Ezequiel 29

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Ten years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di twelft day for di tent mont, God kon tell mi:
1 No décimo ano, no décimo segundo dia do décimo mês, a palavra do Senhor foi-me dirigida nestes termos:
2 “Man pikin, make yu go tok against Egypt king. Tell am how I go take ponish both en and en pipol.
2 filho do homem, volta a face para o faraó, rei do Egito, e profetiza contra ele, assim como contra todo o Egito:
3 Tell am sey dis na wetin God wey get pawa dey tok:
3 faze-lhe este discurso: eis o que diz o Senhor Javé: É contra ti, faraó, rei do Egito, que venho; crocodilo monstruoso, que estás deitado no meio dos teus Nilos. E que dizes: meus Nilos são meus, fui eu que os fiz.
4 I go hook yor jaw
4 Vou pôr freios em tuas mandíbulas, em tuas escamas prenderei os peixes dos teus Nilos e tirar-te-ei dos teus Nilos com todos os peixes de teus Nilos agarrados às tuas escamas.
5 I go trow yu and all di fish
5 Lançar-te-ei no deserto com todos os peixes de teus Nilos, ficarás estendido sobre a terra, sem ser recolhido nem enterrado. Às feras da terra e aos pássaros do céu dar-te-ei por pasto.
6 Dat time, all di pipol for Egypt go know
6 Todos os egípcios saberão então que eu sou o Senhor. Teu apoio foi o apoio de um caniço para a casa de Israel:
7 Dem whole yu with dia hand,
7 quando te tomaram na mão, tu te quebraste, e lhes feriste o ombro todo; quando eles se apoiaram em ti, tu te rompeste, e tu lhes fizeste vacilar os rins.
8 “Naw, mi God wey get pawa dey tell una sey, I go allow pipol kom attack una with swod and dem go kill una with una animals.
8 Eis por que diz o Senhor Javé: vou levar contra ti a espada, para separar de teu meio homens e animais.
9 Egypt go turn to where nobody dey stay. Den una go know sey na mi bi God. Bikos yu sey na yu get Nile River,
9 O Egito se tornará um deserto e uma solidão; dessa forma, se saberá que sou eu o Senhor. Pois disseste: o Nilo é meu, fui eu que o fiz;
10 I don turn both yu and di river enemy. I go make evriwhere for Egypt empty and nobody go dey der again. From Migdol town for nort go rish Aswan town for sout till e rish Sudan borda,
10 por isso vou arremessar-me contra ti, e contra os teus Nilos; farei do Egito um deserto e uma solidão, desde Migdol até Siene e até os confins da Etiópia.
11 human being or animal nor go waka pass der again and for forty years, nor-tin go stay for der.
11 Nenhum pé humano passará aí, e também nenhum pé de animal; ele ficará inabitado durante quarenta anos.
12 I go make sure sey na Egypt land empty pass for di world. For forty years, Egypt towns go skata. Yes! E go skata pass any oda place. I go make Egypt pipol bi strenjas and dem go dey look for where dem go stay. Dem go run go difren kountries kon stay with strenjas.”
12 Farei do Egito um deserto entre os desertos e suas cidades ficarão desoladas entre as cidades desoladas durante quarenta anos; dispersarei os egípcios entre os povos e disseminá-los-ei entre outros países.
13 God kon sey, “Afta forty years, I go bring Egypt pipol kom back from di kountries where I skata dem go
13 Eis o que diz o Senhor Javé: ao fim de quarenta anos, reunirei os egípcios dentre os povos onde estiverem dispersos.
14 kon let dem stay for Egypt sout wey bi dia original house. For der, dem go bi pipol wey nor get pawa;
14 Trarei os egípcios cativos e os restabelecerei na terra de Patros, de onde são originários; eles aí constituirão um pequeno reino.
15 kountry wey weak pass and dem nor go ever fit rule any kountry again. I go make sure sey dem nor dey important and dem nor go fit make any kountry do wetin dem wont.
15 Será o Egito o mais modesto de todos os reinos, e não mais se erguerá acima das nações. Reduzirei sua população, para que ele não mais domine outras nações.
16 Israel pipol nor go ever go meet dem for help again. Bikos of wetin go happen to Egypt, Israel pipol go kon know sey, e nor even dey rite to go Egypt for help. Den Israel pipol go know sey na mi bi God wey get pawa.”
16 Ele não será mais para Israel objeto de confiança; porque recordará a falta que cometeu Israel, em se voltando para ele. Assim se saberá que sou eu o Senhor Javé.
17 Twenty-seven years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di first day for di first mont, God kon tell mi:
17 No vigésimo sétimo ano, no primeiro mês, no primeiro dia do mês, a palavra do Senhor foi-me dirigida nestes termos:
18 “Man pikin, Nebukadnezzar wey bi Babilon king dey go attack Tyre. E sey make en sojas karry heavy load and na dis make di hair for dia head fall komot and dia shoulder peel. But even with all dis hard work, di king and en sojas nor get any reward.
18 filho do homem, Nabucodonosor, rei de Babilônia, impôs a seu exército a rude faina de guerrear Tiro: calvície em todos os crânios, esfoladuras em todas as espáduas! Todavia, nem ele nem seu exército retirarão de Tiro qualquer vantagem da opressão contra ela dirigida.
19 So, dis na wetin mi God wey get pawa dey tok: I dey give Egypt land to King Nebukadnezzar. E go skata Egypt kon karry all di money wey Egypt take dey pay en sojas, go.
19 Eis por que diz o Senhor Javé: irei dar o Egito a Nabucodonosor, rei de Babilônia; ele pilhará suas riquezas; fará dele a sua presa, e repartirá os seus despojos; tal será o salário de seu exército.
20 I dey give Egypt as payment for di work wey e do, bikos en sojas dey work for mi.”
20 Por preço do trabalho feito contra Tiro, eu lhe dou o Egito, pois é para mim que trabalharam - oráculo do Senhor Javé.
21 “Wen dis tins happen, I go make Israel pipol strong and yu, Ezekiel, go tok for where evribody go hear yu, so dat dem go know sey na mi bi God.”
21 Naquele dia, farei brotar um corno na casa de Israel e te darei licença para abrir a boca no meio deles, e assim saberão que sou eu o Senhor.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 29, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.