Ezequiel 25

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Dis na wetin God tell mi:
1 Então recebi esta mensagem do S enhor :
2 “Man pikin, turn face Ammon kon tok against en pipol.
2 “Filho do homem, volte o rosto para a terra de Amom e profetize contra seus habitantes.
3 Tell dem sey make dem listin to wetin mi God wey get pawa dey tok: Una dey dance wen dem kill my pipol, distroy my temple and karry my pipol go Babilon as prisonas.
3 Transmita aos amonitas esta mensagem do S enhor Soberano: Ouçam a palavra do S enhor Soberano! Porque vocês se alegraram quando meu templo foi profanado, zombaram de Israel em sua desolação e riram de Judá quando ele foi enviado para o exílio,
4 Bikos una dey happy, I go let di tribe from east win una for war. Dem go build dia kamp for una kountry kon stay for der. Di food and milk wey suppose bi una own, dem go chop and drink dem.
4 eu os entregarei aos nômades dos desertos do leste. Eles montarão acampamentos em seu meio e armarão tendas em sua terra. Colherão seus frutos e beberão o leite de seu gado.
5 I go turn Rabbah to where dem go dey keep kamel put and evriwhere for Ammon go bi where dem dey keep sheep, den una go know sey, na mi bi God.
5 Transformarei a cidade de Rabá em pasto para camelos e todo o território dos amonitas em lugar de descanso para ovelhas. Então vocês saberão que eu sou o S enhor .
6 Dis na wetin God wey get pawa dey tok: Una klap una hand kon dey jump with happiness and dey curse Israel land.
6 “Assim diz o S enhor Soberano: Porque bateram palmas, dançaram e pularam exultantes com a destruição do povo de Israel,
7 So, bikos una dey curse am, I go give una to anoda kountry wey go tif and skata una. I go distroy una finish, den una go know sey na mi bi God.”
7 levantarei minha mão contra vocês. Eu os entregarei como despojo a muitas nações. Eliminarei vocês dentre os povos e os destruirei completamente. Então vocês saberão que eu sou o S enhor .”
8 God wey get pawa sey: “Bikos Moab pipol sey Judah bi like di oda kountries,
8 “Assim diz o S enhor Soberano: Porque o povo de Moabe disse que Judá é como todas as outras nações,
9 I go let dem attack di towns wey dey near Moab, plus di towns wey fine pass for Moab wey bi: Bet-Jeshimot, Baal Baal-Meon and Kiriataim.
9 abrirei seu lado leste e acabarei com as imponentes cidades de sua fronteira: Bete-Jesimote, Baal-Meom e Quiriataim.
10 I go let di east tribe for wildaness win Moab and Ammon pipol for war, den Moab nor go bi kountry again.
10 Entregarei Moabe aos nômades dos desertos do leste, como entreguei Amom. Os amonitas não serão mais contados entre as nações.
11 I go ponish Moab pipol and dem go know sey na mi bi God.”
11 Da mesma forma, trarei meu julgamento sobre os moabitas. Então eles saberão que eu sou o S enhor .”
12 God wey get pawa sey, “Edom pipol revensh Judah well-well and dat revensh don make Edom pipol sin.
12 “Assim diz o S enhor Soberano: O povo de Edom pecou grandemente quando se vingou do povo de Judá.
13 Naw, I don tok sey I go ponish Edom kon kill evribody with dia animals for der. I go distroy dia land from Teman town go rish Dedan town and di pipol go die for war.
13 Portanto, assim diz o S enhor Soberano: Levantarei minha mão contra Edom. Exterminarei seus habitantes e seus animais com a espada. Transformarei a terra em deserto, desde Temã até Dedã.
14 My pipol Israel go revensh Edom and dem go let Edom pipol feel how my vexnashon strong rish. Den Edom pipol go know wetin e mean to take revensh.”
14 Farei isso por meio de meu povo, Israel. Eles executarão minha vingança com terrível ira, e Edom saberá que essa vingança veio de mim. Eu, o S enhor Soberano, falei!”
15 God wey get pawa sey, “Filistia pipol don revensh and kill Judah pipol well-well, bikos dem hate Judah.
15 “Assim diz o S enhor Soberano: Os habitantes da Filístia atacaram Judá por vingança amarga e ódio profundo.
16 But naw, I dey sey I go attack Filistia pipol kon kill all of dem. I go kill evribody wey dey Filistia and nobody go remain.
16 Portanto, assim diz o S enhor Soberano: Levantarei minha mão contra os filisteus. Exterminarei os queretitas e destruirei completamente os habitantes do litoral.
17 I go ponish and revensh dem. Dem go feel as I dey vex rish. Den dem go know sey na mi bi God.”
17 Executarei vingança terrível contra eles para castigá-los por aquilo que fizeram. E, quando eu tiver me vingado, eles saberão que eu sou o S enhor ”.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 25, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.