Ezequiel 35
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARA
1 God tell mi:
1 Veio a mim a palavra do Senhor , dizendo:
2 “Man pikin, make yu tok against Edom.
2 Filho do homem, volve o rosto contra o monte Seir e profetiza contra ele.
3 Tell Edom pipol, ‘God wey get pawa sey:
3 Dize-lhe: Assim diz o Senhor Deus: Eis que eu estou contra ti, ó monte Seir, e estenderei a mão contra ti, e te farei desolação e espanto.
4 I go skata una town kon distroy una land,
4 Farei desertas as tuas cidades, e tu serás desolado; e saberás que eu sou o Senhor .
5 “ ‘Na una bi di enemy wey dey worry and kill Israel pipol wen dem dey wahala and dat time na dia final ponishment for dia sin, dem dey face.
5 Pois guardaste inimizade perpétua e abandonaste os filhos de Israel à violência da espada, no tempo da calamidade e do castigo final.
6 So, as long as mi God wey get pawa bi di God wey nor dey die, una must die and una nor go fit eskape am. Just as una kill pipol, na so too dem go kill una.
6 Por isso, diz o Senhor Deus, tão certo como eu vivo, eu te fiz sangrar, e sangue te perseguirá; visto que não aborreceste o sangue, o sangue te perseguirá.
7 Edom pipol wey dey stay di hill, I go make una land empty and nobody go travel pass der again.
7 Farei do monte Seir extrema desolação e eliminarei dele o que por ele passa e o que por ele volta.
8 Na dead body I go take kover di mountins and doz wey die for war, na dem I go use take kover di hills and valley.
8 Encherei os seus montes dos seus traspassados; nos teus outeiros, nos teus vales e em todas as tuas correntes, cairão os traspassados à espada.
9 I go make una dey empty forever and nobody go stay una town again. Den una go know sey na mi bi God.
9 Em perpétuas desolações, te porei, e as tuas cidades jamais serão habitadas; assim sabereis que eu sou o Senhor .
10 “ ‘Una sey, “Judah and Israel land na awa own. Wi go take evritin wey dey here. Wi nor kare weda Oga God dey stay der!”
10 Visto que dizes: Os dois povos e as duas terras serão meus, e os possuirei, ainda que o Senhor se achava ali,
11 So, as long as mi God wey get pawa bi di God wey nor dey die, I go ponish una akordin to how una vex rish, dey jealous and as una hate my pipol rish. My pipol go know sey I dey ponish una, bikos of wetin una do dem.
11 por isso, tão certo como eu vivo, diz o Senhor Deus, procederei segundo a tua ira e segundo a tua inveja, com que, no teu ódio, os trataste; e serei conhecido deles, quando te julgar.
12 Den una go know sey, mi God hear wen una sey, “Israel mountin don empty, so na wi get am naw.”
12 Saberás que eu, o Senhor , ouvi todas as blasfêmias que proferiste contra os montes de Israel, dizendo: Já estão desolados, a nós nos são entregues por pasto.
13 I hear as una dey make mout and curse mi.
13 Vós vos engrandecestes contra mim com a vossa boca e multiplicastes as vossas palavras contra mim; eu o ouvi.
14 God wey get pawa sey, I go make una land empty and di whole world go dey happy as una dey fall;
14 Assim diz o Senhor Deus: Ao alegrar-se toda a terra, eu te reduzirei à desolação.
15 just as una dey happy wen Israel skata; Israel land wey bi my own. Mount Seir pipol and all of una for Edom go die finish. Den evribody go know sey na mi bi God.’ ”
15 Como te alegraste com a sorte da casa de Israel, porque foi desolada, assim também farei a ti; desolado serás, ó monte Seir e todo o Edom, sim, todo; e saberão que eu sou o Senhor .
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 35, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.