alguém falar comigo de dentro do templo, enquanto o homem que havia tomado as medidas estava ao meu lado.
7 “Man pikin, na my throne bi dis. I go stay here with Israel pipol kon rule dem forever. Di pipol for Israel or dia kings nor go disgrace my name wey dey holy again or woship anoda god or dia king wey don die.
7 O S enhor me disse: “Filho do homem, este é o lugar de meu trono e o lugar onde descanso meus pés. Habitarei aqui para sempre no meio do povo de Israel. Eles e seus reis nunca mais profanarão meu santo nome ao cometer adultério adorando outros deuses ou ao honrar relíquias de seus reis que morreram.
8 Di kings build di door post and door-mot join my own and na di wall separate us. Na all dis bad tins wey dem dey do, make dem dey disgrace my name wey dey holy and I distroy dem, bikos I dey vex.
8 Puseram os altares de seus ídolos ao lado de meu altar, com apenas uma parede entre mim e eles. Profanaram meu santo nome com esse pecado detestável, por isso os consumi em minha ira.
9 Naw, dem must stop to woship any oda god kon beri all doz kings dead body wey dem dey serve. If dem do like dis, I go stay with dem forever.”
9 Agora, que deixem de adorar outros deuses e honrar as relíquias de seus reis, e eu habitarei no meio deles para sempre.
10 God kon sey, “Man pikin, tell Israel pipol about di temple, so dat dem go undastand di plan. Make shame katch dem, bikos of di sin wey dem dey kommit.
10 “Filho do homem, descreva para o povo de Israel o templo que lhe mostrei, para que eles se envergonhem de todos os seus pecados. Que eles estudem a planta do templo
11 Den, if shame don katch dem for wetin dem do, make yu tish dem about di temple plan: how en design bi; di door-mot; en shape; as dem take arrange evritin for der and all en rules and laws. Rite evritin give dem, so dat dem go fit read how dem arrange di temple kon do di rules and obey di laws.
11 e fiquem envergonhados de tudo que fizeram. Descreva-lhes todas as especificações do templo, incluindo as entradas e saídas, e todos os outros detalhes. Fale de seus decretos e suas leis. Escreva todas essas especificações e todos esses decretos diante do povo, para que se lembrem deles e lhes obedeçam.
12 “Dis na di temple law: All di aria wey dey near am on-top di mountin, der holy.
12 E esta é a lei do templo: todo o alto do monte onde está o templo é santo. Sim, esta é a lei do templo.”
13 “Na di altar measurement bi dis, just as dem measure di temple: Di korna go high rish like two fit kon almost wide rish two fit, while di rim for outside, go long rish nine inches. Na so di altar go high rish.
13 “Estas são as medidas do altar: há uma calha ao redor de todo o altar com 0,5 metro de profundidade e 0,5 metro de largura, com uma borda de 23 centímetros à sua volta. E esta é a altura do altar:
14 Di size wey low pass from di altar go rish di top go almost high rish four fit. Di oda size for di altar go almost wide rish two fit and di small side go bi seven fit. Anoda part for di altar still get space wey almost rish two fit.
14 da calha o altar se eleva por 1 metro até uma borda inferior ao seu redor com 0,5 metro de largura. Da borda inferior o altar se eleva por 2 metros até a borda superior, que também tem 0,5 metro de largura.
15 Di top part where dem for dey do sakrifice still high rish seven fit. Di four korna high pass all di remainin ones for di top.
15 A parte de cima do altar, onde fica o fogo, se eleva mais 2 metros, com um chifre em cada um dos quatro cantos.
16 Di altar top na skware and na twenty-one fit for each side.
16 A parte de cima do altar é quadrada, com 6 metros de cada lado.
17 Di middle part na skware too and e long pass twenty-four fit kon wide rish twenty-four and half fit for di four side; di korna go bi ten and half inches and di suroundin go bi about two fit. En step face di east side.”
17 A borda superior também forma um quadrado, com 7 metros de cada lado, uma calha de 0,5 metro e uma saliência de 25 centímetros ao redor da borda. Há degraus do lado leste do altar”.
18 God wey get pawa kon tell mi, “Man pikin, make yu listin to wetin I dey tell yu. Wen dem build di altar, yu go sakrifice animal put. Di animal wey dem sakrifice, yu go pour en blood put take dedikate am.
18 Então ele me disse: “Filho do homem, assim diz o S enhor Soberano: Estas serão as regras para a queima de ofertas e a aspersão de sangue depois que o altar for construído.
19 Doz priests wey kom from Levi tribe wey bi Zadok shidren-shidren, na only dem go fit kom inside my present kom serve mi. Na mi, wey bi God wey get pawa dey kommand yu. Yu go give dem one yong melu make dem offa as sakrifice for sins.
19 Nessa ocasião, os sacerdotes levitas da família de Zadoque, aqueles que servem diante de mim, devem receber um novilho para uma oferta pelo pecado, diz o S enhor Soberano.
20 Yu go take some of en blood kon put am for di four horn, di korna for di altar, di one for middle and round di korna dem. Like dis, yu go klean di altar kon make am dey holy.
20 Você pegará um pouco do sangue do novilho e o aplicará aos quatro chifres do altar, aos quatro cantos da borda superior e à saliência em volta da borda. Com isso, purificará o altar e fará expiação por ele.
21 Yu go take di melu wey dem offa as sakrifice for sin kon burn am for one place outside di temple aria.
21 Em seguida, pegará o novilho para a oferta pelo pecado e o queimará no lugar indicado, fora da área do templo.
22 “Di next day, yu go take one man goat wey dey okay kon offa am as sakrifice for sin. Yu go use en blood take klean di altar, just as yu do with di melu own.
22 “No segundo dia, apresentará como oferta pelo pecado um bode sem defeito. Em seguida, purificará o altar e fará expiação por ele novamente, como fez com o novilho.
23 Wen yu don do dat one finish, take one small melu and ram wey dey okay,
23 Quando tiver terminado a cerimônia de purificação, apresentará outro novilho sem defeito e um carneiro perfeito do rebanho.
24 den bring dem kom meet mi. Di priest go pour salt for dia body kon burn dem as ofrin give mi.
24 Você os oferecerá ao S enhor , e os sacerdotes espalharão sal sobre eles e os apresentarão como holocausto ao S enhor .
25 “Each day for seven days, yu go offa one goat, one melu and one ram give mi as sakrifice for sin. All of dem must dey okay.
25 “Todos os dias, por sete dias, você apresentará um bode, um novilho e um carneiro do rebanho como oferta pelo pecado. Nenhum desses animais deve ter qualquer defeito.
26 For seven days, di priests go klean di altar, so dat e go dey ready wen dem won use am.
26 Fará isso todos os dias, por sete dias, para purificar o altar e fazer expiação por ele e, desse modo, separá-lo para o uso sagrado.
27 Wen di seven days don finish, di priests go bring dia ofrin and di pipol ofrin kom. Den I go dey happy with all of una.
27 No oitavo dia, e a cada dia depois disso, os sacerdotes oferecerão no altar os holocaustos e as ofertas de paz do povo. Então eu aceitarei vocês. Eu, o S enhor Soberano, falei!”.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 43, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.