Ezequiel 2
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT
1 God tell mi sey, “Man pikin, stand up make I tok to yu”
1 “Levante-se, filho do homem”, disse a voz. “Quero falar com você.”
2 As God dey tok to mi, en Spirit enter my body kon karry mi stand and I kon listin well to evritin wey E dey tok.
2 Enquanto ele falava, o Espírito entrou em mim e me pôs em pé, e eu ouvi suas palavras com atenção.
3 E sey, “Man pikin, I dey send yu go meet Israel pipol, bikos dem don turn from mi and still dey do bad tins, just as dia grand-grand papa do.
3 “Filho do homem”, disse ele, “eu o envio à nação de Israel, uma nação rebelde, que se revoltou contra mim. Até hoje, eles e seus antepassados têm se revoltado contra mim.
4 Di pipol wey I dey send yu go meet so, dem sturbon well-well and dem nor dey respet mi. So I dey send yu go tell dem wetin mi, God wey get pawa dey tok.
4 São um povo teimoso, de coração duro. Mas eu o envio para lhes dizer: ‘Assim diz o S enhor Soberano!’.
5 Weda dem listin to yu or not, dem go know sey one profet don kom meet dem.
5 E, quer eles ouçam quer não — lembre-se de que são rebeldes —, pelo menos saberão que tiveram um profeta no meio deles.
6 But yu, my pikin, even doh dem beat and do yu anyhow like sey yu dey stay with skorpions, make yu nor fear dem or anytin wey dem tok. Nor fear anytin wey dem tok or di way wey dem go dey look yu, bikos all of dem sturbon well-well.
6 “Filho do homem, não tenha medo deles nem de suas palavras. Não tema, ainda que suas ameaças o cerquem como urtigas, espinhos e escorpiões. Não desanime com seus olhares raivosos, pois são um povo rebelde.
7 Yu go tell dem evritin wey I sey make yu tok, weda dem listin or not, bikos I know sey dem sturbon well-well.
7 Anuncie-lhes minha mensagem, quer eles ouçam quer não, pois são completamente rebeldes.
8 Man pikin, make yu listin to wetin I go tell yu. Make yu nor sturbon like dem. Naw, open yor mout make yu chop wetin I go give yu.”
8 Filho do homem, preste atenção ao que lhe digo. Não seja rebelde como eles. Abra sua boca e coma o que lhe dou.”
9 So I si one hand dey kom meet mi and e hold one book wey dem fold.
9 Então olhei e vi a mão de alguém estendida para mim. Segurava um rolo,
10 Di hand open di book and dem rite put for di two side. Na kry, mourning and pains dem rite put for di book.
10 que ela abriu. Vi que de ambos os lados estavam escritos cânticos fúnebres, lamentações e palavras de condenação.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.