Ezequiel 41
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 Leta, di man take mi go di Holy Place for di centre room. E measure di passage wey dem dey pass enter: e deep rish ten and half fit for each side.
1 Depois {este homem} me fez entrar no templo, cujas pilastras mediu; tinham seis côvados de largura de um lado, e seis côvados de largura do outro lado, largura da tenda.
2 Wide rish eighteen fit and di wall for di two side almost tick rish nine fit. E measure di room and e long rish seventy fit kon wide rish thirty-five fit.
2 A largura da entrada era de dez côvados; os dois lados da porta tinham ambos cinco côvados. Ele mediu a extensão do templo: quarenta côvados; e sua largura, vinte côvados.
3 Den e go inside-inside di room kon measure di passage: e almost deep rish four fit kon wide rish ten fit and half and di wall for di two side tick pass twelf fit.
3 Em seguida, penetrou no interior e mediu as pilastras da entrada: dois côvados; depois a porta: seis côvados, com uma largura de sete côvados.
4 E measure di room and na thirty-five fit e bi. Dis room dey afta di room for centre. Den e kon tell mi, “Dis na di Most Holy Place.”
4 Mediu aí a extensão de vinte côvados e uma largura de vinte côvados do lado do templo, e me disse: É o santo dos santos.
5 Di man measure as di temple wall bi and e tick rish ten fit. Round di wall for di temple, small-small rooms dey wey wide rish seven fit.
5 Mediu a parede do edifício: seis côvados, e a largura do edifício lateral que rodeia a torre do templo: quatro côvados.
6 Di room dem dey three story building and each story get thirty rooms. Di wall for outside di temple tin pass di ones wey dey bottom, so dat dem go fit build di rooms make dem rest for di wall body.
6 As câmaras laterais, superpostas, eram em número de três vezes trinta. Elas tocavam numa parede construída em torno de todo o edifício, de modo a se apoiar nela sem tocar a parede do templo.
7 So, wen yu si di temple wall for outside, e bi like sey na di same tickness e get go rish top. For outside di temple wall and di rooms, dem build two wide step for der where pesin go pass klimb go di middle house and di one wey dey up.
7 À medida que subia, a largura aumentava de um andar a outro, porque o templo tinha uma galeria circular em cada andar, de sorte que a largura do edifício era mais considerável em cima; subia-se do andar inferior ao superior pelo meio.
8 Di outside wall for dis rooms tick rish ten and half fit; e get one door wey dem take dey enter di rooms wey dey di nort side for di Temple
8 Eu vi em redor do templo uma fiada saliente. Eram os fundamentos das câmaras laterais, que mediam uma cana inteira, seis côvados.
9 and one room dey to pass enter di sout-side for di temple too. I si sey di road to go di building so, wide rish eight fit
9 A espessura da parede exterior do edifício lateral era de cinco côvados. A esta se ajuntava o alicerce do edifício lateral do templo.
10 and di open space for di kourt wide rish thirty-five fit for all di side.
10 O espaço não construído até as câmaras laterais era de vinte côvados, em toda a volta do templo.
11 Between di road and di building wey di priest dey use, e get one open space wey almost wide rish nine fit.
11 As portas do edifício lateral davam para a fiada, formando uma entrada para o norte e uma entrada para o sul. A largura dessa fiada era de cinco côvados em todo o redor.
12 For di end for di open space for di west side for di temple, e get one building wey long rish one hundred and fifty-seven and half fit and e wide rish one hundred and twenty-two and half fit; en wall tick rish nine fit.
12 A construção que se elevava defronte do espaço livre, a ocidente, era da largura de setenta côvados; o muro que o cercava era da espessura de cinco côvados e do comprimento de noventa.
13 Di man measure outside di temple and e long rish one hundred and seventy-five fit. So from di temple back go di open space go rish di west side for di building, na one hundred and seventy-five fit.
13 Ele mediu o templo, que tinha uma extensão de cem côvados, o espaço livre, a construção e suas paredes, tendo também um comprimento de cem côvados.
14 Di distance from di temple front plus di open space for di two side, na one hundred and seventy-five fit.
14 A largura da fachada do templo, com o espaço livre do lado do oriente, era de cem côvados.
15 E measure di building lengt go rish di west; plus di bottom for di two side and na one hundred and seventy-five fit e bi.
15 Ele mediu o comprimento do edifício diante do espaço livre que estava atrás da construção, com as galerias de uma e outra parte: cem côvados.
16 Di passage wey dem dey pass enter di temple room, di Holy Place and di Most Holy Place, dem do dem with betta wood from groun go rish di window kon kover dem (dem kover di windows too),
16 O interior do templo, os vestíbulos do átrio, os limiares, as janelas gradeadas e as galerias em volta nos três lados diante dos limiares, eram forradas de madeira, do chão até as janelas, as quais estavam fechadas.
17 go rish di space for outside and evriwhere for inside and outside wey dem measure.
17 Acima da porta, no interior e no exterior do templo, e por toda a parede em redor, por dentro e por fora, tudo estava coberto de figuras:
18 Dem karve angel put for der kon design am with palm tree and palm tree still dey di two angel middle. Each angel wey dem karve get two face:
18 querubins e palmas, uma palma entre dois querubins. Os querubins tinham duas faces:
19 human being face wey dem draw face di palm tree for one side and lion face wey dem draw face di tree for di oda side. Na so dem karve dem for evriwhere for di temple;
19 uma figura humana de um lado, voltada para a palmeira, e uma face de leão voltada para a palmeira, do outro lado, esculpidas em relevo em toda a volta do templo.
20 from groun go rish di door-mot, dem karve and dekorate di angels for outside di temple too.
20 Desde o piso até acima da porta, havia representações de querubins e palmeiras, assim como na parede do templo.
21 Na skware shape dem do put for di Holy Place door and dem resemble each oda.
21 A porta do templo era de ângulos retos. Diante do santuário, havia alguma coisa como um altar de madeira.
22 For di road wey dem dey pass enter di Most Holy Place, e get sometin for der wey bi like altar wey dem do with wood. E high pass five fit and almost wide rish four fit. En korna; di base and en sides, na wood dem take make dem. Den di man tell mi, “Dis na di tabol wey dey God present.”
22 Sua altura era de três côvados, enquanto a largura era de dois côvados. Havia ângulos {protuberantes}; sua base e suas paredes eram de madeira. Disse-me o homem: É aqui a mesa que está diante do Senhor.
23 E get one door for where di passage for end for di Holy Place and one door still dey for di Most holy place.
23 O templo e o santo dos santos tinham cada um uma porta,
24 Each door still get two-two small doors where pesin fit pass.
24 e cada porta era de dois batentes, que tinham duas bandeiras, duas bandeiras para cada batente.
25 Dem karve angel and palm tree for di door for di Holy Place, just as dem karve for di walls. And e get one kanopy wey wood full for outside di room.
25 Assim como nas paredes, querubins e palmeiras eram figurados nas portas do templo. Na fachada do vestíbulo no exterior, havia um anteparo de madeira.
26 Na small-small windows wey dem dekorate with palm tree dey di wall. Dis na how di open space and di kanopy for di temple, bi like.
26 Havia janelas gradeadas e palmeiras de uma e outra parte, nos lados do vestíbulo, nas câmaras laterais do templo, e nos anteparos.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 41, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.