Ezequiel 38
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 God sey,
1 O Senhor me disse o seguinte:
2 “Man pikin tok against Gog, dat wiked prince wey dey rule Meshak and Tubal wey dey Magog land.
2 — Homem mortal , agora fale contra Gogue , o principal governador das nações de Meseque e Tubal, na terra de Magogue. Profetize contra ele
3 Tell am sey mi God wey get pawa na en enemy.
3 e diga que eu, o Senhor Deus, estou contra ele.
4 I go turn am round; hook en jaw kon drag en and en plenty sojas.
4 Eu o farei dar meia-volta, porei uma argola no seu nariz e o arrastarei junto com as suas tropas para longe. Com os seus cavalos e os seus cavaleiros fardados, o seu exército é enorme. E cada soldado carrega um escudo e está armado com espada.
5 I go drag Persia, Ethiopia and Libya sojas follow dem; plus all di swod wey dem karry.
5 Soldados da Pérsia, Etiópia e Líbia estão com ele, e todos têm escudos e capacetes.
6 “All di men wey sabi fight for Gomer and Togarmah land for nort and men from difren kountries,
6 Todas as tropas das terras de Gomer e de Bete Togarma, que ficam no Norte, estão com ele, e também soldados de muitas outras nações.
7 tell dem make dem dey ready with all dia many sojas and na yu go kommand dem,
7 Diga que se prepare e que apronte todas as tropas que ele comanda.
8 bikos afta sometaim, I go kommand una to attack Israel land; kountry wey bin skata bikos of war. Nobody stay di land since, but en pipol don kom back from oda kountries where dem bi prisonas before. Naw, Israel pipol dey stay for peace for dia land.
8 Depois de muitos anos, eu o mandarei invadir um país onde o povo tem vivido sem medo de guerra, desde quando foram trazidos de volta de muitas nações. Ele invadirá as montanhas de Israel, que tinham estado arrasadas e desertas por tanto tempo, mas onde agora todo o povo vive em segurança.
9 Yu, yor sojas and all di many kountries wey dey with yu go attack Israel like betta strong rain and una go bi like kloud wey kover di eart.”
9 Ele, e o seu exército, e muitas nações que estão com ele atacarão como uma tempestade e cobrirão a terra como uma nuvem.
10 Dis na wetin God wey get pawa dey tell Gog: “Wen dat time don rish, yu go start to tink of di wiked tins wey yu go do.
10 O que o Senhor Deus diz a Gogue é isto: — Quando chegar aquela hora, você começará a fazer um plano perverso.
11 Yu go skata Israel kountry wey nor get who dey protet dem; place where di pipol nor get pawa and dey stay for peace.
11 Você resolverá invadir um país desarmado, onde o povo vive calmo e seguro, em cidades sem muralhas e sem defesa.
12 Doz wey dey stay dis town wey nor skata before, yu go skata and karry dia propaty go. Dis pipol na prisonas for oda kountries before, but naw, dem don get plenty animals and propaty, so dem feel sey na dem get di whole world.
12 Você assaltará o povo que vive em cidades já arrasadas e roubará o que há nelas. Os moradores dessas cidades foram tirados do meio das outras nações e reunidos num lugar só; e agora possuem gado e propriedades e vivem no centro do mundo .
13 Sheba and Dedan pipol with doz for Tarshish go kom meet yu sey dem wont make yu give dem some from di silva and gold, plus di animals and propaty wey yor sojas kollect from Israel land.”
13 O povo de Sabá e Dedã e os negociantes e as autoridades da Espanha lhe perguntarão: “Você reuniu o seu exército e atacou para assaltar e levar o que o povo tem? Você está pensando em pegar gado, prata e ouro e outras coisas de valor e ir embora com tudo o que roubar?”
14 So, God wey get pawa kon send mi go tell Gog wetin E tok: “Naw, as my pipol Israel dey stay for peace, yu go
14 Por isso, o Senhor Deus me mandou falar em seu nome a Gogue e dizer a ele o seguinte: — Naquele tempo, quando o meu povo de Israel estiver vivendo em segurança, você sairá
15 from yor land go take many sojas from difren kountries too, both from nort and all of dem go karry shariot.
15 e virá do seu lugar que fica no Norte distante. Você virá comandando um grande e poderoso exército de soldados de muitas nações, e todos a cavalo. Como uma tempestade que passa pela terra, você atacará o meu povo de Israel.
16 Yu and yor pipol go attack my pipol like strong kloud wey dey pass di land. Wen di time don rish, I go send yu go skata my land, so dat dem go know who I bi and dem go si as I holy rish, bikos of di tins wey I go do thru yu.
16 Quando chegar a hora, eu o mandarei invadir a minha terra para que as nações fiquem sabendo quem sou e vejam a minha santidade naquilo que estou fazendo por meio de você.
17 “Na yu I dey tok about before wen I tell my savant wey bi Israel profet sey, ‘For dat day, I go ask somebody make e attack Israel.
17 Você é aquele de quem falei há muito tempo, quando anunciei por meio dos meus servos, os profetas de Israel, que no futuro eu iria trazer alguém para atacar o povo de Israel. O
18 God wey get pawa sey, “Wen Gog go attack Israel, I go vex well-well.
18 O Senhor Deus diz: — No dia em que
19 I go vex kon sey, ‘For dat day, many eartkweke go happen for Israel.
19 No calor da minha ira , afirmo que naquele dia haverá um forte terremoto na terra de Israel.
20 All di fish, bird, animal; weda dem big or small and evry human being wey dey stay dis eart, go fear mi well-well. Mountins go fall; high hill go skata and evry wall go fall skata too.
20 Todos os peixes e aves, todos os animais grandes e pequenos e todos os seres humanos do mundo inteiro tremerão de medo de mim. As montanhas serão arrasadas, as grandes pedras ficarão em pedaços, e todas as muralhas cairão.
21 I go make Gog fear mi kon ponish am with diziz.
21 Farei cair sobre Gogue todo tipo de desgraças, que o encherão de medo. Sou eu, o Senhor Deus, quem está falando. Os soldados de Gogue ferirão uns aos outros com as suas espadas.
22 I go ponish am with diziz and en pipol go dey kill each oda anyhow. Heavy rain, big-big stones, fire and sulfur go fall on-top en and en sojas; plus all di oda kountries wey dey en side.
22 Eu os castigarei com doenças e morte. Derramarei chuvas pesadas, pedras de gelo, fogo e enxofre em cima de Gogue e do seu exército e em cima das muitas nações que estão do lado dele.
23 Na like dis I go take show all di kountries as I dey great and holy rish. Den, dem go know sey na mi bi God.”
23 Desse modo, mostrarei a todas as nações que sou poderoso e santo. Elas ficarão sabendo que eu sou o Senhor .
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 38, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.