Ezequiel 42
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 Den di man take mi go di kourtyard for outside and wi pass di building for di nort side for di temple wey nor far from di one wey dey di west side for di temple.
1 Então o homem me fez sair para o pátio de fora e me levou para o lado norte do Templo, a um edifício que não ficava longe do edifício construído na ponta oeste do Templo.
2 Dis building long rish one hundred and seventy-five fit for di nort side and wide rish eighty seven and half fit.
2 Esse edifício do lado norte media cinquenta metros de comprimento por vinte e cinco de largura.
3 Opposite di space wey bi thirty-five fit wey dey for di kourt for inside and outside, dem build am as three story and dem face each oda.
3 De um lado, dava frente para o espaço de dez metros ao longo do Templo e, do outro lado, dava frente para a calçada do pátio de fora. Tinha três andares, e cada um deles ficava mais para dentro do que o de baixo.
4 For di nort side, dis building passage wide pass seventeen and half fit.
4 No lado norte desse edifício havia uma passagem de cinco metros de largura por cinquenta de comprimento, com entradas desse lado.
5 Naw, di room on-top di building small pass di ones wey dey middle and bottom, bikos e big pass di down and middle rooms,
5 Os cômodos do andar de cima eram mais estreitos do que os do andar do meio e do térreo porque ficavam mais para dentro.
6 bikos dem build dem as three story and dia pilas nor tick like di kourt own; so di top own nor tosh groun like di down and middle floor.
6 Nos três andares, os cômodos ficavam em terraços e não eram sustentados por colunas como os outros edifícios do pátio. No andar térreo, a parede de fora do edifício media cinquenta metros. Numa metade dessa parede havia cômodos; na outra metade não havia. Todo o andar de cima era dividido em cômodos. Na ponta leste do edifício, onde começava a parede, havia, debaixo dos cômodos, uma entrada que dava para o pátio de fora. No lado sul do Templo havia um edifício igual ao anterior, perto do prédio que ficava na ponta oeste do Templo.
7 But for di outside wall for di building wey face di main door-mot, e long pass eighty seven fit.
7 — ausente —
8 Di room for di outside kourt long rish eighty seven and half fit, while di ones wey face di temple, long rish one hundred and seventy-five fit.
8 — ausente —
9 Under di rooms, for di east end for di building, na der di wall for start, e still get where dem dey pass enter di kourtyard for outside.
9 — ausente —
10 For der, e get one room wey resemble di rooms for di sout-side for di temple and dis room nor far from di rooms wey dey di west side for di temple.
10 — ausente —
11 For di rooms front, e get one passage wey bi like di one wey dey di nort side. E get di same measurement; di same design and na di same road, dem dey pass enter.
11 Na frente dos cômodos havia uma passagem igual à do lado norte. Tinha as mesmas medidas, o mesmo desenho e o mesmo tipo de entradas.
12 One door dey under di rooms for di sout-side for di building and for di east end where di wall for start.
12 Havia, debaixo dos cômodos, uma porta no lado sul do edifício, na ponta leste onde começava a parede.
13 Di man kon tell mi, “Dis two buildings wey face di open space so, dey holy. Na for inside dem, di priest wey dey enter God present, for dey chop di ofrin wey holy pass. Bikos di rooms dey holy, di priests go put di ofrin wey holy pass for der: di korn wey dem sakrifice for sin or for ofrin.
13 O homem me disse: — Estes dois edifícios são sagrados. Neles, os sacerdotes que entram na presença do
14 Wen di priests enter di temple kom out and dem won go outside for di kourtyard, di holy klot wey dem wear take serve God, dem must leave am for dis rooms before dem komot. Dem must wear anoda klot before dem go-go where pipol gada dey wait dem.”
14 Quando os sacerdotes estiverem no Templo e quiserem sair para o pátio de fora, terão de deixar nesses cômodos as roupas santas que tiverem usado durante o culto religioso. Eles terão de vestir outras roupas antes de saírem para o lugar onde o povo se reúne.
15 Wen di man don measure inside di temple finish, e take mi go outside thru di east gate kon measure outside di aria.
15 Quando acabou de medir por dentro a área do Templo, o homem me fez sair pelo portão do lado leste e então mediu a área por fora.
16 E measure di east side and na eight hundred and seventy-five fit.
16 Com a vara de medir, ele mediu o lado leste: tinha duzentos e cinquenta metros. Aí ele mediu os lados norte, sul e oeste, e cada lado tinha a mesma largura, isto é, duzentos e cinquenta metros.
17 Den e measure di nort side, di
17 — ausente —
18 sout-side and na eight hundred and seventy-five fit dem bi too.
18 — ausente —
19 E still measure di west side and all of dem na di same lengt wey bi eight hundred and seventy-five fit.
19 — ausente —
20 E measure dem from di four side. Di wall wey dey der, na to separate wetin dey holy from wetin nor dey holy and e long rish eight hundred and seventy-five fit and e still wide rish eight hundred and seventy-five fit too.
20 Assim o muro cercava uma área quadrada que tinha duzentos e cinquenta metros de cada lado. O muro servia para separar o que era santo do que não era.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 42, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.