Ezequiel 36

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 God sey, “Man pikin, make yu tell Israel mountin sey make dem listin to di message wey mi
1 “Filho do homem, profetize aos montes de Israel e transmita-lhes esta mensagem: Ó montes de Israel, ouçam a palavra do S enhor !
2 God wey get pawa dey tell dem. Israel enemies tok against dem sey, ‘Naw, dis old hill don turn awa own naw!’
2 Assim diz o S enhor Soberano: Seus inimigos zombaram de vocês, dizendo: ‘Bem feito! Agora as antigas montanhas são nossas!’.
3 So go tell dem wetin mi God wey get pawa dey tok. Wen di kountries wey dey near Israel katch and seize Israel mountin, evribody bigin laf dem.
3 Por isso, transmita aos montes de Israel esta mensagem do S enhor Soberano: Seus inimigos o atacaram de todos os lados e o tornaram propriedade de muitas nações e objeto de muita zombaria e calúnia.
4 So di mountins, hills, rivers and valleys, make una listin to wetin mi God wey get pawa dey tell una. Aldo sey una towns skata naw and oda nashons dey curse and laf una,
4 Portanto, ó montes de Israel, ouçam a palavra do S enhor Soberano. Ele fala às colinas e aos montes, aos desfiladeiros e aos vales, às ruínas arrasadas e às cidades desertas, destruídas e ridicularizadas pelas nações vizinhas.
5 I dey vex naw, so mi wey bi God go ponish dem especially Edom pipol, bikos na dem laf una pass kon kollect una land.
5 Assim diz o S enhor Soberano: A ira de meu zelo arde contra essas nações, especialmente contra Edom, porque me desprezaram completamente, se apossaram de minha terra com satisfação e a tomaram como despojo.
6 “So, make yu profesai about Israel land kon tell di mountins, hills, rivers and valleys sey, ‘God wey get pawa sey: Di way di oda kountries trit una, dey make mi vex.’
6 “Portanto, profetize às colinas e aos montes, aos desfiladeiros e aos vales de Israel. Assim diz o S enhor Soberano: Estou furioso em meu zelo porque vocês passaram vergonha diante das nações vizinhas.
7 So God dey promise sey, doz kountries wey bin laf una, I go must sofa dem too.
7 Portanto, assim diz o S enhor Soberano: Jurei solenemente que essas nações logo passarão vergonha também.
8 “But trees go grow again on-top Israel mountins and dem go bear fruits for my pipol Israel and una go-go back to una own land.
8 “Os montes de Israel, no entanto, produzirão colheitas fartas de frutos para meu povo, pois em breve ele voltará para casa!
9 I dey una side; I go make sure sey una land dey good and una go fit plant put again.
9 Pois estou com vocês e lhes darei atenção. Seu solo será arado, e suas lavouras serão plantadas.
10 I go make una many. Una go stay for di town and evritin wey don skata before, una go ribuild dem back.
10 Multiplicarei a população de Israel, e as cidades arruinadas serão reconstruídas e ficarão cheias de gente.
11 I go make una pipol and animals dey plenty evriday. Una go many pass as una bi before and una shidren go plenty. I go let una stay here as una dey before kon make una betta pass before. Den una go know sey na mi bi God.
11 Multiplicarei tanto as pessoas como os animais. Ó montes de Israel, trarei gente para habitá-los outra vez! Eu os tornarei ainda mais prósperos que antes. Então vocês saberão que eu sou o S enhor .
12 I go bring my pipol, Israel kom back to dis land. Di land go bi dia own and dia shidren nor go ever hongry again.
12 Farei meu povo andar sobre vocês novamente, e serão território dele. Vocês nunca mais o deixarão sem filhos.
13 “Mi, God wey get pawa sey, ‘Di land nor dey produce betta food so pipol and dia shidren dey die anyhow.’
13 “Assim diz o S enhor Soberano: As outras nações zombam de você e dizem: ‘É uma terra que devora seu povo e os deixa sem filhos!’.
14 But from naw go, all doz tin nor go ever happen again.
14 Mas você nunca mais devorará seu povo nem o deixará sem filhos, diz o S enhor Soberano.
15 “Di land know go listin to doz kountries wey dey laf or curse en pipol. Di land nor go make una shidren hongry or die again.
15 Não o deixarei ouvir os insultos de outras nações, nem sua zombaria. Você não será uma terra que faz sua nação cair, diz o S enhor Soberano”.
16 God kon tell mi:
16 Então recebi esta mensagem do S enhor :
17 “Man pikin, wen Israel pipol bin dey dis land, dem spoil am with di way dem dey do and bihave. I si sey dia karata nor dey good and klean and bi like woman wey dey si en period.
17 “Filho do homem, quando os israelitas viviam em sua própria terra, eles a profanaram com seu estilo de vida. Para mim, sua conduta foi tão impura como o fluxo menstrual de uma mulher.
18 Bikos of di pipol wey dem don kill for di land and juju wey dem pak full am, I kon let dem feel as my vexnashon strong rish.
18 Eles contaminaram a terra com assassinato e adoração a ídolos, por isso derramei sobre eles minha fúria.
19 I kondemn and skata dem go evriwhere, bikos of how dem dey live dia life.
19 Eu os espalhei entre as nações para castigá-los por sua conduta.
20 Dem dey disgrace my holy name for anywhere wey dem go, bikos pipol dey sey, ‘Dis pipol don komot from di land wey dia own God, give dem.’
20 Quando, porém, foram espalhados entre as nações, desonraram meu santo nome. Pois as nações diziam: ‘Este é o povo do S enhor , mas ele não foi capaz de mantê-lo a salvo em sua própria terra!’.
21 Na dis make mi dey koncern about my holy name wey Israel pipol dey make oda pipol spoil.
21 Tive consideração por meu santo nome, que meu povo desonrou entre as nações.
22 “Naw, make yu go tell Israel pipol dis message wey mi God wey get pawa get for dem: Wetin I won do nor bi bikos of una, but na bikos of my holy name; di name wey una don disgrace for evriwhere.
22 “Portanto, transmita ao povo de Israel esta mensagem do S enhor Soberano: Eu os trarei de volta, ó povo de Israel, mas não porque merecem. Farei isso por causa do meu santo nome, que vocês desonraram entre as nações.
23 Wen I show di kountries how my name dey holy and great rish; di name wey una dey disgrace, dem go know sey na mi bi God.
23 Eu lhes mostrarei a santidade de meu grande nome, o nome que vocês desonraram entre as nações. E, quando eu mostrar minha santidade por meio de vocês diante das nações, diz o S enhor , elas saberão que eu sou o S enhor .
24 From evry tribe, kountries or towns wey una dey, I go bring una kom back to una house.
24 Pois eu os reunirei dentre as nações e os trarei de volta para sua terra.
25 I go pour klean and good wota for una body, so dat una go dey klean from di juju wey una dey woship before and evritin wey make una dirty.
25 “Então aspergirei sobre vocês água pura, e ficarão limpos. Eu os purificarei de sua impureza e sua adoração a ídolos.
26 I go give una new heart; di one wey go make una obey my kommand.
26 Eu lhes darei um novo coração e colocarei em vocês um novo espírito. Removerei seu coração de pedra e lhes darei coração de carne.
27 I go give una my spirit kon make sure sey una dey follow my laws and keep all di kommandment wey I give una.
27 Porei dentro de vocês meu Espírito, para que sigam meus decretos e tenham o cuidado de obedecer a meus estatutos.
28 Den una go stay for di land wey I give una grand-grand papa dem. Una go bi my pipol and I go bi una God.
28 “Vocês habitarão em Israel, a terra que dei a seus antepassados. Vocês serão o meu povo, e eu serei o seu Deus.
29 I go save una from evritin wey make una dey spoil before. I go kommand food make e plenty, so dat una nor go hongry again.
29 Eu os livrarei de sua impureza. Aumentarei a produção de cereais e não enviarei mais fome à terra.
30 I go make di fruit and food for una tree and fields many pass before, so dat honga nor go make una go beg oda nashons.
30 Darei colheitas fartas de suas árvores frutíferas e seus campos, e nunca mais as nações vizinhas zombarão de sua terra por causa da fome.
31 Wen una remember di wiked and wrong tins wey una do before, una go hate unasef, bikos of una sins.
31 Então se lembrarão dos pecados que cometeram no passado e terão aversão de si mesmos por todas as coisas detestáveis que fizeram.
32 Israel pipol, I wont make una know sey I nor dey do all dis tins bikos of una. So make una shame and hide una face bikos of all di bad tins wey una don do.
32 Mas assim diz o S enhor Soberano: Lembrem-se de que não farei tudo isso porque vocês merecem. Ó meu povo de Israel, vocês deveriam se envergonhar profundamente de tudo que fizeram!
33 God wey get pawa sey, “Wen I don klean una from all una sins, I go let una plenty kon ribuild una towns wey don skata.
33 “Assim diz o S enhor Soberano: Quando eu os purificar de seus pecados, farei que suas cidades voltem a ser habitadas e as ruínas sejam reconstruídas.
34 Doz wey pass una field before, si as dirty and grass grow full am, but naw, I go let una plant seed for der again.
34 Os campos que estavam vazios e desolados à vista de todos voltarão a ser cultivados.
35 Dis land wey bi like wildaness before, evribody go si and tok how e don turn and fine like Eden Gardin and how di town wey skata rish groun before, don fine and get pipol again.
35 E, quando eu trouxer vocês de volta, as pessoas dirão: ‘Essa terra que antes era deserta agora é como o jardim do Éden! As cidades abandonadas e em ruínas agora têm muros fortes e estão cheias de gente!’.
36 Den di nashons wey dey near der, wey survive, go know sey mi wey bi God don ribuild dis town wey skata before kon plant put for di field wey bin dey empty. Mi wey bi God don promise sey, I go do wetin I sey I go do.”
36 Com isso, as nações vizinhas que restarem saberão que eu, o S enhor , reconstruí as ruínas e replantei onde estava deserto. Pois eu, o S enhor , falei e cumprirei o que prometi.
37 God wey get pawa sey, “I go allow Israel pipol ask mi for help and dem go plenty like sheep again.
37 “Assim diz o S enhor Soberano: Estou disposto a ouvir as orações de Israel e a multiplicar seu povo como um rebanho.
38 Just as sheep wey dem won offa as sakrifice dey full Jerusalem before di feast, na so too pipol go full di town wey bin dey empty. Den evribody go know sey na mi bi God.”
38 Serão numerosos como os rebanhos consagrados que enchem as ruas de Jerusalém na época de suas festas. As cidades que estavam em ruínas voltarão a ficar cheias de gente, e todos saberão que eu sou o S enhor ”.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 36, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.