Ezequiel 3
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 God sey, “Man pikin, make yu chop dis book; den go tok to Israel pipol.”
1 Deus disse: —
2 So I open my mout and E kon give mi di book make I chop.
2 Então abri a boca, e ele me deu o rolo para comer.
3 E sey, “Man pikin, dis book wey I dey give yu so; make yu chop am till yu beleful.” I kon chop am and e sweet like honey.
3 E disse: — Homem mortal, coma esse rolo que lhe estou dando; encha o seu estômago com ele. Eu comi, e era doce como mel.
4 Den God sey, “Man pikin! Go meet Israel pipol make yu tell dem anytin wey I sey make yu tok.
4 Então Deus disse: — Homem mortal, vá e diga ao povo de Israel o que eu ordenar.
5 I nor dey send yu go where yu nor go hear wetin dem dey tok, but na Israel pipol I dey send yu go meet.
5 Não estou enviando você a uma nação que fala uma língua estrangeira difícil, mas aos israelitas.
6 Even if I send yu go meet pipol wey dey tok wetin yu nor undastand, dem go still listin to yu.
6 Se eu o enviasse a grandes nações que falam línguas difíceis que você não pudesse entender, elas dariam atenção a você.
7 But nobody for Israel go listin to yu, bikos dem nor go even gri listin to mi. All of dem too sturbon and dem nor dey hear word.
7 Porém o povo de Israel não vai lhe dar atenção, pois eles não querem ouvir o que eu digo. Todos eles são teimosos e rebeldes.
8 “Naw, I go make yor heart strong pass dia own and yu nor go fear dem.
8 Mas agora eu vou fazer com que você se torne tão teimoso e duro como eles.
9 I go make yu strong like rock and yu go dey hard like diamond: so make yu nor fear dem at-all.”
9 Farei com que você fique tão forte como uma rocha e tão duro como um diamante. Por isso, não tenha medo, nem se assuste com esses rebeldes.
10 God still sey, “Man pikin, listin well-well kon remember evritin wey I tell yu.
10 E Deus continuou: — Homem mortal, preste bem atenção e lembre tudo o que lhe estou dizendo.
11 Den go tell yor kountry-men for Babilon wetin mi wey bi God dey tell yu; weda dem listin or not.”
11 Depois, vá falar com os seus patrícios que foram levados para o cativeiro . Diga-lhes o que eu, o Senhor Deus, estou dizendo, tanto se lhe derem atenção como se não derem.
12 Den God Spirit karry mi go up and I kon hear one loud vois dey sey, “Praiz and glory na God own for heaven!”
12 Então o Espírito de Deus me levou para o alto, e ouvi atrás de mim uma voz forte como um trovão. A voz gritava: — Louvem nos altos céus a
13 I hear di creatures feada dey nak togeda and di wheels kon dey make loud nois like eartkweke.
13 Ouvi as asas dos animais batendo juntas no ar e também o barulho das rodas, que era tão forte como o de um trovão.
14 So God pawa enter my body with force and as en spirit dey karry mi go. I kon dey vex, but God hand rest for my head with pawa.
14 Aí o poder do Senhor me dominou, e o seu Espírito me levou dali; aí eu fiquei zangado e cheio de amargura.
15 Den I kon rish Tel-Abib wey dey near Chebar River, for where di prisonas dey stay and I kon stay der for seven days, but di tins wey I si and hear, fear mi well-well.
15 Então fui a Tel-Abibe, na beira do rio Quebar, onde estavam vivendo os judeus que haviam sido levados como prisioneiros. E fiquei ali sete dias, espantado com o que tinha visto e ouvido.
16 Afta seven days, God kon tok to mi sey:
16 Depois desses sete dias, o Senhor Deus falou comigo assim:
17 “Man pikin, I dey make yu di pesin wey go wosh ova Israel pipol. Yu go tell dem di warnin wey I give yu.
17 — Homem mortal , eu o estou pondo como vigia para a nação de Israel. Você entregará a eles os avisos que eu lhe der.
18 If I tell yu sey one wiked man go die and yu nor warn am make e shange from di bad tins wey e dey do, if e die, e go still die as sina and I go whole yu, bikos na yu make am die.
18 Se eu anunciar que um homem mau vai morrer, e você não avisar esse homem para que pare de fazer o mal e assim salve a sua vida, ele morrerá como pecador, e você será o responsável pela morte dele.
19 But if yu warn wiked pesin and e still dey sin, e go die as sina, but nor bi yor fault.
19 Se você avisar um homem mau, e ele não deixar de pecar, ele morrerá ainda pecador, mas você não morrerá.
20 “If betta pesin kon start to do wiked tins and I kause wahala for am, e go die if yu nor warn am. E go die bikos of en sins; I nor go remember di good tins wey e do and I go whole yu for en deat.
20 — Se um homem direito começar a fazer o mal, e eu o puser em uma situação perigosa, ele morrerá se você não o avisar. Ele morrerá por causa dos pecados dele, e eu não lembrarei do bem que ele fez. E você será responsável pela morte dele.
21 But if yu warn am make e nor sin, e go get life and yu yorsef go dey save from my vexnashon.”
21 Se você avisar um homem direito para que não peque, e, se ele der atenção a você e não pecar, então ele ficará vivo, e você também não morrerá.
22 I feel God hand for my body and E kon tell mi, “Get up make yu go di valley, so dat I go tok to yu for der.”
22 Eu senti a presença poderosa do Senhor Deus e o ouvi dizer o seguinte: — Levante-se e vá até o vale, que eu falarei com você ali.
23 So I go di valley and for der, I si God glory, just as I si am near Chebar River. So I fall face groun
23 Então fui até o vale e lá vi a glória do Senhor , como já havia visto na beira do rio Quebar. Eu caí com o rosto no chão,
24 and God Spirit enter my body kon raiz mi up.
24 mas o Espírito de Deus entrou em mim e me pôs de pé. E Deus me disse: — Vá para casa e feche-se dentro dela.
25 Man pikin, dem go tie yu with rope and yu nor go fit go out for publik.
25 Você, homem mortal , vai ser amarrado com cordas e não poderá sair.
26 I go klose yor mout and yu nor go fit tok or warn all doz bad pipol.
26 Vou paralisar a sua língua, e você não poderá avisar essa gente rebelde.
27 Den wen I tok to yu again kon give yu di pawa to tok, yu go tell dem wetin mi wey bi God tok. Some of dem go listin, but some nor go listin to wetin yu dey tok, bikos na bad pipol full der.”
27 Depois, quando eu falar de novo com você e lhe devolver a fala, você dirá a esse povo o que eu, o Senhor Deus, disser. Alguns deles vão ouvir, mas outros não, porque são um povo rebelde.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.