Ezequiel 26

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARA

Sair da comparação
ARA Almeida Revista e Atualizada 1993
1 For di elevent years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di first day for di mont, God kon tell mi:
1 No undécimo ano, no primeiro dia do mês, veio a mim a palavra do Senhor , dizendo:
2 “Man pikin, dis na wetin Tyre pipol dey tok about Jerusalem. Dem sey, ‘E get pawa before bikos of en money, but naw wey di town don skata, wi go get plenty money kon strong pass am!’
2 Filho do homem, visto que Tiro disse no tocante a Jerusalém: Bem feito! Está quebrada a porta dos povos; abriu-se para mim; eu me tornarei rico, agora que ela está assolada,
3 Naw, dis na wetin mi God wey get pawa dey tok: Tyre town, I bi una enemy and I go bring many kountries kon fight una and dem go kom like wave for sea.
3 assim diz o Senhor Deus: Eis que eu estou contra ti, ó Tiro, e farei subir contra ti muitas nações, como faz o mar subir as suas ondas.
4 Dem go distroy una town wall kon tear una towa. Den I go swip all di san-san komot der kon leave only di rock.
4 Elas destruirão os muros de Tiro e deitarão abaixo as suas torres; e eu varrerei o seu pó, e farei dela penha descalvada.
5 Pipol wey dey katch fish go dey sun dia net near di sea for der. Mi God don tok and dem go distroy Tyre
5 No meio do mar, virá a ser um enxugadouro de redes, porque eu o anunciei, diz o Senhor Deus; e ela servirá de despojo para as nações.
6 kon kill pipol wey dey inside di town with swod, den Tyre go know sey na mi bi God.”
6 Suas filhas que estão no continente serão mortas à espada; e saberão que eu sou o Senhor .
7 God wey get pawa sey, “Make una listin, I go bring King Nebukadnezzar kom from Babilon, e strong pass evry oda king and e go attack Tyre. E go kom from nort with many sojas and shariot.
7 Porque assim diz o Senhor Deus: Eis que eu trarei contra Tiro a Nabucodonosor, rei da Babilônia, desde o Norte, o rei dos reis, com cavalos, carros e cavaleiros e com a multidão de muitos povos.
8 E go distroy una land, den e go attack una kon build wall round una town.
8 As tuas filhas que estão no continente, ele as matará à espada; levantará baluarte contra ti; contra ti levantará terrapleno e um telhado de paveses.
9 E go skata una wall kon break una towa with iron bar.
9 Disporá os seus aríetes contra os teus muros e, com os seus ferros, deitará abaixo as tuas torres.
10 Di dust wey en horse dey kause go kover una. Di shariot nois go shake una wall as dem dey pass una town wey don skata.
10 Pela multidão de seus cavalos, te cobrirá de pó; os teus muros tremerão com o estrondo dos cavaleiros, das carretas e dos carros, quando ele entrar pelas tuas portas, como pelas entradas de uma cidade em que se fez brecha.
11 Di pipol wey dey ride di horse go skata una street kon kill una pipol with swod and dem go break una strong pila rish groun.
11 Com as unhas dos seus cavalos, socará todas as tuas ruas; ao teu povo matará à espada, e as tuas fortes colunas cairão por terra.
12 Una enemies go kollect una money with evritin wey una get. Dem go break una wall kon skata all di house wey una build with betta money. Dem go take di fine stones, wood, rubi and evritin, den kon trow dem inside sea.
12 Roubarão as tuas riquezas, saquearão as tuas mercadorias, derribarão os teus muros e arrasarão as tuas casas preciosas; as tuas pedras, as tuas madeiras e o teu pó lançarão no meio das águas.
13 I go stop all una song and di music wey una harp dey play.
13 Farei cessar o arruído das tuas cantigas, e já não se ouvirá o som das tuas harpas.
14 I go leave only one small rock, so dat doz wey dey katch fish go dey sun dia net for der. Dem nor go build di town again.
14 Farei de ti uma penha descalvada; virás a ser um enxugadouro de redes, jamais serás edificada, porque eu, o Senhor , o falei, diz o Senhor Deus.
15 Oga God tok to Tyre town sey: “Wen dem dey win una, doz wey dey stay near di river go dey fear, bikos of pipol blood wey go dey flow pass.
15 Assim diz o Senhor Deus a Tiro: Não tremerão as terras do mar com o estrondo da tua queda, quando gemerem os traspassados, quando se fizer espantosa matança no meio de ti?
16 All di kings for di kountries wey dey near river go kom down from dia throne. Dem go pul dia crown and fine-fine klot komot body kon sidan for groun dey fear bikos of how dem dey distroy una town.
16 Todos os príncipes do mar descerão dos seus tronos, tirarão de si os seus mantos e despirão as suas vestes bordadas; de tremores se vestirão, assentar-se-ão na terra e estremecerão a cada momento; e, por tua causa, pasmarão.
17 Dem go sing sorrowful song for una sey:
17 Levantarão lamentações sobre ti e te dirão: Como pereceste, ó bem-povoada e afamada cidade, que foste forte no mar, tu e os teus moradores, que atemorizastes a todos os teus visitantes!
18 Naw, for di day wen e fall,
18 Agora, estremecerão as ilhas no dia da tua queda; as ilhas, que estão no mar, turbar-se-ão com tua saída.
19 God wey get pawa sey: “I go make di town empty and nobody go stay der again. I go kover di town with wota from river.
19 Porque assim diz o Senhor Deus: Quando eu te fizer cidade assolada, como as cidades que não se habitam, quando eu fizer vir sobre ti as ondas do mar e as muitas águas te cobrirem,
20 I go take am go where dead body dey. I go make una stay for dat undagroun wey empty and na dead body go bi una friend. Bikos of dis, una nor go ever kom out or stay with pipol wey dey alive again.
20 então, te farei descer com os que descem à cova, ao povo antigo, e te farei habitar nas mais baixas partes da terra, em lugares desertos antigos, com os que descem à cova, para que não sejas habitada; e criarei coisas gloriosas na terra dos viventes.
21 I go use una as ezample wey go make pipol fear and dat go bi una end. Even if pipol find una, dem nor go ever si una again.”
21 Farei de ti um grande espanto, e já não serás; quando te buscarem, jamais serás achada, diz o Senhor Deus.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 26, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.